Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,369 members, 7,836,491 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 08:47 AM

Okitaiji's Posts

Nairaland Forum / Okitaiji's Profile / Okitaiji's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 37 pages)

NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:50pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
lol... Wait o wia una see all dis rumour wey una dey spread upandan for village sey Honeybash don leave me for okitaiji, okitaiji sef no dey even try put head for wetin go break hin neck... Honeybash is still my wife, tell oki make hin stop all dis slander o
marvluv u d see this one? no be fraiser tell you sey hin no the play away match? so what is this
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:47pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
baba if I get dis tin wey u talk, I no for dey drag seat for dis village as pcm o, I go don enter industy teytey dey make kul cash... Shey u gerit?
hahaha walahi u are mouthed, abeg try do am, na me and slimfitdiva go be the first person to watch it
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:43pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
chaiiii see gbege... Okitaiji u av cast....
babau know sey na dream world that word came out from, try ask her again now that she has return to our world
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:41pm On Jun 07, 2016
SC31:
lol see me see trouble,who suppose pay who??...na Una suppose pay me to welcome me
lol.. OK if that is d case... villageGoat abeg come make lopsie use you do pepper soup for our guest sc31
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:37pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
lwkmd.... Baba I don see am o, my guy dat babe no sabi u, free am na na... Bfor she give u anoda knockout o... Onces again oki u don cast...
lmao... u know sey when she talk that thing sleep dey hin eye, na now her eyes clear. just call am and ask..

ebynicole no be so?
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:33pm On Jun 07, 2016
marvluv:

lmao....he spent d remaining one on me?
how do u know?? ur source pls....


here I am dear..I missed u toooooo...
but for d kiss and hug ###Runing away###...see u later...I no fit fight.
lol... na so fraiser d talk upandown for the village na..

bae no d fear, if na fight I will use my purse settle fraiser and they will be know problem again.. welcome dear
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:26pm On Jun 07, 2016
marvluv:

humnnn.....na wa oo!!!
I don turn to kiln & furnace b dat oo...issokay..I comment my reserve..
my darling I no say anything oo. missing you jor, where have you been? try and print your CUL before it disappear again because nobody trust nysc this days oo
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:32pm On Jun 07, 2016
EbyNicole:
please do I know u? undecided
tamuno!!! sombody should wake me up from sleep, bae no allow fraiser nd all bad belles laugh us. u kno sey na me be ur umbrella nd blanket to cover u all days long, oya com and enter blanket because this cold is too much
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:28pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:

Owwwww kiss u such a darling! But nah wen u travel go shocked
Doesn't matter sha.....oya take e-hugs.....
bae y u d share my tins with ray4000 nah, he go d happy now mtcheew
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:25pm On Jun 07, 2016
SC31:
I show from Pluto,ppa dey fine fine....which due
Nice to hear.... u no kno sey anybody wer visit village like this d pay due b4 hin comot? thats to show that ur visit is welcom
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:21pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:

Are you kidding me? shocked
OH MI GUSH!!! So freezer is this giftedgrin..... Oki I need divorce! Freezer , here I come!
lol... bae na irony i d talk oo, if not person wer get dat kyn tin no be girls go die for hin mata? u kno sey nobody can compare with dat tin wer i dey giv u upandown
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:17pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
babe, abeg no vex..I tink say Okitaiji go mk a berra companion, i no knw say na kwarraptn full hin big head
Haba my G, why u dey provoke the only bae i hav luv without thinking twice nd why ar u tryin to deform my personality in the presesnt of my sweetheart... well unbehalf of gifte, i hereby apologise to u ebynicole to forgiv him so that our mirriage will wax stronger
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:10pm On Jun 07, 2016
Honeybash:
hmmmm dere is God ooo me two days back
lmao... bae where hav u been? i hav been searchin everywhere for u, dnt u kno dat u are my second half? i mean two days back that i didnt see u again nd i am missin u wit everytin i have. hop u hav print ur CUL nd i hav forgoten where train carry u go
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:20pm On Jun 07, 2016
VillageGOAT:

baba the billionaire, i trust you jare, honeybash made a wise choice, me wey get 10 swimming pool, but they stole the 9 swimming pool, na only one i get now, but i still manage, okitaiji abeg can you tell me your secrets? I want to be like you when i grow up gringringrin
lmao.. no worry wen u are ready for pepper soup just come i will show u d way
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:19pm On Jun 07, 2016
ray4000:

