OLDESTWARRIBOY's Posts
Nairaland Forum › OLDESTWARRIBOY's Profile › OLDESTWARRIBOY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 (of 37 pages)
United nations no go see all this criminals o, na muslims and middle east criminals na dem dey chase since 800 B.C. Last last all this america, british they aid all our corupt officials All of ona wey dey support this woman in the comments cuz say she be Igbo/baysela, na ona future she thief sha, hope ona know? |
senatordave1:Na you sabi o, I dust my hand cumot from your mata |
senatordave1:So wetin make you cor dey find out the exact place e com from for your first post? |
senatordave1:Oya as e come from your state so, how much dem pay you |
Mynightmare:Them they rule ona for here na. Dem dey in charge of all important roles for 9ja. Wetin den wan go do for abroad? |
alexreports stick to pageantry abeg. Wetin con concern us, this guy na american, make ona stop nonsense abeg. Besides na from those people side e come from, so not my wahala |