₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,024 members, 8,448,257 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 05:56 AM

Toggle theme

OLDESTWARRIBOY's Posts

Nairaland ForumOLDESTWARRIBOY's ProfileOLDESTWARRIBOY's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 (of 37 pages)

PoliticsRe: Abubakar Tsav Dies At 81 by OLDESTWARRIBOY:
Benue people go celebrate well well o this night, dem ticket don pay.

R.I.P. sir thanks for the underdevelopment of our country, thanks for looting our treasury sir. The boys from the south wish you well.

Alexa play dat song for DRTV dat year wey dem wan announce obituary 'this world is not my own, I'm just passing through' I don forget who sing am

Greet Abba kyari for us o bros


Galactico4ever:
As a christian do you think he'll be in heaven/hell judging by the bribes and people he killed on duty?Muslims how about Jannah? Atheists....
Dem never bury person, na dat one you dn dey think. Pay your condolences and move on abi you no sabi respect your elders, Indomie generation.


The mumu below me dey post dripping hot videos and after dem go say na Buhari be their problem, I pity ona
SportsRe: Raheem Sterling Speaks On Racism Over George Floyd's Death by OLDESTWARRIBOY: 6:14pm On Jun 08, 2020
darediamond:
"Hey, come on meen" "Ya know nothing meen" "where do you come from meen" "Yoo, bullshit, what in da continent called Africa? Ama know my root but....oh meen..."
That is Black Americans for you against fellow non-american Blacks.
Like you said, Black Americans are racist against fellow blacks too.
Babe, who be your weed dealer?
TravelRe: Lagos To Increase Engine Size And Speed Of Lagferry Boats by OLDESTWARRIBOY:
Other countries dey do better things like underground railway, bullet train, railway for up like chicago, those things for up for akanchawa music videos wey somebody help with the name.

These afronja people wan increase engine of boat. Who do Naija don die

See people below they praise am already cuz e increase engine of boat ...Chai, only for Naija na politicians go fil dey do anyhow and people go dey praise am


Abbeyme:
We know your type..
Igbo? I dodge am pass. I be correct warri boy bros, so I take God beg you park well
Music/RadioRe: The Legend Of The Rainmaker – Majek Fashek by OLDESTWARRIBOY: 2:29pm On Jun 08, 2020
This OP dn high o, wetin concern XBox and playstation na? So dat day for the concert Rain cor fall abi wetin?
SportsRe: Black Lives Speech: Anthony Joshua Hits Back At Criticism by OLDESTWARRIBOY: 2:24pm On Jun 08, 2020
Chai Hometown in Watford? Yoruba people no go sleep well tonight o, no be dem dey claim am ever since.

This racism news dn dey tired me abeg white man heart no pure, blackman heart too. Anyhow dem do, na dem sabi o
SportsRe: Oshoala Makes Spanish Primera Iberdrola Team Of The Season by OLDESTWARRIBOY: 2:09pm On Jun 08, 2020
Na wa o, why i just dey hear her name. Only she, see all the awards and trophies for just the small time.

After she na she o, Nobody dey her back, nobody for her front, even side self nobody. Only if her yoruba brothers dem fil follow in her footsteps

By the way, no be only club, she got dey win trophies o, make she carry the National team Along.

Yoruba Galz dey fyn o��. Na make dem boys wan die for Igbo galz mata


yanabasee1:
My crush.....
Na one eye I tey dey look so, if na normal gal for street, u go call am ur crush? She dey cruz for barca now, she dn be your crush, Gold digger, the girls for Oshogbo no reach you.
CrimeRe: Cross River Witch Burning: Victims Cry For Justice (Graphic Photos) by OLDESTWARRIBOY:
Na all this rubbish na make our country no go ever move? Which kind witch dem be na dey allow ona burn dem shebi. The wickedness of man
CareerRe: Coronavirus: 4 In 10 Nigerians Lost Their Jobs In April - NBS by OLDESTWARRIBOY: 1:54pm On Jun 08, 2020
Sofar miyetti allah (owners of Nigeria) and their Godfather Major General Buhari still get their Job, dat one no concern me. Na for me to dey hail them online everyday den them find something for the boys.
FamilyRe: How Arewa Husband Dance Challenge Turned Controversial by OLDESTWARRIBOY: 1:54pm On Jun 08, 2020
Evercurious:
NOISEMAKER
E dn tey wey you write list of noise makers shebi? Abeg make FG do open school so that you fil go your secondary school
SportsRe: Raheem Sterling Speaks On Racism Over George Floyd's Death by OLDESTWARRIBOY: 1:37pm On Jun 08, 2020
Sterling the chicken boy wey dey run like woman for pitch. Abeg allow us hear word e. English media wey dey overate you everyday, you dn experience racism?

That guy wey post porn pics, guy your madness dey another grade o. Se.un abi lalastical.la offend you before?


