NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:42am On Jun 06, 2016 |
adaora015: Hello bae why u dey always greet giftiebrown alone nah, I want your greetings to branch for my area too nah. how was your night |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:38am On Jun 06, 2016 |
Fraiser: enh enh better, i been don dey arrange my bois for u na... Hw ur nyt na... lol.. ur boiz go disappear be that. my nyt was fantastically correct I hope you have dash kemi one greetings this morning |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:35am On Jun 06, 2016 |
Fraiser: lol... Agree for wetin, u just dey bobo ursef, EbyNicole wey still chill wit me yesterday wit cold zobo nd kilichi, nd she tell sey she just dey pull ur leg ni... EbyNicole no dey do chop and clean mouth oo, she just wan to use your head |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:31am On Jun 06, 2016 |
Fraiser: oya comot honeybash from dat list jor, hw u go dey mention my name wit okitaiji, which kyn defamation of character b dat? Take ur tym o... hahaha bad belle d worry u, u no know sey honeybash don divorce you since? keep off bro. hope ur night was good. good morning |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:27am On Jun 06, 2016 |
Greyworld: Good morning gud fellas. Ehm! Oga okitaiji I hail o, baba Fraiser, I loyal sir. Hope dez nysc pple Don ready 2 give us date dis week evn if camp is year after next?
Abeg wer are my intelligent gal frnds? Candicejay, barongmj,pritycrytal et al baba I sight you, it's by fire by force they will release it if not I pity aunty kemi this week |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:43pm On Jun 05, 2016 |
giftiebrown: abynicole ko abacha ni, ds na d second tym i dey korect uuu...Its EbyNicole.... baba i don take d correction... EbyNicole no mind my slip of finger jareh |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:39pm On Jun 05, 2016 |
maccabi: So are yhu now saying *fraiser* is your partner in crime now , BA ?? U can marry as u like , what abt the remaining single dudes in this village are they castrated or wht ...? make dem com pay homage to the council of elders so that we will bless them nah. as for fraiser i no talk anytin continue to chuk somtin for my mouth nah |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:33pm On Jun 05, 2016 |
giftiebrown: I used d money in buying human hair fr my Meeddah...U nid to strt d rites all over again...I EMPARTHIZE wit uuu lmao... abeg i dnt wnt EbyNicole to enter my house with empty bag oo, u better work assiduously to return the money in due course oo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:28pm On Jun 05, 2016*. Modified: 9:59pm On Jun 05, 2016 |
giftiebrown: abynicole ko ashleyCole ni...Its EbyNicole, Ds na d 3rd n last tym i go korect yuu Hahaha mabinu baba i no go make mistake again i promise. EbyNicole! EbyNicole!! EbyNicole!!! practice make perfect |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:26pm On Jun 05, 2016 |
giftiebrown: babe,due to LOGISTICS ayav used d money to buy human hair fr my wife meeddah, i am wrking ASSIDUOUSLY to refund d money back, i will communicate to yu wen i refund d money in DUE COURSE...jux excercise a lil patience as ds wil b resolved SOON...meeddah n I EMPARTHIZES with yuu n okitaiji...tnx Hahaha baddest crew meeddah were sombodi d folo hin *ss for church nd she no refuse na hin u d use ebynicole dowry d buy hair for? OYO is ur case |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:19pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole: Lol so he been dey owe,and he wan owe on top my head join,I dodge am joor lmao... bae u dey see am with ur eyes ba, na soso boroboro fraiser dey for here oo, we d chief nd elders has seated ontop hin mata sef but hin no wan change |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:14pm On Jun 05, 2016*. Modified: 9:51pm On Jun 05, 2016 |
maccabi:

*clears throat * hey ... *Lopsie* just text me now say u never pay for ur 5litres of palmie whey u drink ooooo !!! lmao... y he go pay wen nysc mata don finish hin tp money already. abeg lopsie no gree send ur boiz after him nd nxt time "pay b4 service" will be ur chorus... fraiser go nd pay ur debt, u sabi take palmie nd u no get money!!! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:08pm On Jun 05, 2016 |
adaora015: Transfer me ke via western union or money gram ? Ure funny sha  bae no gree that transfer oo because fraiser na one chance oo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:01pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole: Lol no be small tin but let me pardon him 4 now sha u kno sey maccabi d look for money to service his chamber for village court, tnk God sey u no fall for his tricks. our marriage no b court matter |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:49pm On Jun 05, 2016*. Modified: 9:46pm On Jun 05, 2016 |
Fraiser: babe oya start sending dos messages to me, am now the new minister of finance, btw hw was ur day dearie? baba y u d ask ebynicole to send you msg nah abi u wan make I hack into your phone? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:44pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole: Agree ke? I never agree anytin ooo so go and do the needful bae no worry everything will be settle soon, ask giftiebrown he has collected 70% of the needed rites |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:41pm On Jun 05, 2016 |
maccabi: Hurray ... But no forget say u have reached ur limits of women oooo here in this village , but any other added advantages u might need to secure a new wifey yhu can come over to village court to pay levies/fines .. ASAP !!! Plus other documents u need To sign . Abishabby , Slimfitdiva & honeybash need to be present too
