NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:30pm On May 30, 2016 |
Honeybash where have you been  welcome come back. fraiser missed you so much |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:28pm On May 30, 2016 |
giftiebrown: hahaha!!! no frgt say i b ur lawyer oo...I wnt chk weda slimfitdivs put bomb 4d tomatoes lolzz... it's true, no vex I go give you one tomatoe for 2min... hope your night was good |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:23pm On May 30, 2016 |
abishaddy: Team Oyo pls add me up..08064900823 cc: Andrea00 |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:19pm On May 30, 2016 |
Fraiser: baba if dem carry babe go sokoto, its of no use, sokoto na sharia state, to dey waka wit woman for street sef no dey allows unless u won carry one hand com back house sha.... lmao... baba why are you killing my guy morale like this nah, everything is possible sha.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:08pm On May 30, 2016 |
Slimfitdiva: Na so jare...... Unveiling ke? Am sure no be u go close that eye again if u see wetin small pikin no suppose see.... But day dreaming is allowed sha... no gist am oo, nobody go tell am to run before hin go run |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:03pm On May 30, 2016 |
giftiebrown: lol...No 1da Okitaiji head dey big, sha pakage am wella, hope to b d 1 to do d unveiling of d new tomatoes...Am fyn dear...Happy Sunday lmao... baba no try me oo, hw u go unveil new package were slimfitdiva dey keep for me as a surprise gift.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:59am On May 30, 2016 |
Slimfitdiva: Macaroni........ Na real wa 4 u oooo......ursef see saw me, u no kom fit holla at ur gurl.........why is that so? Shey no be say my tea pot oki don provoke u so? Abi u dey in a hurry nii bae no need for maccabi to holla at u because I don't know what will happen next sake of sey I no trust am |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:56am On May 30, 2016 |
Slimfitdiva: Giftie the devoted liar(lawyer), I went on impromptu vacation cuz oki nearly grinded my tomatoes to a pulp last time......went to repackaged nd fix ma very sef........how have you been? yea bae I do that for our own good so that nobody can tempt you outside there for any better show again. i hope the repacking went well |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:37am On May 30, 2016 |
Slimfitdiva: My honey crush.......its not easy jare. After the kain way, wey you take grind my tomatoes....... I needed enough time to clean up the mess...... yes it's true sha... but I hope you have repackage them for another adventure already good morning dear hope your night was good |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:31am On May 30, 2016 |
abishaddy: Lngst tym house....Okitaiji I trust u hv bin fyn. my angel I searched everywhere in the village for you but couldn't find you. missed you like tmao no dey yea I'm doing great my dear, expected to see your face at unity fountain that day but couldn't see you... this week is a done deal so get set |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:45pm On May 28, 2016 |
Fraiser: Hallaaaaaa Madriddddddddddd king of champions league |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:41pm On May 28, 2016 |
marvluv: tonight keh!! y night nah? don't u know I'm married plus I'm gonna be very busy with Fraiser dis night, I'm even on my way to his house right now.. bae y u dey change mouth nah, u suppose go vigil with IG tonight nah abeg no dispoint him oo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:38pm On May 28, 2016 |
maccabi: Lols bro .. In this kind of matter , we can't identify the back up guy here it might be u or the other nigga !!! lolzz... u grab d logic. who knows d back up |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:30pm On May 28, 2016 |
giftiebrown: lool...E b lyk say u miss road! lv my bae alone btw whr is slimfitdiva no worry i no go come close again... slimfitdiva is enjoy my money inside our mansion |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:24pm On May 28, 2016 |
maccabi: She will be online in due course .. I saw her in a Salon when I was filling my Gas in a store ... good to kno, hope u didnt ask anytin from her? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:20pm On May 28, 2016 |
marvluv:
..oki na u talk am ooooo..thank God say giftiebrown no hearam from my mouth.. lol...na me suppose convey heart break msg to him as hin padi nah |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:36pm On May 28, 2016 |