ProfAmaben:
Nigerians are worse than whites. We are bloody tribalistic bigots, nepotistic imbeciles and ethnic jingoistic bigots that prefer dead people to be in cabinets than for other tribes to occupy positions.
No be small, even black on black death is higher than this. Black Americans don't like Haitians, Jamaicians, Africans and vice versa. Even Africa.. Ghanians & Nigeria, Nigeria & South Africa. Even Naija Self... Igbo people no like any other tribe.

Make we clean shit wey stain our yansh first before we clean anoda person own
CelebritiesRe: Adejare Kosoko Deja: Simi Speaks On The Birth Of Her Child by OLDESTWARRIBOY:
simi, simi, post the pikin picture na make we see, those boys for mechanic village say the pikin resemble falz, abeg post am make we confirm. Yoruba galz self no dey fyn and na dem carry body pass like who no dey shit.

CANDYDADDY:
.



baby girl,welcome to Nigeria

Dullard and a Nepa bill holder is our president,where brainless yoruba Muslim is his sole supporter

please baby girl dont expect much!
Dey dere dey die for anoda man mata, the pikin na american citizen o.
HealthRe: Israel Shuts Schools As Pupils & Teachers Contract COVID-19 After Reopening by OLDESTWARRIBOY: 1:16pm On Jun 08, 2020
Were Israel dey rush go before dey go open schools. Make dey close am down sharply.

So all these Americans and co wey dey always smart since for 4 months now small covid 19 cure dem never still produce, if e reach weapons of mass destruction to fight middle east countries dem fil produce those ones o
SportsRe: Ronaldo Earns £14m More From Instagram Than Juventus, Putting Messi To 2nd Place by OLDESTWARRIBOY: 1:13pm On Jun 08, 2020
Tommynkem:
Brotherly, i relate with this your yarn. your pigin dey totori my belle.
My guy this one wey my pidgin dey totori you so, small small o. I dey fear you o, I no be babe or you be homo? Anyways I cover my yansh with the blood of Jesus, Amen.
FamilyRe: How Arewa Husband Dance Challenge Turned Controversial by OLDESTWARRIBOY: 1:10pm On Jun 08, 2020
Evercurious:
But you follow agree naaa I'm make me say naa your own village dem own?
Na so dem talk, dem say na dem get ona village and my own. Oya go find dem fight no be me talk am.
HealthRe: "Be Cautious": Ikpeazu Speaks From Isolation Center Over His COVID-19 Infection by OLDESTWARRIBOY: 1:08pm On Jun 08, 2020
mindtricks:
Wetin you wan use all those bottles of drinks abi na sanitizers do?
I wan use am play small pikin play
PoliticsRe: Governor Matawalle Snubs Sadiya Umar Faruk, Humanitarian Minister by OLDESTWARRIBOY: 1:07pm On Jun 08, 2020
pasol4real:
This one don forget him brain for ashwawo house
The one wey I see you dey drag money with one okpo cuz you quick cum?
FamilyRe: How Arewa Husband Dance Challenge Turned Controversial by OLDESTWARRIBOY: 12:02pm On Jun 08, 2020
Evercurious:
Naaa unaa village dem own?
Sister leave me alone, girl face them na wetin dem talk no be talk am
PoliticsRe: Lagos Assembly Plans To Clear Obasa Of Fraud Allegations - Punch by OLDESTWARRIBOY: 11:49am On Jun 08, 2020
CANDYDADDY:
brainless,zombie yoruba Moslem,you have nothing to say pertaining this allegations

your godfather Tinubu is working by the way
Dey dere wey pant dey wear you, na tinubu do you? Tinubu is a proud slave and he dey cash out everyday.

Obasa is saved because he chooses the Fulani slave masters party not that other ndigbo peoole own. Once you Join the right party, all your sins & loot are forgiven go and loot some more.

@NaijaRoyalty, thief na thief whether madueke or obasa, all na thief
Nairaland GeneralRe: Cubana Chief, A Rape Apologist, Possibly A Rapist! by OLDESTWARRIBOY: 11:34am On Jun 08, 2020
SenorFax:
Don't mind her, maybe she's waiting for her own to blow before she report. Cos as at now, 99% of ladies they claim person don rape them before.
All Naija Girls na one o, birds of same feather. Na make for me na Okpo or runs babe sure o
PoliticsRe: Governor Matawalle Snubs Sadiya Umar Faruk, Humanitarian Minister by OLDESTWARRIBOY: 11:32am On Jun 08, 2020
Lyydia:
How does that affect an average Nigerian?

Please check my signature jare.
gambia:
Its none of my Business.
NaijaRoyalty:
Your headache
See them, because say no be Aba or Owerri, No be ona business shebi?

Make ona no worry, when owners of Nigeria finish with ona eh, ona go here wi.

Gov. Matawalle Abeg forgive this fine woman, maybe she dey busy since but at least she don do something na unlike those people senators for Enugu & Abia wey never even share tooth pick for dem people but dem think say na fulanis be their problem. Abeg Matawalle forgive and forget.