Babe leave dis guys okitaiji n fraiser dey have nothing to offer u. Na yesterday I come back from Saudi i purposely buy u hijab that are very expensive.
My own love no be here o
chaiii ray4000 of all people, why u wan betray ur padi nah, where suogal or u don run from her? lol
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:16pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
lol...Shey he wan dey use am carry weight ni
lol.. thats why bae no wan stay wit him be dat nah, na only marvluv dey withstand the heat
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:15pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
just leave gift, we go see for camp...
lmao.. abeg treat hin fork up camp nd leav him small for meeddah sha
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:13pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
oki my guy, u fit dey talk oda names abeg no near marvluv o, odawise my guys go grind u like pepper, na d queen of my heart b dat, I no dey take her play o... I fit kill person because of her.
lol how i go try the only treasure left for u nah, na just miss i dey miss her nah
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:11pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
u r fantastically kwarrupt...Keep off! EbyNicole
Abah nah my liar y u d talk lik this nah, ebynicole will always find her place in my heart
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:09pm On Jun 07, 2016
VillageGOAT:


the tax we collect here is 1500 naira per page wey you open, our treasurer elder okitaiji would collect the money, abi you don forget say we dey inside CHANGE? cheesy
villagegoat u sabi am, SC31 wer u show from? how ur ppa dey go? we d com join u jor, but make sure u pay ur due b4 u leav d village oo
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:06pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:

No worry, give her wine to drink.....that shyness go disappear onetimegrin grin practice makes perfect, so teach am......me too wan go eat another forbidden fruit joor
chaii mogbe... bae abeg no giv me high BP, forbidden fruit ke? nd u go leav me inside dis weather? As for ebynicole e be like sey she d hide oo i dey see am in 3D since. ebynicole na true sey drink dey ginger ur swagger? abeg prove me wrong
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:00pm On Jun 07, 2016
VillageGOAT:

ha, na swag sef, i don forget, but wetin make honeybash leave you for okitaiji the billionaire? Abi na because you no sabi Knack like carpenter?
u kno sey na 40inchis rode hin get why bae no go run away lol
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:58pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
lol... For ur information I don freez her heart, my padi oyo is now ur case...
lol... on try am
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:47pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:

You and who? Berra go rock ya boat with your new found love ebynicole......as for me.....na all night out with........google his name.....ama twist nd whine away my prowess.
Not yet...will go print later
lmao... u kno sey ebynicole dey new for dat tin, she d shy to do am roughfu roughfu so na me nd u wer kno hw to do am tey tey na we supose play d music tonight. try nd print b4 it disapear because nobody trust nysc again oo, dey can do nd undo
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:35pm On Jun 07, 2016
VillageGOAT:

ha, you mean fraiser wey honeybash don leave go meet okitaiji just because of say fraiser no fit buy honeybash common house for banana island? You sure say no be dasuki give fraiser that money wey he use take give you, well EFCC prison is free, no occupant there, maybe dem fit rent one bedroom flat for you dere gringringrin
lmao... u kno sey fraiser no get money again, he used his tp play nairabet nd loose, he spent d remainin one on marvluv my angel so honeybash has no other option than to join the billionaires club... marvluv where are u? dont u kno that i missed u? abeg come nd give me sound hug nd kiss in this kain killin weather
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:30pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
nah!!! na all him life savings money he pack gv me mk her go buy adaora015 ferrari, nw fraiser is soaking gsk(garri, sugar n kuli) yl am flirting with her....dude, Am a sharp badt guy
lol y u dey treat my fraiser like dat na, make he no see u oo
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:27pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:
A loud holla to ya all. How was each and everyone's night?
I sight you peeps in 3D. Okitaiji, my never ever faithful spouse. Keep up the good work. More milk to your joystick!
Gift the liar.....well-done ooo.
Freezer......you are mouthed jawe.
Village ewu.......its been a while bawz......I miss you small sha. Please, anyone helep me see oki? Him no kom home since last nite. I hope no be honeybash camp hin dey so with this kain weather.
my one nd only bae, all other one na counterfeit, kno tell anybody oo. hw can i do without u, u wil ever remain blossom in my heart... u kno sey everybody has its one day, honeybash na 2days back so today na ur turn nd tnk god sey dis weather na kill so prepare to ginger my swagger wella.. bae i miss die. hope u hav print ur CUL
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:20pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
babe shey na dis cold weda make u change my name to freezer ni, na fridge u for call am... Hw are u doing jor? Wia u go hide put since all dis days wey I dey miss u for here. Hope yaa gud sha...
why u dey miss my angel slimfitdiva, abi u get anytin wit am? u ar indeed a freezer
NYSC / Re: NYSC A16 Stream11 Akwa Ibom Candidate! by okitaiji(m): 2:18pm On Jun 07, 2016
terrymason:
CUL is out and i guess you already know it! so let try to make this thread lively!

