Olabantu's Posts
Nairaland Forum › Olabantu's Profile › Olabantu's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 13 pages)
Oya Oga Bellovers abeg no leave us hanging ooo...come continue wetin you don start |
Alright, since you have started it online, hope the sequel his gonna come fast sha.....loving this |
Scarlett, so no upadate today and tomorrow, kai....remember there is God sha...all the suspence wey you dey give person, God dey ooo |
Fiyah....well na u sha.....I just keep loving this story...God bless ur brain and happy new month |
But aw this kind thing take make front page na...well I guess the topic should be changed from showing too much cleavage to showing 3/4 of her breast.... I don't know where dis world is heading to |
After all dis years, see D9ty7, no bring dat one ooo, give us more updates ooo...God don dey silence our enemies small small |
Oya Bibi, a take God beg, house has been boring since morning give us update na...at least let have something interesting to read |
Well I think dat serves her ryt, and I think Ralph is falling for Nma...just saying my own sha |
veekid:Bross, God bless you jare...When you unforgiving, you only hurt yourself because you are the one not moving on |
Angelsss:You know want Angel Rose, you gat to take your time and ignore any comment that will make you rush...take time then come upp with something nice, fantastic, thrilling and exciting... Something unimaginable (sha no kill Ego)...May fire clear every damn block on the way of the story flow |
Toxin, ha, I no wan judge you but you f up big time, because of gal, you ignored your only brother, no matter what might have been the case, shebi hin don die nw, you don happy be, your revenge and vengeance adventure don turn success nw ba....Too much for been unforgiving... Abeg Linda, no just trust that Aunt Maggie with anything because things are new getting clearer and she seems to be at the center of the picture |
Hello Angel Rose....abeg update na...please and pleading |
Sorry ehn, God go dey give you strength so your neck no go break |
totalhouse:Tarasha is completed on www.youngicee.com, you can check it up, and Aunty Fiyah, (In Simi Voice) No forgeti aw far we ave comu, no keep us waiting for an update too much |
veekid:Na true you talk ooo because dis lady called Bibi ehn, she can twist anything anyhow |
veekid:I think I can see everything turning out to be her fault and she is gonna be the bad one after all |
Wow, me am enjoying this story but just a few observation's 1: Southampton is not in London, it in southeast of England I think 2: The way Deji was easy to pronounce for the white girls is kinda nt real |
Oya my NL Brother, you just dey blow by mind Dada, but what that thing David needs to know, hmmmmm...Abeg come continue from where you stop because this feeling am feeling is like no other...More grace for more twist.....#feedmemore..#Bringiton |
Me no cum understand Olajide again ooo...how guys she wan dey control at once and pls wat does Tito knows about her |
Bring It On..we gat know who poisoned Vicky and why was she Poisoned...... And if it Maggie I wonna see her shame....I hope she doesn't chart away with there assets...#feedmemore.......Thanks for this, more grace for more twists |
Angel Rose, do we get any update tonight? |
bibijay123:Bibi, u don start ba, naso u almost killed Tomi and Victoria...Scarlet abeg no disgrace the mother nw because dat might just be the last straw that will break the camels back... |
Shey no b dis wey don already and dose wey dey currently swallow our money go live for dat Atlantic City..but for this mumu man wey say economy bright, I pray God restore his bring back to factory setting before things go out of hand....A receding economy is bright, na only Laid fit say something like that sha |
First To comment...Thanks ooo..If I had known dat the next update is on Friday, I would have read this one in part, bit by bit |
It nice joining the league of great NL writers here to read the work of another....Congrat on Making It to the front page....More grace for more twists |
No mind am jare my man...abeg dis just get a lot more interesting..... Shey we go get another one tomorrow |
Wow, nice knowing more about Maggie |
Like I said , you a matron of confusion cause you have a way of beating human imagination and never offer acceptance to predictionspredictions except it in your script.. More grace for more twists |
Thanks for the update |
Bibi...oya na, I don see you already |
