Ogunwalea's Posts
Nairaland Forum › Ogunwalea's Profile › Ogunwalea's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
Jregz: thumbs up bront so many pple lik dat. I knw dey dare not if u guyz were around... |
nickz: you need to be whiped for letting those chicks passseriously whiped wit koboko..... |
buchito1: Bros u wicked ooo!! nawa.. Smh# Victoriousvic: Dah! I will slap you oh ladiakins: Tempted to play! My name is Oladipupo. nickz: [size=29pt]so long as I'm viewing this thread,no name is going to get completed[/size] ruxton06: O ga o! Them attach prize for this thing ni? Ola def2: Make we dey watch the drama , it fun sha .... One word for the @op #creativities Victoriousvic: Bros, free me abeg. nickz: ruxton06: Prayer tto God...........as u held d red sea n river jordan, ffaaaatherrrrrrr...........hold all their posts IJN. MAKE A WAY FOR ME........ Jregz: u don spoil ma tin ruxton06: I don dey comfuse sef nickz: Ruxton and victorious Jregz: if u on 4g self,we go stop you bravolyk: wanted to give it a try but viewers plenty rotten belle everywhere seribroo56: VICTOROUS... NO WAY 4 U O..@all AL ROAD IS BLOCKED nickz: Mrs Queensy ,you won't even spell 'queen'more 2 come... |
Suzie 0.: |
solace-c4t: |
Suzie 0.: |
liaslo++: |
liaslo++: |
tayeni n violet... U guys were nt around wen d show was hot. It has bin interesting so far. Thnkz 2 liaslo, victorious, warlord, suzie, solace, ruxton, nickz, jregz nd so on. U guys were Da Bomb. #thumbz up let me begin 2 quote funny postz.... |
ogunwalea: i guess i was a ghost for sum minutes....... I'm John Cena and now YOU CAN'T SEE ME!!!! |
ogunwalea: mr oga, shey u dey get live notification ni? |
Michael Sokoto: mtcheww!mr oga, wetin hapen na? Abi u sef wan cruxify me lik basketmouth ni? |
if nt 4 envy, y will dey cruxify sum1 just because of dis? Well, i wuldnt blame any1. Jesus christ neva did anytin wrong wen pple plotted against Him. I tink basket mouth is d Jesus of d comedy industry. But i think I GO DIE wuld v bin a better Jesus cos dat guy can talk nonsense ehn.....n he still dey mak sense [quote author=MsSantaClaus][/quote]i wuld v being so harsh on u bt i understand d fact dt u might v bin a victim of rape. For christ sake, dis joke is nt a serious joke na. He neva invented d joke, he didnt mean dt after d guy has spent money, he shuld den rape her. What he simply meant was dat, dats d way it happens. Pls raped victims, dnt transfer ur aggression on basket mouth o. ##ENDTIME THINGS## |
sinc i knw NAIRALAND, its just as if i dnt knw any oda site again. Even if i open my operamini, my fingers will just press d tab by itself. Its like a reflex action. Even though i dnt av anytin 2 do at NAIRALAND, i'll just log in n c watz happening dere. Na only NAIRALAND i see say comments dey dey interesting pass d original post... Thumbs up 2 Nairaland. |
Victoriousvic: They've scored Man U od way man u is goin down, dey will soon discover oil oooo |
me sef no go try am cos na red eyez i dey see 4 here.... |
Victoriousvic: Vi too gbadun dis ur "V" pattern..... |
liaslo++:pple dey vex gan oo |
come see aw tears dey roll 4 my eyes.....i don laff tire. Sum pple r nt here 2 write dier. Dem just dey mak sure say nobody post dier name finish 4 here. I wana mak a request 2 ya all, as d OP, will u just giv me d honour 2 post my name without obstruction? |
hmmmmm |
richie44: P |
solace-c4t:all of una wey dey here na anoda case entirely. You guys r too funny especially Suzie.... E jst b lik say una dey get sms notificatn wen persn wan start 2 dey post. |
yunglary: my name is Olanrewajuguy, u try ooo..... Thumbs up!! |
liaslo++:#scratching my bears |
i guess i was a ghost for sum minutes....... I'm John Cena and now YOU CAN'T SEE ME!!!! |
e |
l |
a |
w |
n |
u |
g |




