Olachase's Posts
Nairaland Forum › Olachase's Profile › Olachase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 114 pages)
them this one no sabi wetin dem won do again before you know dem go do 8 camera anyway na those jobless slay mama day rush dem |
omo iya MI - my padi Àja 4 - run for ur life gbese - don't dull mashun - think fast ninu àye - anything can happen |
Okay na Benin nothing good come from that city my brother Abeg forgot about her face way fine after some girls pull their clothes ur thing go just fall back, if you see wetin day for some girls yash and private part My brother waste bin get hope pass ham |
which Nigerians? have I said my own yes or no op take ya time |
if to say memory card money day buy Benz I for Don get one |
so that's ur achievement for today purem: |
I never believe the picture until I see the front ![]() |
What did you just say the white mean My brother this girl don play me maga |
People way. No con get papa nko ![]() |
Nice |
No be only sunlight na soul of darkness ![]() GNLD go teach you lesson |
Coolcris:I want to fix my lg 32 inches led screen how much |
The make up makes her look older, which one be my own I go manage that breast that kind thing no fat pass me by ![]() |
Those guys just day produce phone anyhow, one thing be say na chaina day spoil there market republish too much Make I day enjoy my Sony Xperia jeje ![]() |
d4guy:including you too oga |
Lol well thanks to those people sha cus dam open my eyes read my story na so my phone ring that day na message It read you have been shot listed for an interview by so so so date I happy I no get money for motor but I rugged ham, you kw na Lagos life street boys don't dull, I sha reach there I see people plenty for my mind hoo boy people way day find work plenty hoo, to cut the tory shot somebody follow me talk he asked me at what age I won get my own house and car as I day answer him day write ham down after everything him say make I wait for C.E.O of the company for my mind I say thank god I don make ham when C.E.O enter him eye don red like person way don smoke na so this man start to day fire talk day show us pictures way him take with oyinbos not even in Nigeria for dubai this guy nearly brainwashed me when him won end matter he say we go pay money #8500 say dem go give us bag anything way we see inside na our own, na there my sense day return, me as a sharp guy for my Mind I most not come here invain, when the man talk finish I call ham one side oga I want to make my payment now the Man happy him laugh and said this are the people we need I say oga buh you will need to follow me to the atm machine so I can withdrawal the money he said no problem, (my atm day with me buh I no get any money inside) we reach machine I Insert my card I purposely enter wrong code three times na so machine swallow my card (no forgot wetin I won do day my mind) I say oga this machine don swallow my card hoo his mood change I felt it lol na me and you today, the man ask which bank you day use I said access bank he said that bank no day this area, I told him and I no get money for transport now I said okay oga see wetin we go do now you go give me 1k for your hand if I day come tomorrow I will pay all together cus as I day like this I ready for the job my man no even think ham twice he put hand inside pocket give me the cash, I say okay na oga till tomorrow he said okay make sure you Come in time, has I day go I see where dem day sell food I enter I chop bell full I enter motor go house, the man call me the second day the man call me guy you never come? I say oga go and die with your GNLD C.E.O ask how about my 1k I replied oga till we meet again oga reply with angry voice na god go punishe you ![]() |
No be lie davido get swag pass wizkid |
Please which country colonies Kenya self apart from that guy way day run marathon no good news about them again nawa hooo ![]() |
In korede Bello voice - sister cossy when you go marry ![]() |
The day I stop submitting my cv is the day I got a job now I work mechanical engineer in GNPLC brother forgot cv and look for Connection |
M |
Na flyover come long like this nawa hooo Among all the whole north na kano civiliz pass |
Well make I no talk she's making her money any way na way ![]() |
You say wetin when I never make my own money ![]()
|
Please I'm not getting something right is it that their real face will be removed and plastic face will be replaced |
GlorifiedTunde:so that one life no be human being ![]() |
![]() |
Please is it pus*sy cat or pusy cat Im not getting that pronouncement |
M |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 114 pages)