chukwuzitelu
samfrancis1
sunex90
idoun4
phinity318
achi429
golive1
kezifils
femobanjo009
dadizgurl
princessomoh
jeremiah47
bashbb
onye100
okitaiji
muahmed
ifeanyija
escoba1
kiss
baba feel u, make i finish shoppin first, i dey com
NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:38am On Jun 07, 2016
innosaint27:
What shall we say unto these things?
Nigeria has fallen, Nigeria is sick & Nigeria is dying! The celebration of mediocrity & the enthronement of professional liars on seats of leadership has become a cankerworm. Is this the Nigeria our heroes past fought for with blood & sweat? They all must be weeping for this country in their graves.
Oh Nigeria, who has struck you with madness?
Oh Nigeria, who has cursed you with blindness & deafness?
Oh Nigeria, who has paralyzed & maimed you?
Oh Nigeria, who has plucked out your tongue?
You can no longer think reasonably, see, hear, touch, walk nor speak with grace.
I cry so much & weep bitterly because Nigeria is drowning, it is sinking fast into centuries ago.
Aaaaah, the glory of Nigeria is lost!
We cannot even celebrate a football victory anymore.
WHAT IS THIS, WHAT HAS HAPPENED, WHO HAS DONE THIS
Noooooooooooooo!!!! This must never be allowed to continue. The only thing that persists is what we permit.
Our leaders have failed us, their policies have disgraced us, their promises have enslaved us & plunged the masses into valleys of sorrow & horror.
Let every Nigerian youth wake up!
Enough of the sleep. Wash the scales of "I cannot do it" off your eyes. Kill the demon plaguing your thoughts with ill fated ideas. We must begin to stimulate the good thoughts of repairing & repositioning this country. Think leadership! Think Greatness! The key & solution to Nigeria's predicament is no longer with nor in them. IT IS IN YOU & ME!
MAY GOD HELP THE NIGERIAN YOUTH & PLACE US IN OUR RIGHTFUL PLACES!



INNOCENT
Writing from Benin city, Edo State.
South South, Nigeria.


Cc:
Fraiser
Okitaiji
Villagegoat
Sydneyboss
et al

A man with lion heart, may our creator continue to give us the brevity and foresight to lead Nigeria out of this doldrums. well speech bro, bravo to you

1 Like

NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:58pm On Jun 06, 2016
my able comrades thank you so much for your resilience in this struggle until we achieve our goal today, may this spirit of oneness continue in us and may God grant each and every one of us hitch free orientation camping. thank you all
cc: fraiser
giftiebrown
sunnepa17
phykel
slimfitdiva
candicejay
ebynicole
honeybash
barongmj
villageGoat
abishaddy
lvlink
Suogal
maccabi
ray4000...
too numerous to mention....THANKS! THANKS!! THANKS!!!

2 Likes

NYSC / Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:47am On Jun 06, 2016
leeleeane7:
Please let us not fail to remind aunty kemi, cbn governor and all others that are sitting on the cash we need that they can take 13bn naira out of the 78.3bn naira that oga bubu claimed he recovered from the looters....
If they remove the 13bn we need they will still have more than enough to share and flex themselves. ...

Let them just try an settle us..I know it will be hard for aunty kemi especially as she don budget the hermes handbag and louboutin shoes she wan use her own buy...but more will still come for her...

chaii this bae don finish this oga @d top kpatakpata. one gbosa to you jor

hope ur night was good

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 37 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 58
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.