NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:37am On May 28, 2016 |
Fraiser: bur one of my friend in d village want to share am wit me now... dat one no go happen as long as i dey here, dey just wnt to do night vigil |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:27am On May 28, 2016 |
marvluv: tonight I av an outing with igravewelG..oh!! I min night vigil in my church... lol.. no b only night vigil |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:25am On May 28, 2016 |
CandiceJay: Lol, i hear. My night was fine sha. How re u doing? lol... still keep vigil for cul sha.. enjoy ur day |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:23am On May 28, 2016 |
Fraiser: hmmmm my cute angel dont tell me u re fallin for okitaiji tricks o, he is just trying to poison ur mind ni fa... U know am d most faithful husband na... yes indeed marvluv he is a faithful husby nd he always stay glue to u, how i wish i am like u... i wil giv u my sweetheart join sha but marvluv abeg check irony... i no sey anytin oo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:17am On May 28, 2016 |
Fraiser: wetin concern council of elders wit my domstic matters, wen u won take slimfitdiva tomato do egg sause I no carry ur matter go council o, i no dey abuse my bae nd dey make her happy ni jor... i tink sey as marvluv dey shout and cry upandown for the hearin of villager dats why i think sey she no dey enjoy am but if all this shout and cries are for pleasure den no need to report u, i must hear from her mouth sha.. marvluv respond... as for slimfitdiva using her tomatoes is for the betterment of our pleasure |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:06am On May 28, 2016 |
Fraiser: abi hin don nock ni? Engine wey I dey carry go for regular service... lol... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:03am On May 28, 2016 |
Fraiser: lol... Which advice b dat wey u dey give my babe na, hw she go dey sleep wit one eyes closed wen she no b hunter... Mind ursef o... so that wetin happened for 1960 wil not repeat itself nah, i dont want marvluv to share u with anoda bae nah |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:59am On May 28, 2016 |
marvluv: chai!!! u seff wan bad pass my Fraiser b dat oo?? lmao... wetin pesin go do nah since nysc wan tie us down but we say e no go work so e better make we d explode so dat them hav a rethink if not 9ja population go double in DUE COURSE |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:53am On May 28, 2016 |
lolzz.. candicejay u badt gan... y u go dey answer this kain pple like that nah? ur reply go be sey make him carry u to anywhere for gym then he will be happy with u because e be like sey he wan carry u go hin house for gym. u kno sey na indoor gym d sweet pass. how was ur night dear |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:46am On May 28, 2016 |
Fraiser: but peeping is allowed sha... Tank God sey I don bore plenty holes for una door. if u try am u kno sey i get bingo for house, dat ur bum bum hin go fist on dem nd marvluv wil not see anything to touch there again |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:40am On May 28, 2016 |
marvluv: see u oo..one crate keh!! abi 10 crates... pls inform d elders ASAP so dat he can reduce it to 3dis night cos i'm tired of crying oo chaii fraiser do u want to kill my in-law? villagegoat u ar d only reliable and dependable G we hav here pls try nd summon council meeting to luk into this matter... mehn u are doin a nice job, the village hold u in high esteem keep it up. your comic display that always spike our horrible faces in this critical time is appreciated, who knows this is where your fortune might come from tomorrow. one love |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:24am On May 28, 2016 |
marvluv: hummmm....and dat could be a useful advise oooo..**fraiser fraiser** omo oro.
owkay..let me keep it in my left hand so dat I will not eat with it..
gud morning dear, my night was sweet & I'm sure urs was sweeter cos I heard slimfitdiva slept in ur house yesterday.. bae u hav a gud info network..na my house she dey uptill now sef, we d do am upandown sotey yesterday cold weather turn to heat and we stil d continue with d roughfu roughfu styles sha |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:11am On May 28, 2016 |
marvluv: I didn't see anything ojere my dear..**at his back** shaybi I don go blind! cele dey deceive u you no wear shoe... okitaiji I no forget ur nice advise jare...tanku anything for u, what are we friends for lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:50am On May 28, 2016 |
marvluv: lolzzz... nah nah nah..impo waytin?? no dey think am oo..Fraiser na onekine bad bhoi oo... me seff dey always fear am.. most especially on Saturday night, I dey always cry till day break..
