Olami90's Posts
Nairaland Forum › Olami90's Profile › Olami90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 78 pages)
Armynu:Hahaha.... E get somfin wey ah go blow for ur face, if u wake up in 3days u gat to go for thanksgiving. Na dat tym ah go do my show. Make we dey luk. Iffa no hit am today, tomorrow will alwys be anoda day ![]() |
Armynu:Wagbayi!!! Buh haywire still dey drink on me for dis weekend o. He don shale d thread too much during d course of d week. I gbadun am nd want him to relax well |
Armynu:Hahahaha!! Ah don do mine yesterday na. Na calculator ah carry for today own sef. Dats y u see me dey com dis tym |
elmisti:Y una dey wash me na? I wan se aye fun paddy mi to sure Haywire1 ni, no be unto my name finz.I don see mine tey tey(ah no mention until a frnd asked me bout it na). D nigga rock big tym. Since wen I don tell u to send ur acct no mak ah do transfer If no be sey ah no like to dey stand for queue in d bank........ ![]() |
Armynu:God go butter ur bread baje baje!! Armynu, pele my dear! Hope u carry touch? Hope u no hit ur leg on a stone? Tankz for stopping dat baba ijebu. ![]() Don't know wot he is lookin for. |
Physika:#smiles....... Dats deep. Very synonymous. Thanks much bro! Gonna look into it d more... Goin to google dat name tho, coz I avn't com across d name bfor |
miccoy:Only asked to knw if he did it. Regularisation is not for everyone tho. Buh if he has done DE or change of institution, regularisation wld be necessary Cc: omitooguns |
donxab:Hahahahahahaha funny nigga with crazy ideas every time. . But my tennis don tear o |
miccoy:He should go back to d student affairs, nysc unit to inform them. They are to upload his detail to nysc website. If did regularisation and has validated d jamb reg no. Let him go with d newly printed admission letter. Only d Student affairs can fix that problem. Let him make sure he remain on their neck and get it done next week Modified: G oooo aaaaaa llllllll Gooooooooooaaaaaaaallllllllllllllll Fantastic Goal Incredible!!!! Assist frm Alexis Sanchez
|
donxab:Honestly!!!! . We fit do permutation here next week wen other don show well well bfor reg start on sept 8. ![]() |
elmisti:As I dey celebrate my guys dis weekend including u nd others wey see dem name today, giv dem mine. Remember I tld u to grant dem woteva request dey make. So I am adding dat to theirs. |
elmisti:Lol don't close. Print that page with colour printer(four copies). Laminate one and send it to ur village head. Send one to ministry of education. Send one to ur family head and put the last one in a frame to alwys hang it on ur neck weneva u wanna go out. ![]() |
Kbs468:I am so happy to hear that you are bold. That is the spirit. Be open to see the positives in there. I actually caught up with you on A16 thread. You will still get my mentions again. I hope to get through when I reactivate my email proper. #Continue to be strong.All the best bro |
elmisti: donxab:At long last! I said it D thread is abt to dey rock more. #Congratulations guys. Apy for u. Other UJ grads shld let us celeb wit dem #waiting for other pcms frm other schls .We are changing topic next week afta our rem pcms don clear in prep. for reg dat is starting on sept. 8 |
babatawa:Hahahahahahahahahaha....#awon to n gba lori e po gan for dis thread ![]() #funny guyz ![]() |
Kbs468! Kbs468!! Kbs468!!! Special shout out to u. It has been a while. I mentioned u on another thread buh u're yet to get back. Really have u in mind...I hope all is well with you? Missing u here.expecting good news frm u #AlwaysBelieve$BeCourageous. All is well with you (amen) |
elmisti:#Noted... Jst give anyfin if he ask for more all thru d weekend. He is a good man #BillOnMe |
Sanchez01:Loool naso bro! Na spirit carry d mood come as I stay awake to watch over the thread nd as today don dey approved to be very free for me.Recently av bin seeing strange pple spying, ah no want dem to com steal our thread away. . |
mcdonald59:Abi now. Amen. U too sir |
elmisti:By God's grace |
elmisti:Dat one small gan ni...anything anything! ah fit collect loan on top sef if to say it calls for it, tho e neva reach that. Buh not sure he go like to take dat. If na me, ah fit tell u ah no dey tak dat |
Physika:Sharwama $ salad bi bawo? Na tiwa n tiwa ooo... I dey wait to chop ooo. Oya now! No problem...I go like see den..... Holla me anytime bro. |
zaFuhrer:5000 whaaaaaattttttt? and u sure dis neva pass d quota given to dem? E be dem get many pple wey suppose don go since... Dis just gonna affect som pple for no reason now. |
Physika:Exactly same fin we dey voice... Na those abusites I dey wait for. I no too mention futoites because I dey get promising updates from them nd av strong feeling theirs is just a matter of time. Most of dem are good to go (done $ dusted).just official finz na em remain. So e small gan. Me sef go wan share outta dat ur corn $ beans o. I dey gbadun am buh na mortal I dey take collect dat kain food |
majidyusuf:Wanted to tell my abusites too sey I can't wait to av them join, make we complete na. |
haywire1:Hahahahahahahaha correct man!!!I gbadun u... E be lyk u dey rock amala well well. . Buh dat igbako go don get 'k' . E go don get jagajaga for bodyU too sure....#Elmisti, call ur barman to nack dis my sure guy anything he want dis weekend. #no be weed o |
donxab:Buh I tot I told u somtyms ago that it is possible they are doin under G work on it. Just be sure no be irun imu dem dey use se gulder inside dat room ![]() |
haywire1:Ehn.. Wen it is given final bullet by dropping a rocky piece of stone on it, it breaks into pieces.. I knw it nt alwys easy to get ur type down sha. |
Chief Gazaliah........ I did break it with no of posts covered. #watchout for hw una dey? And pls put our guys in prayer during jumat make dem name show for headquarter o.Congratulations to Peeeesika(in elmisti's voice).... Physika!!!!!! Apy for u bro. We are getting there, getting complete. |
donxab:My paddy, oya do quick com break d good news bfor dusk dat d name don dey headquarter plsssss... #CantWait. #Getting close to dancing shakitibobo for d first time(hopefully I might).My guys, come up oo #elmisti, do quick too. Abusites...2el, ademasta, majidyusuf, shawwal, babaTawa ibile,...... |
haywire1:Loooooool U don start again. I wanna be in same camp wit dis guy.lol I pray make guys no kill u for camp wit ur mouth. #MrControversial |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 78 pages)

If no be sey ah no like to dey stand for queue in d bank........ 
funny nigga with crazy ideas every time.
o ......na more of dis news we need o.....at least mak we d get hope. udo di ri gi sir
and u sure dis neva pass d quota given to dem? E be dem get many pple wey suppose don go since... Dis just gonna affect som pple for no reason now.
buh na mortal I dey take collect dat kain food