Science/Technology › Re: What Is Calabar Zip Code? by omitooguns(m): 8:50pm On Oct 06, 2015 |
Check online na....
Naija zip code is 234
lagos is 23401
for use dat one derive ur own...or check google.. |
Jobs/Vacancies › Re: Direction From Egbeda To Ilasamaja by omitooguns(m): 8:46pm On Oct 06, 2015 |
EstherNdidi11: Please my fellow nairalanders, I need ur help. I was invited for an interview on d 08/10/2015 by Omovo Technologies with d address: No 16 Oladoshu Sanusi Street Ilasamaja, Lagos. How can I locate d address from Egbeda and which is d nearest bus stop? from egbeda, find ur levels to Oshodi...then from Oshodi, enter CELE-ILASA IYANA-ISOLO MILE 2 COCONUT.... Drop @ Sadiku bstop ilasa. ..from sadiku...meet those okada riders and tell dem where u r going...because Ilasa wide...and na 2 phase...one to d left and one to d right. So, ask d okada riders wen u get to Sadiku. Success  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:18pm On Oct 06, 2015 |
KeriBaby: Lol I totally forgot that registration is still on 
And some people go still register on the last Fear those kinda people o With all these plenty plenty rumors dem still dey
We sha rush that registration o Lmao
Omitooguns registered before 7am who wan miss National cake wey dem go share for AKS  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:12pm On Oct 06, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:37am On Oct 06, 2015 |
Olami90: Glory!!!!!!
No let omitooguns disturb u as he did yesterday o...... E fit be him u see for dream sef   |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:02pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: Hehehe
Wahala go dey  ...i wan go rest for court...u dey come  .
Abi make i just come dat court wey dey ur area 
... if prophet no fit go mountain...mountain go fit go meet prophet.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:58pm On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:52pm On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:51pm On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:47pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: Lmao something must kill a man abi  u no sabi d proverbs...na wetin i dey tell u for class b dat...the correct version is na leaves wey goat like dey kill goat...But na oldin days goats b dat ooo..... goats of 2015 no dey chop leaves again...na Yam and cocoa yam dressed wit fried egg wit cow-milk dem dey chop..  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:40pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: Lol Omitooguns u really wanna rot in jail abi Na capital punishment sef u go get if u decide to use mobi18 Jail kwa  U mean synonyms for bed space is Jail  ...nwanne let's go there  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:37pm On Oct 05, 2015 |
Solomonodimegwu: abeg make them remember to lock gate oo chimajii oya give the ladies dat padlock... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:36pm On Oct 05, 2015 |
Emlina: Me wit keribaby ni? Na so so fight we go de fight til day break. No try am o. na b4 b4 keribaby u dey talk so...she b pastoress now...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:32pm On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:30pm On Oct 05, 2015 |
Solomonodimegwu: Abeg which pple dey duty today? #niteguard# cos i wan go sleep o na ladies night...Emlina et keribaby  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:29pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: Omitooguns pls start this rough play naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa  hmmm....ok...make i go sleep wake up...e dey do me like dream...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:17pm On Oct 05, 2015 |
Just remember u  [color=white] emlina...hw ur teachers' day go na....u sha don dey do u PPA....goodnite...  [/color] |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:15pm On Oct 05, 2015 |
Now i can write in "invisible" strokes  [color=white] Make i go see wats up in politics room...Keribaby sweet dreams  ....uniqueness01...see me in ur dreams...  .....goodyboo...take this  ...it a holy kiss o...  ...sweet dreams...to all fellow kopas...love u all....bt dos above are my generals...  .. Good nite[/color] |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:07pm On Oct 05, 2015 |
Goodyboo...all these views .....i no want make them see wetin i wan tell u so i go write am using [color=white]alien tongues  [/color] [color=white]why boo dey ur moniker  [/color] |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:58pm On Oct 05, 2015 |
Where is uniqueness01 
abi dem don help me ban u  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:52pm On Oct 05, 2015 |
itoski: no u won't fail...infact I pledge my allowwee to sort it out for u!!.. 
so na u dey behind masquerade wey dey make am sound 
Keribaby no mind am joor... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:44pm On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:42pm On Oct 05, 2015 |
KingJB: Either you believe....or you ignore .. 
Ask anybody at Onikolobo, Abeokuta.
.......
Next post pls...    |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:40pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: Lol u dey find moniker with Q Is alright Continue  try d one wey start wit 7. If u get am...i go share my bed space wit u wen we reach camp  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:40pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: Lol u dey find moniker with Q
Is alright
Continue  try d one wey start wit [color=]7[/color].
If u get am...i go share my bed space wit one wen we reach camp  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:34pm On Oct 05, 2015 |
KingJB: I swear same tin happened here yesterday
My two chargers TV DVD 3 bulbs And 1 extension box   una don start.. Abeg nysc pls post us quick...all these bread wey no get NAFDAC sef  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:31pm On Oct 05, 2015 |
Mrbllymer: Badt Man, u go gud for surveying oh, u no carry near alphabet give her, na faraway alpbt u go.  make i form small van-dan for keribaby  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:28pm On Oct 05, 2015 |
Uniqueness01:
 ...i wan branch for ur room...
U cook owon today 
na dat white owon i dey like  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:24pm On Oct 05, 2015 |
Mrbllymer: Wetin be the rumour abt 3rd choice? Ema sereekere oh! Na Tarabe bdat. . Me no want oh. All of us don enter one chance  NYSC wan use Last shall b first style  Taraba no bad na...afterall na one naija  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:17pm On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:15pm On Oct 05, 2015 |
itoski: one tori just come from mobi18 with link say Ogun state stop to dey reason corpers pocket wit immediate effect... say na only us waka go Ogun!! One chance  bt wait oo...na dat place b my 3rd choice   |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:12pm On Oct 05, 2015 |
|