The way this APC matter dey always go during election dey always tire me, everybody go just dey get conflict of interests. See Obaseki and Baba Osho, See ondo state i dey hear say deputy governor wan japa go PDP go contest.
Say anything you want about PDP but when it comes to election dem dey always arrange themselves well, can't say same for APC.
El-Rufai, Tinubu, Kayode dem beta fix themselves for 2023 unless PDP 2 seconds go just snatch Presidency from their hand no be shoot bird mama fly o
FUTO, FUTO my favorite school in the east. Girls full everywhere yakata, na indomie and fried egg we te dey run dem dat year.
All those people wey dey say e be like game reserve, ona go show us the university wey dey ona village o. Afonja dem
Chinaza, I no ever forget you. This girl suck my soul comut from my prick. Igbo galz go well o ask FFK, Akeredolu and Atichukwu.
Who be those two lesbians wey just derail this thread, if ona wan kpansh ona no go just collect each other number fly comut here....Ndi Ara
TroubleMaker47: Girls full which FUTO? Oga you sure say you go FUTO at all? FUTO that had about 12 girls in a dept of 300 students in EEE!!
Tufia I no go FUTO, I go see my guy dere. E be like chinaza dn scam me o, because I be see am for school gate dat day and she tell me say she be student, be like she use te upgrade herself chai i dn die. Anyways she fine scatter no be all these mgbekes for nairaland. Owerri get gals sha
Galactico4ever: See eh,the only difference between you and the DPO is that he is dead.All the things you accused him of are exactly the same things you are notorious for.
lol, I no know say you be winch o, how you tey know all this things about me
PotatoSalad: Sadly naija is beyond redemption. There's nothing really we can do again. Two worst mistakes we made were the amalgamation and early independence. Watch this and get more angry.
Imagine we can do this even better if we didn't have corruption.
Gone too soon. E dn be for am b dat, after e dn razzle boys wey dey hustle finish, bros dn go one ashawo quarter go step down. Ashawo dn carry am give im maker. All these policemen too like Toto, dem no dey tire. Anytime dem see woman, body go dey totori dem
Galactico4ever: Vanity upon vanity,all is vanity.My condolences to his family
Bros Galactico, you dn reach here?
Slawormir: Damnnnnn niggarrr Too bad This pussy matter don really off many people Just do the one you can and rest Them nor dey give award for banging
To all my real niggarzz If she start shouting "harder harder" Fuckkk me! Faster faster! Am getting close! Don't stop
Then as a real niggarrr you must be careful and use your sense If not na express you dey go
Pikin wey sabi, your head get oil bros. You be stay for America anytime abi na form you dey like igwe Tupac?
You are in your papa land doing security jobs for oil companies while they degrade your farmlands and destroy marine lives. Most of the funds realized are taken by Hausa/Fulani who occupy juicy positions in NNPC. Only fools take glory in being enslaved in their land. Oil producing states in Nigeria should look like Dubai but ogogoro and kaikai wont let the indigenes reason like rational beings. \
Bros talk for yourself o, my papa no do security job, I no do...so na you know wetin you dey yarn. Nigeria be like Dubai lol...in 100 years to come
Galactico4ever: Mummy ke.just look at you,at this age you still de bring girls 4 your papa house.Since na only to fvck girls wey you sabi,get outta here.
PotatoSalad: Protest Wetin. Youths that won't vote but will sit at home and complain and shout say no to rape upandan. Actions dem no fit. Na to be keyboard warriors we sabi pass
Lmao bros e be like you for vex pass me o. But we got to do something na this thing dn pass be careful, politicians dey use dey play for this country
realestate99: I can't leave you, this is the best time to capture that nonsense in your body, you dey beginner's level 1, step 2, I can't risk it for you to enter advanced stage, it would be devastating for you and the country at large. Our people will say, you cut the branch of an iroko tree early, so it would not accept sacrifices from you in the future when it is mature.
Leave am like that I like am. See if dem send you come, tell them say you no see me o abeg
Justice Eko declared that Justice Mohammed Idris, who convicted the duo was already a justice of the Court of Appeal when he ruled and sentenced Mr Kalu and his co-defendant
Only in Nigeria, so dem no know day the Judge was not qualified to judge the case then, I talk before and I go talk am again, who do Nigeria don die.
Igbo people, no go talk this one o na Tinubu bourdillion van na dey worry dem
Yeyebrities, feminists, Bukola no go protest for this one na rape wey happen 1901 na dem go protest about.
Chai Lagos dirty o, no be small and after Afonja people go dey make mouth dey insult Aba. No know say two of dem dey drag league title like Lazio & Juventus.
When Okowa wan te clean Warri self, dat man no dey do anything o, PDP dn finish our state chai
realestate99: aren't you tired with the nonsense you are spewing on every thread, did your uncle just got a new phone for you? even a toddler rubbing the keypad randomly would post something better than your nonsense posts.
You no go leave me make I speak my rubbish, e cumot anything for your body. Abeg free me o, dey your dey make I dey my own