Odunharry's Posts
Nairaland Forum › Odunharry's Profile › Odunharry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 578 579 580 581 582 583 584 585 586 (of 611 pages)
Amigoz: Odunharry wetin dey happin 4 ya side? I remove my headtie dey salute o!ahahahah...o gal leav dat tin jo...aw ur end na,aw ds easter smtn wan be?i hear say una buy 3bird n kpomo 1500 wit palmi...o gal easter go bam 4 ur area o.. U no go invite us? |
Br3nd4: NEPA did not gif light na.. Beht i aff charge it now sha. . .i aff hrd kukuma call me sha,dat ma own |
Br3nd4: as i was just trying to call you my battery jos off like dat.. I now try and try to on d fone but e did not gree to on againy didnt u now go and charge d ba3? |
Br3nd4: shebi u said anyhow anyhow u will showah,u can lie o..shey i told u to meet me dia ard 8pm? I waited oo,till past 9 b4 leaving. Ehn ehn,shebi u said u said u wl kal me?y didnt u call?u knw wat u r doing is nt gud o. |
Exponental: Shey u dint c my miss call?shey i told u im busy na.. |
Eyaaa,sad news...this remind me of ma stay in the barracks then.this new guy corporal just show for the block and im neva knw aw tins dy go..d guy go slap army man 4 nyt b4 we knw we dscover say wall dy vibrate...omo as we luk soldier dn dy use police man dy shine...oda soldiers cme shìi d guy wella..b4 dm cme go call 2mopols 4 d block dm cme go free am...d padi man dy house 4 almst 2mnths.. |
Na keke tinx o..she go sit dwn cmfortably and she fit kari leg up..okada hmm,i dn gt accidnt 4 bike bcs of ds aboki ruf riders... |
my mummy say i shud nt b eatng in pipu's house,lol. |
cfcfan wat up nw?aw u tday? Abeg update me 4 d match i dy my house tday. |
5 utd player on d pitch |
what are u doing currently?if u school,it best u gve the baby to pipu u know dat can rily take good care of the baby while u face ur studies squarely. If u work try and cncentrate on ur work even though it may be hard to get over what u r feeling right now. But dnt 4get,when d guy cmes back 4 apology,u can 4gve him bt think very well even though smtime a child will ask for his father...i believe he doesnt love u at all frm what you said. God wont 4get u or ur baby |
hbabe: Na wetin dey happen for this side? Any better gist?ehhn ehn..tory dey o..i cme bk 4m sch dx evening o..na im i c 4 frnt page say 2baba no invite im lng tym padi 4 plantanshun boiz dat 1 make we knw as blk face make im kari dada 4 head lyk daddy showkey,cme im weddng?d ting para me o..bt i kme cul dwn tink..if e get reasn sha..na dia 2 knw.una tink say wetn 2baba do gud? |
yinqxy: Dats too bad of tuface,u fall ma handsame here...no mata wat,blak face na im pal |
na wa o...edu in 9ja |
i tink it should be out around may or april |
adaeze.. |
single |
tanx diva...wia v u bn? |
Amigoz: Gbagaun! Gbagaun! Odunharry dan do am again! Im talk say he go donate recharge card free of charges!! No just come on ya own, bring ur grandma and granpapa!!! Odunharry dan arrive be datahahahaha...na whch kind tory b dx na?i go chhangggge am 4 u o...shooo say me dn turn to ncc..i luk u cs u be our persn o..infakt mk i go report ur mata jo...y u cme talk dx tin na?ok..u no say we be padi no jux tink am jo..we go c 4 area jo.4 mama chi mk dy sel brd n beans. |
hbabe: That Super Eagles draw na God do am o. Who dey talk say Kenya go hear wein for Nairobi? You dey dream? Una no fit show dem pepper for una house na for their house una wan go beat dem shege? Abeg i!i agree wit ur tory ma sista..na tru u yarn o...9ja no fit evn shw ds pipu pepper 4 dia zanga...na dia zanga we wan go beat dm?na God go help d supa bird o i mean supa chiken no supa eagles....dx kenya pipu go turn ftball to marathon dat dy...make 9ja go meet ethiopia go learn marathon o |
Br3nd4:ahahaha hbabe: That Super Eagles draw na God do am o. Who dey talk say Kenya go hear wein for Nairobi? You dey dream? Una no fit show dem pepper for una house na for their house una wan go beat dem shege? Abeg i!i gree wit u ma sista,na true tory u yarn...o boi make supa bird no go try to ds blk pipu 4 hme o..na marathon dm go change ftbal to dat day Br3nd4:ahahaha |
OmolodMilkman93: lol, u got a point derpoint 4 wia?aw cme mark zuckerberg's site is d mst visited in 9ja? |
Br3nd4: Shift to the extreme endbrenda abeg no kil me wit laff |
my pipu beta sttory don land again o..ncc that is the pipu make dy incharge of communicatn mata 4 we country dn gv order to mobile tel netwrk(mtn,glo,airtel,eti and d rest of dm) say as from nxt week mnday o make them reduce d price make them dy charge to make kal make d mney no pass 7naira. Whch means say with chikini mney 4 ur fone u go fit kal ur papa n mama n d rest 4 village,lol |
beneficial 2 all...nyc move ncc |
if u like kill urxelf,you kukuma knw i dnt av ur tym..lol |
[quote author=arow-top]U dnt seems to b a catholic to me.......... pls be of gud mind always. we are here to share ideas nt to abuse.[/quote]he is a strong catholic |
chukwudi44: No matter how you twist it.The fact remains that Jesus is not Joseph's son and is no way related to him.luke 1:30-33 |
Bidam: i can never worship man made god o..dem get eye but them no dey see...dem get ear o..but dem no dey hear...in this day and age people still worship this? MAY GOD HELP US..AMENamen o... Abeg let cntinue wt d song jo |
Br3nd4: I get one shooorrtt, bum short...lol.. |
CFCfan: Super Eagles don draw.bros..9ja fukup 4 home jo..imagne,dm even get luck gan dm 4 loose..e be like say na 2nd dm dey 4 table abi? |
Ubenedictus: hypocrisy! Since marwin u have been quoting exodus and 2 kings is that not old testament yet u complain when another quote the same. Hypocrisytell am |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 578 579 580 581 582 583 584 585 586 (of 611 pages)
I dey rep this wknd 4 u, 4 our local abule 
