Olamicwoto's Posts
Nairaland Forum › Olamicwoto's Profile › Olamicwoto's Posts
Nawa oo. If to say na beta work now, they will not give any slot to poor man children |
Nice one oooo, at least your constituency we now know where u belong. |
Nice one oooo, at least your constituency we no know where u belong. |
Hmmmmmmmmm dis strong oooo, naija my country no longer save |
Nice one oooooooooooooooook Their hm is blessed forever |
Very good results. As pc going to win edo state next election easily. Jagaban oko iya won. Congrats to her |
Very good results. As pc going to win edo state next election easily. Jagaban oko iya won |
[E b like say u no wellquote author=FIREBRAND000 post=136335990]Oga abeg shift. With all due disrespect, who this statement help Because this nonsense write-up you just dropped sounds like one long epistle from a man trying too hard to convince himself he’s still relevant while the rest of us are out here catching hellfire. You remain committed to APC Okay. And you expect us to do what now Carry you go heaven Or maybe throw party for you at Eagle Square Because say you dey loyal to a party that has turned this country into one giant poverty festival You dey urge the press to stop speculating Your mates are fighting to reduce food prices you’re here fighting headlines See your priorities You talk say people with Yar’Adua name no be your political associate Thank you for that unnecessary clarification Oga who ask you You think say na your surname dey pain Nigerians Na the suffering wey APC dey cause us dey pain us You say some media houses dey do mischief Bros the real mischief na wetin you politicians dey do behind closed doors while poor people dey chop suffering like breakfast lunch and dinner You say you be Chairman of Senate Committee on Army Wow much wow And what exactly has your committee achieved because last I checked bandits are still running full-time operations like tech startups and soldiers are dying with no proper gear But you dey write press statement like say you win Nobel Prize Then the comedy part You talk say we don see “concerted efforts” from President Tinubu Make I no lie I nearly choke laughing Effort ke You call this suffering effort Abi na wickedness you wan rebrand as reform[/quote] |
Good for him oooo. Imagine people praying for president to die wen they have father at hm |
Apc all d way. Pain 2026 is at hand. Adele go dance go home |
Softmirror:no money to loot. 27 more characters kill the forum |
Politics hmmm is all abt who get what, when and how. Let him obey d court order |
Hmmm d game going to b hot oo, zambia is a strong team |
Apc going to win back osun state in the next gubernatorial election. |
Na dem sabi oo |
So so sorry for atiku oooo. |
Naija my country hmmm all dis politicians just dey use us |
Hmmm politics strong ooo |
Hmmmmm naija my country. Poor man wey thief maggi dey go persecute am when d rich man wey thief billion dey go free am. Hmm no future for this country at all. |
Obi just dey deceive himself |
Hmmm God have mercy of your children ooo |
Hmmm naija my country, wait oo most she post everything? |
How would dis affect an average common man? Abi dis would stop maladministration ni? Hmm nigeria leaders wt fish brain |
Hmmm make i laugh oo. U see all those our politicians, I'm not sure they will make heaven |
God have mercy on our land oo Nigeria is peace we all want |
Hmm dis is strong oo. I hope not corona virus or ebola |
What are u talking abt? Do u want govt to cut his head and give to d health workers? U can't eat ur cake and still have it. The method of absence of leaves is a stealing, so if u are ready to japa just japa not d one u will japa still collecting salary. alwayzonlyn: |
😄🙄🤭 everybody go collect |
Apc. If u like use ur head hit transformers |
Apc all d way🌹❤️ |
E b like say u neva eat since morning? I can see d agony in u quote author=slaawomirr post=128451834]Damnnn niggar No pity and if you quote me... me and you go get problem A friend of mine in Ghana told me before that election that if tinubu should get up to 100 thousand votes knowing fully well that he brought upon Nigeria Buhari and Apc and knowing fully well he was part of Buhari's administration then it means we Nigerians are wicked, tribalistic, fake and the worse part of it is that it will reveal that we Nigerians don’t really hate bad government and the way our politicians are treating us we are just pretending to be angry because it is not our tribesman that is in power Look at what is going on here on nairaland..if you criticise tinubu his blind supporters will quote you and insult you... This tribalism how long will it end. It is ruining us already. If you are a Nigerian you didn't support the subsidy removal of Jonathan and you supported the 2012 protest but you now support the removal of tinubu subsidy removal may it not be well with you and your children If you are a Nigerian and you criticise Jonathan and Buhari now you no longer want to criticise tinubu may it not be well with you and your children[/quote] |
After money na gbola na. Enough one |