where is my slimfitdiva nah!!! i haven't seeing you since morning, i hope yesterday night adventure is not taking its course in u. i missed u like kilode... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:30pm On May 28, 2016 |
giftiebrown: tnx dear! my regrds to her n my baby which baby? so u no kno d kain of baby marvluv d talk abt... sorry for u, one bobo d sample her for u sha... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:22pm On May 28, 2016 |
marvluv: mtcheeewww....lolss..see oki oo I tell u say she born??,abi na baby I tell u say she dey breast feed!!. think na.. I will not say more Dan dat sha cos no be from my mouth u go hearamm... lmao... it is now i understand, so meeddah is sharing giftiebrown thing shey? giftie u are in trouble because all ur efforts are now in futility. take heart sha... marvluv tnk u for bringin it to my notice |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:44pm On May 28, 2016 |
marvluv: ur meeddah she dey busy..she dey breast feed.. if I call her now, she no go answer..so chill make she finish giftiebrown so ur meeddah has born for anoda bobo right  i told u |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:37pm On May 28, 2016 |
marvluv: lols..lemme confirm from him first cos he might not let me in when I return tommoro morning...**whisper to him** u know today na Saturday..we get night match for field... abi Fraiser?? u can postpone tonight match wit fraiser since that one na fresh vigil, just sacrify match with vigil jor |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:17pm On May 28, 2016 |
maccabi: Bur u sef get back up na ... *honey bash* and her likes yapa for u , keep balling bruv abeg no remind fraiser abt ballin again if not kasala go burst for here. just allow marvluv her own now at least |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:11pm On May 28, 2016 |
marvluv: chaii!! sweet@ u saw it?? I min d night vigil I told u about in my church...igravewlG is also my church member, we attend dsame church in his street.. u dnt need to explain ursef fraiser understand wetin be vigil |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:05pm On May 28, 2016 |
Fraiser: i pray God renew dia effort in d vigil... u kno sey at first dem go tired because of bombardment but mayb their effort will be renewed wen dey take som rest sha... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:00pm On May 28, 2016 |
terrymason: Still in stealth mood! As an elder state man of this Village, I declare you all bless!!!  a word of an elder carry weight. Amen to ur prayers bro, u are bless too |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 1:55pm On May 28, 2016 |
Phemmy0011: You correct baba!! Let them know!! Team Real all the way up!  baba i support Real madrid oo but we must start fastin nd prayer now because Atletico might carry d day |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 1:50pm On May 28, 2016 |
marvluv: Lmaoo...oki I beg no do dat one oo cos all dose area way u dey point 2 dey important to me..just pardon him for my sake... and u Fraiser..u betta take ur tym and stay away from oki's house.. lolz... na because of u oo, since na u call my abishaddy for me that time i will do anytin u asked |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 1:45pm On May 28, 2016 |
marvluv:
I lie?? no oo hw u go lie, queen d lie? lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 1:44pm On May 28, 2016 |
Fraiser: just let dem keep enjoying dia vigil lyk dat... Tank God am not in darkness anymore... lmao... so na their vigil d make darkness disapear from ur side ba? ok marvluv nd IG let the night vigil continue in all round as long as una like, fraiser has approved it |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 1:38pm On May 28, 2016 |
SMartins1: Lmao...you're actually making that up. Well done, you will be sent soon. and no single soul will pay you a visit.
how ur side? lol e be lik sey the mod na my girl friend oo because na executive treat them dey give me oo. if i type somtin wer dey no like dem go jejely remove am nd put wht is in their mind without my consent...abeg make una no tell dem oo if not dem go change their mind |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 1:28pm On May 28, 2016 |
maccabi: Lmao .. Tha babe wan dice fraiser na !!! lol.. na mind marvluv, na babe language wer dem dey used to cover our face be dat |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:40am On May 28, 2016 |
marvluv: it was d pleasure oo...buh d pleasure was getting out of hand cos d tin almost escaped tru my mouth..though he has promised to do it gently tonight..so no need to report him again.. tanku lmao... naughty gurl, no wahala council meeting is hereby suspended. fraiser enjoy urself sha |