HealthRe: "Be Cautious": Ikpeazu Speaks From Isolation Center Over His COVID-19 Infection by OLDESTWARRIBOY:
No be this man dey smart dat time say corona no fil enter Abia say Abia na Nnmadi Coonu state?? I laugh in fufidle.

Make E no fear, Seyi Makinde, El-Rufai, Bala Mohammed, Atiku son, Chioma, Abba Kyari all of den recover na abi?

Wait wait o kyari no recover dat year o, Abeg make ona no mind me, na beans & Igbo wey I chop for morning dey do me like my guy in the pic below

HealthRe: Edo Records 5 COVID-19 Deaths, Discharges 13 by OLDESTWARRIBOY:
How this most finest Governor in Nigeria tey dey get time to they tweet CoVid cases? Mumu instead of am to dey run to meet tinubu babalawos or benin babalawos dem make dem do Juju wey e go take fight baba osho (finest politician on earth), E dey here Dey tweet.

Obaseki is Going, Atichukwu is cumming, I mean Ize Iyamu Shebi? Abi na Obasa we never sure Is cumming. Who be PDP candidates Self?
SportsRe: Teddy Bears As Spectators During Korea League Games (photo) by OLDESTWARRIBOY:
All this 'Boys Before Flowers' People madness strong o. Last time na sex dolls, now na teddy bears next den go hire Fulani herdsmen or AUDIO Amotekun Recruits. I Laugh In Swahili

hizikin:
Looks so romantic.


I'm considering getting myself such teddy to cuddle it at night.
Boys Dn finish for your area?
Nairaland GeneralRe: Cubana Chief, A Rape Apologist, Possibly A Rapist! by OLDESTWARRIBOY:
@Midadeola

You are twisting Cubana's words.

Cubana said Don't wait till he's successful (Rich) before you call him out.

Immediately dem rape ona, make ona fast find the nearest police station report the case asap. No wait till rape cases start to dey trend first, example see Bukola since she quiet o, but as Uwa matter arise, she come out from where she hide con dey talk her own. Or see that gal wey claim say Peruzzi rape, dem rape for house wey people full?? She no get mouth to shout? Who see wan fool? na now she wan talk cuz Peruzzi dn blow shebi?

So say it now, don't wait for 100 years first claiming anything. Bye bye madam
PoliticsRe: Oil Marketers Not Allowed To Fix Fuel Price – FG by OLDESTWARRIBOY: 10:45am On Jun 08, 2020
Openbusiness:
so terrorism go boost economy? Number 1 economist professor i hail oh grin
Dey dere, you no say na USA dey do with all those wars for middle east? Even El-Rufai too dey cash out weekly with all those bandits for southern Kaduna.
FamilyRe: How Arewa Husband Dance Challenge Turned Controversial by OLDESTWARRIBOY: 7:09am On Jun 08, 2020
Evercurious:
Which owners of Nigeria? Abeg shift
No be me talk am, no be wetin dem talk. But if you observed wella, dem no talk lie o
RomanceRe: Something Has Been Bothering Me, Nairalander Help Me With Answers by OLDESTWARRIBOY: 11:03pm On Jun 07, 2020
Kenplay:
You reply was too irritating, please act sensible next time.
For your mind, na you cor get sense?
RomanceRe: World Toaster:Guys have you ever toast and sleep with a Girl the same day? by OLDESTWARRIBOY: 11:01pm On Jun 07, 2020
FrankBass281:
I don't tell tales but I will say this,this happened like three years ago,I went to get milk from a provision store,I met this ebony black tall endowed robust babe at the store,as I stood admiring her rounded b*tt,she looked at me and eyed me,then I greeted her,she didn't respond,I slapped her b*tt angrily,then she was about slapping me but I held her hands and looked deeply into her caramel looking eyes and told her to follow me to my room...i f you believe this then you must be stupid becus I DONT TELL TALES
Bros Na you o
RomanceRe: Something Has Been Bothering Me, Nairalander Help Me With Answers by OLDESTWARRIBOY: 10:52pm On Jun 07, 2020
Kenplay:
[s]
Why are you acting like a low class troll. If you have no answer then simply walk off. [/s]
Na you I quote? Oversabi
RomanceRe: 20 Naughty Facts About Sex by OLDESTWARRIBOY: 10:51pm On Jun 07, 2020
Seriouslyhuh
RomanceRe: Something Has Been Bothering Me, Nairalander Help Me With Answers by OLDESTWARRIBOY: 10:43pm On Jun 07, 2020
myles16:
cause i am looking at something from another perspective?? who weed help??
I dust my hand cumot for your mata, your own dn pass be careful
RomanceRe: Something Has Been Bothering Me, Nairalander Help Me With Answers by OLDESTWARRIBOY: 10:37pm On Jun 07, 2020
OP STOP TAKING WEED

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 (of 37 pages)