chai!!! I don die..**crying already*** 2day is Saturday.. lmao...oh lawd hav marcy, e be like sey fraiser dey take crate of orijin on saturdays be dat...walahi he d abuse u be dat, council of elders wil hear dis |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:45am On May 28, 2016 |
marvluv: lala_lala..... okitaiji, did u hear dat *MACHINE** na confirm o.. tested & trusted by me  hmmm i pray make d engine no knock in due course... lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:39am On May 28, 2016 |
Fraiser: bread nd water ke? Wetin happen to d tea? Okitaiji don sly hin guy b dat o... blame it on prison warder oo, na dem overpower me take am from my hand oo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:36am On May 28, 2016 |
Fraiser: Goodmorni my people... I believe we all have a beautiful night. I wish everyone of us a blessed day. morning boss... wishin u d best too |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:34am On May 28, 2016 |
marvluv: ehn ehn!! okitaiji..u of all people so u fit dey counsel fraise make hin dey do dat tin for my back coddedly ba? anyway sha, I trust my fraiser, he w'nt want to eat his pounded yam as raw yam.. lol.. no vex na slip of tongue course am, but try nd sleep with one eye close on top fraiser mata sha... hope ur night was good dear |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:30am On May 28, 2016 |
Fraiser: lol... Ok na make I go find better corner sitdan dey observe den... lol... observation is not allowed |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:26am On May 28, 2016 |
Slimfitdiva: Which tomatoes be that again ooo? I don already share the 200 baskets finish joor. Oh......I hope its not what am thinking.........u peeps badt gann ni oooo lmao... u d dull urself b4 sha... na dat tomatoes u d think na hin sure pass jareh... bae i hope u had a splendid night? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:20am On May 28, 2016 |
laramite: Thanks okitaiji long time how are u. bae i dey ur back sha. hope u enjoy ur bday? lovely days ahead |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:14am On May 28, 2016 |
ayodejizion: So na like this children's day go pass and all the Elders and Iyales go just dey silent... Issokay... I sha know I'm entitled to lolli pop and ice cream. Or am I not a shildren... lol.. all d sildren here shud go to any pot they see and fetch ice cream jor, bt anybody wer go beyond line OYO is ur case |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:10am On May 28, 2016 |
SMartins1: okitaiji,why you dey lie try ask NL prison warder nah, hin go attest to d fact dat na dem collect d food dat fraiser sent to u because they said they want u to rotten in prison without food. mornin bro |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:15pm On May 27, 2016 |
Sunnepa17: Lol...Nah wetin ЎO̶̲̥̅̊ΰ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ fink ooo D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ shele padie....abi oo chaiii so u hav turn urself to loveablechi sponge? u dey even clean every every for her body hmmm Ghod dey watch u |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:06pm On May 27, 2016 |
ray4000: Chaiii, what are we friends for lol... we are friends to protect each others back but not to share my tomatoes with me because u kno dey don cost now for mkt abi i lie? slimfitdiva |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:01pm On May 27, 2016 |
Sunnepa17: Chaii....**whisper 2 his ear**nah bcoz ℓ̊ b minister of pretty gurls affairs ƒօɾ ogun whatsapp group, dahz wot he wan report ♍ƺ for* ok... so dem been carry una go ogun together? if that is d case abeg na d survival of d fittest na hin sure pass lol.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:58pm On May 27, 2016 |
Precious91: I saw Sunnepa doing something somewhere cc Okitaiji fraiser Oyehomie Sunnepa Lvlink Slimfitdiva Ray004 tell us what u see, if it is something that will warrant us to take him to the village shrine for cleansing then we will do that |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:42pm On May 27, 2016 |
ray4000: Which 'tomatoes' Now way tomatoes scares. Make I join u, no laud am abeg leave the tomatoes for me alone, it's only me that can handle them for slimfitdiva |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:37pm On May 27, 2016 |
Fraiser: his balls are big and hefty? U sure sey okitaiji nogo go for medical check up ba? no be hospital matter den be, slimfitdiva will take care of them in due course... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:35pm On May 27, 2016 |
Fraiser: are u sure? I no trust u o... I said nothing but the truth |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:33pm On May 27, 2016 |
Fraiser: lol... Okitaiji and ray4000 wia una dey, una attention is needed here... present sir... the elders are now complete. tell us what happened |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:28pm On May 27, 2016 |
Sunnepa17: Lol...so nah ♍ƺ he wan report ? before nko  so na who he thinks he is reporting before |