OLACHINONSO's Posts
Nairaland Forum › OLACHINONSO's Profile › OLACHINONSO's Posts
1 (of 1 pages)
Na d does efcc go still share those things among them selves....guy forget,no be today way nyash dey 4 back, e don teeh.......nonscence |
Forget dat one...! Ladies of dis days no go even stay out side like dat with u because of mosquito,dem prefer make una lodge 4 hotel...if u wan talk, dem go ask u weda na dem kill jesus...dat kind love follow fela die. |
God needs extra sheet to record man's iniquities....Dis kind tin dey make devil shout"blood of jesus". |
U dey correct my guy.i no understand ooh |
Which samsung product is available?. |
How Much for iphone 6plus,tell me the last price! |
Anyone you use on her,she will say to you."so you are not tired of this style eeeh....abeg shift let me close my aki otu". |
No amount of wickedness that make the igbo people to beg food rather they will still be handling the economy of country.....Igbo Kwenu!!!. |
thank God she didn't slap the guy.. |
1 (of 1 pages)