Okaka27's Posts
Nairaland Forum › Okaka27's Profile › Okaka27's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 44 pages)
I think if Torres,Eto'o and Ba wan score goalls,dey gaz go midfield. ![]() Cos only midfielders has access to goals,God! Dey are stingy Chelsea pattern is POOOOOO! |
mjizzie: Anyone with an idea of aw i can stop my pc games to stop minimizing itself when im play it. I dont enjoy games anymore on ma pcas in how? It goes backs to Windows Desktop screen or its just becomes smaller?? |
mjizzie: Anyone with an idea of aw i can stop my pc games to stop minimizing itself when im play it. I dont enjoy games anymore on ma pcas i how? It goes backs to Windows Desktop screen or its just becomes smaller?? |
oluwadartey: nairalanding with the last mb.... please is this thang still working?.... I no wan waste /dash airtel my 1500k o...... replies Plsits working...bought my own y'day ![]() |
Incredible.me:yes please... |
kwame tut:so na only 80 countries dey this world?? ![]() Even Ghana no dey d list.. Among the more than 100countries on earth Naija still carry 80th.we try abeg.. Stop exaggerating tins |
hey peeps.... abeg i subscribed for the airtel bis of 2gig @1500 on my android. omo d stuff slow die! Me UC Browser no even gree connect.BBM,Whatsapp,and Opera Mini dey connect but very slowly. Abeg guys wat seems to b d wahala? |
Akonice07: pls hw did u suscribe for ur weekly data plan?Dial *440*018# for 245mb @N200 |
Bandit C.:Na lie jor! 4gig RAM is very ok
|
Haba ! WAnnan bai de kyau ..... This is simply outrageous and appalling. Wallahi our leaders i no dey try phaa! |
Bring d burodi make we choff am naa ![]() |
Wannan wahala ne.... Ebribody,I wan debide ... Don Allah ya taimakamu ar wannan anguan Nigeria! *in hausa tongue* |
Laa ilaha illallahu! Wallahi dis one no good pha! So ai we no get am pho leaders pho dis Cantry? Dis one ba kyau.. ![]() Haba!..fipe mants is too mach..! *in hausa tongue* |
So dis Dabido i still dey 'ashirin da daya' ![]() |
Kai! Dis one na wahala phaa. So dis nyarinya i dn leab us go anguan UK ko!? Toh...ai no wahala. Allah ya taimakamu ar wannan Nigeria!!! |
Not impressed with old women Next pls... ![]() |
Ok....wetn go happen now?
|
Wat shall we do about dis now? |
Dumb poses ![]() |
*In Jigsaw's Voice* Let the game begin... |
And so? ![]()
|
Is dat my problem? ![]()
|
Oya how much?? Abeg 50k last price, country hard na ![]() |
lastpage: I thougth "GRADUATES" are supposed to be more intelligent and focused, than an illiterate?guy abeg no vex oo...see bitterness .hiya! ![]() |
Omo na girls dey insult her pass for here oo Dem dey vexx! ![]() |
engineerd: As a matter of fact, not only are the eagles STUNNING....they are STINGING.....world cup ko world plate ni....I don't see them making it past group stage! I think KESHI has failed to put together a coherent TEAM!haaaaaa! Bross calm down, Whc one be 'failed to build a coherent team?' Its just dat he hasnt finished. The process is still on,he hasnt failed just yet |
Do You See Nigeria Winning The World Cup? My Answer Is: WHY? ![]() |
lestat: Nonsense thinking.......please be realistic, Nigeria may not get beyond the second round!!! do you think its the under 17 cup were you win because you carry over aged players?f00L |
What Nigeria needs for the W/c 1. Two other strikers(my choices;Martins&Osaze) 2. Nsofor shuld replace Musa 3. Keshi shuld axe Ideye 4. We need Aluko to assist Mikel and Onazi 5. Committment and seriousness |
ednut1: Jesus shud have protected d priest naAbi? ![]() |
Scrappy Crap ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 44 pages)