Remain bless .. Mr Oki !!! lmao... u know sey I be one of the chief in this village so we marry anyhow we like, ask fraiser he will explain more. but as per to pay lavy to help your ministry I will come to service your chamber |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:37pm On Jun 05, 2016 |
giftiebrown: monkey dey work baboon dey chop niyen....I nor gree lol haba nah, no worry she go meet our need |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:34pm On Jun 05, 2016 |
maccabi: Baby ... Its called marriage @ first Sight , but incase u need to file up any case or issue we have a village court here with good lawyers thou baba my marriage with abynicole will not enter court again, me and slimfitdiva have close the court already so your service is not needed lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:26pm On Jun 05, 2016 |
giftiebrown: Bros, e neva reach dat level na....She go still dey my cabal until u complete d marriage rites... no worry she go d come and go so that ur side no go dey boring all the time |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:24pm On Jun 05, 2016 |
giftiebrown: EdyNicole ko EddyMurphy ni...U no fit pronounce her name sef, u sure say u go fit tk care of EbyNicole so..... lmao.... abeg pardon my fingers, u know any marriage without mistake is bound to fail, thank God that this mistake has come so that our marriage will wax stronger... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:20pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole: Lmao oya na come and carry me my bae has finally agreed, fraiser u d see ba |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:14pm On Jun 05, 2016 |
Fraiser: you don come again ba? Ahh baba u dey hear? I dey hail u, na wetin aunty kemi turn us to be that nah |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:11pm On Jun 05, 2016 |
maccabi: I thought the house is meant for *honeybash* now ... u know sey any lucky bae that found favor in my sight is attached to mansion. slimfitdiva, abishaddy, honeybash and now ebynicole have their mansion at their desire location |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:07pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole:
Lol so you married me without my consent,my hand no dey oo giftiebrown has consented to it already and part of dowry has been paid to him, so prepare your load because u are moving to my home tomorrow |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:29pm On Jun 05, 2016 |
EbyNicole: Lol Thanks dear,you guys are really trying here,BTW I have been calling and sending anty kemi msgs non stop since day b4 yesterday,she go hear am no be small,ppl dey vex. Thats my bae, aunty kemi go see shege from us, na reject she dey do now oo bt she never see anytin yet if she no answer us tmao |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:25pm On Jun 05, 2016 |
giftiebrown: help me tk care of her, she izz dear to me As my liar sorry lawyer during my court case with slimfitdiva, i promise to do what u want. infact Edynicole is my wifey now, i will take u to one of my mansion tmao... Abeg make slimfitdiva nd Abishaddy no hear am oo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 1:43pm On Jun 05, 2016 |
giftiebrown: Welcum sis, Happy sunday to uu...Feel free around d village...Meet my bro Okitaiji, he is also an Akwa Ibom pcm... my padi thk u for bringing it to my notice, Ebynicole welcom dear u wil be beside me in akwaibom. all this our struggles is for u so feel free to relate with anyone.... mean why hav u call or msg aunty kemi today? if not try nd do so |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:38pm On Jun 04, 2016 |
indoorlove i sight u, how is life with u? are we preparing for another showdown(protest) with d NYSC? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:15pm On Jun 04, 2016 |
fraiser2: lol... Anty sperm don ban me o for offence wey no commit, na tomoro dem go collect my bail, tank God sey I get plan B, btw dis soon wey I dey see dey diffenrent from d one I dey see bfor o, no worry my guy, I dey see us for camp next week... Hmmm we dey here together till nxt week |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:02pm On Jun 04, 2016 |
fraiser2: babe anty spam bot don ban me o for offence wey I no know anytin about, tank God sey I be 2 in 1 bfore, na gud news b dis o, infact I listen to one fresh audio dis morni wia DG tell d caller sey money go enter on monday nd CUL link will be enabled same dat monday, hin talk sey hin dey ministry of finance till late yesterday nyt, hin also talk sey dem don call am dis morni sey money go enter on monday, as I dey like dis na skelewu I dey dance o... is it today u hear this promise from that scammer? guy all dis wil not take us any where, the only sure way now is to giv that girl(kemi) sleepless night with calls, msgs nd tweet so that she wil wake up from her slumber |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 1:56pm On Jun 04, 2016 |
fraiser2: babe anty spam bot don ban me o for offence wey I no know anytin about, tank God sey I be 2 in 1 bfore, na gud news b dis o, infact I listen to one fresh audio dis morni wia DG tell d caller sey money go enter on monday nd CUL link will be enabled same dat monday, hin talk sey hin dey ministry of finance till late yesterday nyt, hin also talk sey dem don call am dis morni sey money go enter on monday, as I dey like dis na skelewu I dey dance o... Hahaha u never see anytin, shey u are laughin me that day. God help sha for havin two acct |