Romance › Re: Married Men Na Day Try by ojun50(m): 7:23am On Mar 28, 2023 |
Marriage is sweet. Forget all the bills and the whole wahala you are afred of, just put God first in everything steps you takes befor and during marriage and see God talking over everything.
I no be pastor but remember God say man abd will come together has one.
Lastly pray for a good loving, peaceful, caring and supporting partners. |
Properties › Re: How Are You Coping With The Ridiculous Rent In Lagos by ojun50(m): 8:23pm On Mar 26, 2023 |
Most agent for lagos na jobless people them be, ones them collect the money them no care about you and the person wey rent the house. That why we no dey person our own |
Politics › Re: Dele Momodu predicted why Tinubu was unstoppable (vid) by ojun50(m): 8:17pm On Mar 26, 2023 |
Pdp pdp pdp |
Crime › Re: I Withdrawn 10k Today With 200naira Charge.. by ojun50(m): 1:19pm On Mar 26, 2023 |
Mercury12: Nothing has change over here. 10k cash come with 2k charges.
Everything is not about government every time. Our people sef wicked I dey tell you, we keep blaming the government for everything. In my area you see Pos operator numbering about 100 in ATM stand with aleast each of them having more than three ATM card. After collecting from the stand they we still sell at higher price. |
Crime › Re: I Withdrawn 10k Today With 200naira Charge.. by ojun50(m): 1:09pm On Mar 26, 2023 |
Nigerians are not ready for any tin change or new policies.
Thank God for this cashless policy alot of our northern brothers now have bank account. Majority of my transcations is done on transfer. From bike man, to yam seller to keke napel.
By the end of the year nigerians will fail the deadline
Thank God for Opay |
Romance › Re: Where Can I Pick Runs Girl Around Berger? by ojun50(m): 10:29pm On Mar 24, 2023 |
Na una dey pick problem.
Enter any market for berger you go see |
Education › Re: Will Fayose Ever Come To AriseTV Again? by ojun50(m): 7:31am On Mar 24, 2023 |
He will come |
Politics › Re: See How Other Countries Described Nigerian Election & President -elect. by ojun50(m): 9:47pm On Mar 23, 2023 |
You wetin you described |
Sports › Re: SUPER EAGLES: Nigeria Ranked 14th Youngest Team In The World by ojun50(m): 5:34pm On Mar 23, 2023 |
Sha na 3 point be this ni, una don start abi |
Politics › Re: CJN Disguises On Wheelchair To Hold Secret Meeting With Tinubu In London - PG by ojun50(m): 5:32pm On Mar 23, 2023 |
Ariwoola Ariwoola Ariwoola how many times i call you?
The fire wey you won put hand so fit burn you reach house ooooh and you no wetin he mean |
Romance › Re: Ladies can you date guys who speak Pigeon English in front of White Man? by ojun50(m): 5:29pm On Mar 23, 2023 |
Sha those girls wey dey find husband up and and down na him you dey give this conditions. Them go marry the country wey them dey |
Romance › Re: Closed � by ojun50(m): 5:24pm On Mar 23, 2023 |
IyaebeTheGreat: I understand but you can create a new monika to do that. I just want the best for you Wetin wetin wetin, rest for this matter woman. |
Celebrities › Re: Don Jazzy Heads To The Gym After Tiwa Savage Confesses He's Handsome by ojun50(m): 5:19pm On Mar 23, 2023 |
IyaebeTheGreat: What is handsome in this donjazzy(fats everywhere) Kwa? Tiwa and anything sha. Is dick |
Properties › Re: How Many People Should I Rent My House To? by ojun50(m): 4:45pm On Mar 23, 2023 |
Follow yr spirit mind |
Politics › Re: Atiku's ₦12,430 Case File Vs Obi's ₦5,430 Case File by ojun50(m): 9:05pm On Mar 22, 2023 |
Una no dey find better tins na only mistaken una dey see |
Politics › Re: Alex Otti Reacts To His Declaration As Abia State Governor-Elect by ojun50(m): 6:04pm On Mar 22, 2023 |
See what the lord has done |
Politics › Re: President Buhari Commissions The New Office Of National Security Adviser. Photos by ojun50(m): 6:46pm On Mar 21, 2023 |
Ever8090: Ok...make him do come dey go... Go where make him stay small jareee |
Politics › Re: Attacks On Non Yorubas In Lagos: What Igbos & Others Must Do by ojun50(m): 7:28pm On Mar 20, 2023 |
duro4chang: Kikikikikikikiki! Kirkukirku the op na special advicer |
Politics › Re: Babagana Zulum Re-Elected As Borno Governor by ojun50(m): 7:18pm On Mar 20, 2023 |
God1000: I think he has done well in Borneo state Yes, the only governor nigeria had in the last four years |
Politics › Re: An Apology To The Igbo People Of Nigeria by ojun50(m): 4:06pm On Mar 20, 2023 |
Nonsense apology After the damage, if the real fight start una no go fit stand |
Family › Re: There Are 8 Types Of Men In Nigeria by ojun50(m): 10:44pm On Mar 17, 2023 |
TheMaterialist: This thread is designed to incite violence.
I predict a lot of toxicity on this thread. Wetin dey incite violence for this thread now. Me i just dey laugh |
Romance › Re: How I Slept With My Pastor by ojun50(m): 8:46am On Mar 16, 2023 |
VictorMessi1: Your pastor is forever cursed for licking your dirty borehole .
Even at gun point I cant do that.
What day fuck_ Did I just read? See has you serious dey curse the pastor. So you believe this rubbish write up |
Career › Re: Poll: Should You Tell Your Boss That You Are Looking For A New Job? by ojun50(m): 8:24am On Mar 16, 2023 |
O ti lo fu yes |
Career › Re: 80% Of Nigerian Companies Lack Sufficient IT Skills – Report by ojun50(m): 5:34pm On Mar 15, 2023 |
He good for them, the ones wey get small experience una no go collect them |
Business › Re: How Much Did You Lose Trying To Return The Old Naira Notes To Banks? by ojun50(m): 5:31pm On Mar 15, 2023 |
My experience be say i still dey alive. I thank God |
Politics › Re: Emefiele Should Be Held Responsible For The Incredible Damage To The Economy by ojun50(m): 10:26pm On Mar 13, 2023 |
Notting we happen to him, He has the file of corrupt politician in his pam.
The people wey una suppose hold una leave them dey blame the man. You people should open yours eyes |
Politics › Re: CBN Says Old ₦200, ₦500, ₦1,000 Notes Remain Legal Tender by ojun50(m): 10:06pm On Mar 13, 2023 |
Don't celebrate yet, let the money follow befor you celebrate |
Politics › Re: I’ve Never Stolen Govt Money — El-rufai by ojun50(m): 8:58pm On Mar 13, 2023 |
Ga fun |
Jobs/Vacancies › Re: What Can You Do With N2000? by ojun50(m): 8:51pm On Mar 13, 2023 |
Garri first befor other tins |
Phones › Re: Unveiling Of The TECNO SPARK 10 Series (specifications And Images) by ojun50(m): 8:23pm On Mar 13, 2023 |
Sha them dey use the phone for UK |
Politics › Re: Sanwo-olu: Lagos Govt Will Shut Down Any Bank That Rejects Old Notes by ojun50(m): 5:39pm On Mar 13, 2023 |
Come shut am down make we see |
Crime › Re: Imo Police Uncover JESUS LIFE ASSEMBLY Used As Baby Factory, Arrest Pastor by ojun50(m): 4:00pm On Mar 09, 2023 |
Woman |