OLDESTWARRIBOY's Posts
Nairaland Forum › OLDESTWARRIBOY's Profile › OLDESTWARRIBOY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 37 pages)
This had to be one of the most funny threads ever!!! Everybody dey ment here |
I no understand o....Dem dey share money give people wey sleep for your awzz?? |
Who be this upcoming Olos....?? Orgasmgiver wey that your rainboot?? We get kick oloshism out of diz gal |
Buhari Self If say work dey...these two Abi three jobless youths for no dey online with opera free mb dey disgrace themselves. Buhari why?? |
We no go ever forget am....how he carry PDP Anambra governorship primary cumot from Maduka give who we no know... Cor Allow Maduka dey go beg Alexreports for Accord Party Slot....Alex come blow with Maduka Money dey organize awards and beauty pageants for everywhere North, West and East. That one no doam....He Cor dey form agama lizard for e boss wike and the entire PDP wey give am the post |
Buhari Self |
No time to waste. I blame Buhari |
It did not happen in Imo or Anambra.... that's why |
“Other nations and continents come into Africa take these resources to develop their countries and continent, so the question is why can’t we do it?” the Irony?? And you want to Collaborate with Israel?? |
Same Way Buhari go bow Power to Mazi Kunu, Igboho and Ahmad Gumi & his boys This I have seen |
Justice for Sly But like play, play we dn forget Sanwo-Olu and his white paper panel o?? The main Bullies?? What are we doing about 'em?? |
who wan implement am?? In US, they are anti-bully organizations and bodies but okpari Bully still goes on daily. Na Cor Nigeria Dem wan set up Hotline & organizations?? E go over ona... Na Dem go Cor even dey carry out the bullying. Give any Nigerian Uniform...Dem go Cor Dem feel like Demigods. Police, Lastma, frsc, dss are all case study |
Buhari Self |
And so?? Malaria kills more than Covid-19. When will they take Malaria serious?. |
Motivational speaker....Go and Marry. And leave us alone. Buhari like Niger rep. past Nigeria but Dem Vote as president so Nigerians don't give two f**ks |
All these yeyebrities dn turn reactor...when you dey chyke Ambode dey chop Lagos money you no react o |
Buhari Self I have traveled from Lagos(2weeks)-London(5weeks)-Abj (1week)-Asaba-(2days)-Lagos(2week) Madam I hail you.... International okpo |
Make she no forget to call Cynthia Morgan & Di'ja to mentor her |
One Yahoo boy dn dey bend the girl for school na....some men no go ever learn Sonnobax15:Your bro friend?? Abi you?? |
Wey all the money wey Dem say this man get?? I million naira for full club?? Not even each? Get the broke Modafuccerr Outta here. No be im mate Gumi dey find cows, virgins, money, lands and amnesty for im people dem |
Lagos?? Na mistake be that I sure...Dem mean to write Imo or Abia |
Africans never sailed, don't have written languages, alphabets?? You believed that? Who built the pyramids in Mexico, abi Mexico dey Ogbomosho?? Where did civilization start from? Who taught Europeans how to take a bath?? You have never opened a book, so please shut up It's Sad blacks think this way...I would have love to write a really long piece and explain many stuffs but it will go over your little head. |
Buhari Self |
This one like Obaseki no wan upset im master....fear short people. 2021 which develop county still dey practice open grazing?? If Ajala the Traveller fil close border to aid northern farmers with rice production why he no fil find alternative to im cousins. alanto:Shut Up |
Your house is on fire, you dey accept people from other countries. British Southern Cameroon unlike northern (Borno, Adamawa etc) decided to join french Cameroon in 1961 instead of Nigeria... wrong decision ever. Imagine the oil money Dem for enjoy like Abacha, Kyari, babagana, atiku, mustapha and other herdsmen Dem. Now Biya wey dn be president since before Dem born my grand mama dn show Dem shege now Dem dn form ambazonia wan flee. |
It seems the school owners and the alleged suspects are well connected so this is what will happen: Sanwo Olu go order panel...dem release Pink, white and blue paper say nothing happen say true true naa football cause the poor boy death. Him go order peace catwalk for the dowen college. No be Lagos again?? When money exchange hands |
For just high fever?? Buhari self |
This one na snake?? You kill millipede for your mind you think say na snake you kill |
who be this guy up of me?? One of prisoners wey escape from jos prison. Back to the article...Na this type white boys dey like. Small ass girls wey be like boys beacuse they are all closeted gays |
China, the only country that make USA panic. China go come finally win the highest medals...So if USA come, Dem no come...it's a win win for China Meanwhile Nigeria go there go protest and sue addidas say Dem no drop enough jerseys.. |
Siofra, you no dey tire |

