Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,343 members, 7,819,209 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 12:48 PM

Omoovie's Posts

Nairaland Forum / Omoovie's Profile / Omoovie's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 13 pages)

Culture / Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by omoovie(f): 10:34pm On Jun 20, 2008
Negro_Ntns:

Omo,

Abeg take am comot make anoder eye no see wetin i see. Wait ehemm, hold on make i think, oh chei mah head don scatter now for wetin i wan say. Omo, make u write me, u get mah email for there. You go dey surprise well well.

Hahhahahahahahahahahaah! Razzz!  tongue  grin
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 10:26pm On Jun 20, 2008
TOH:

This thread is pathetic

Why are guys on this thread in the first place

Like I've said man y times before Naija guys tend to act like bloody homosexuals

What concerns you guys with threads like this?

hahahahaha! Kai! Kai! Kai! Your mouth bad oh!

Sha, what's your opinion? Asians? Latinos? Neither?
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 10:12pm On Jun 20, 2008
Negro_Ntns:

Oritshe! i suspekt so. na hin make i ask that question, I say "na true?" that let me know u dey look out for ya brother. thank you. I dey look for someone wey get money to invest for women athletic wears

Bros no b me oh! I dey Jando but I still b kpako and I dey remof my pishure after this post! tongue
Culture / Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by omoovie(f): 10:09pm On Jun 20, 2008
Negro_Ntns:

I know say urhobo women fine well well. Back in de days I been go FSAS with some urhobo girls, omo i no lie, na so diem slender, dark and get sharp tongue for mouth. efrybody dey pursue diem, me mahself e be like urhobo dey mah blood small. ehn, make u shoot de pishure make man pikin eyeball u nah. cool

I no lie oo, omo i sense somthing in ya wink

Ok, I go flash am in 1, 2, 3! FLASH! Sorry! Here today gone tomorrow!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 10:04pm On Jun 20, 2008
Negro_Ntns:

omo, make u write me for that business o, i no joke, this nah serious ting, man must chop, money scarce these days. Abi I lie?

Ok wait wait wait! E b like say I don code something different entirely. Did you think it was really a business? As in business business? Nunya is the way people in the southern US by virtue of their often terrible accents say the words, "None of your". So www.nunyabusiness.com = www.noneofyourbusiness.com

I don find u? Ah, e ma binu! I guess Obfuscation na tru-tru my middle name!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 9:45pm On Jun 20, 2008
Negro_Ntns:

Oh my! my face is full of saliva for being in the line of cross-spits , dang, why all the fuming about grammar and wordsmithing?

Anyway, these women say they are seeking love and affection elsewhere and Nigerian guys are mad at that confession, why? Why are we upset at that? For a long time our women stayed loyally to us and dared not ever even appear to have a crush on anybody outside the local tribe, much less a foreigner. The men took it as God given liberty to roam the planet and have babies all over. Do you forget the song, "Ajala travelled all over the world"?

Anyway long story short, it is a cultural insult when a foreigner come to your land and slepp with your women. This is the tradition behind excluding women from war, its not that they cannot fight, its because if they are caught as prisoners of war then they become a very expensive ransom that could lead to defeat at the hands of enemy.

In Iraq when Shoshanna Johnson, a black girl, was captured you didnt see marines risking their lives to get her released but when white barbie was captured you saw how much lives were risked in line of defense to go find and get her out of captivity.

This is feedback from our women, silently telling us how they feel. Instead of fighting them, let's listen and persuade them back to our embrace. They guard our cultures, when they are gone, so is our cultures. They say i talk long story, its for good reason _ I don't spin, I am blunt with my expression.

Abeg chop knuckles jore! You don dey code me! Tek hand! But sha we dey vex because e get some kain grammar wey no suppose comot person head enter keyboard, show up on forum fa! Especially if we can safely assume that they did finish secondary school. Horrid grammar - and not only was it horrid mind you, he's adopted a pathetic fake accent and slang usage one can clearly deduce from his posts - is just unacceptable. Bad grammar to me at least is like wearing a thong and c through jeans! Keep it to yourself! Nobody else should c unless you want them to!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 9:37pm On Jun 20, 2008
busta ulgy
we cannot sit down and let fake ass sell-out fools like you putting brothers down! so no time for fakessssssssssssssssssssssssss!

thats not right! and remember fantasy could be an illusion!! jesusss

Omagaaasssh! Finally he spelt the words correctly! Let's give him a big hand ladies! He's learning! He's learning see? Clap 4 d guy! Maybe soon we'll take d dunce hat off your head, k?
Culture / Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by omoovie(f): 9:27pm On Jun 20, 2008
No b me 4 da pishure oh, na jus dancer. I like as d bead them tek turn to rainbow! I fyne but na only special peeps dey c my pishure se u get? If to say u c mai pishure nao u go faint think say na another jazzman I dey try run! I no lepa at all! I be korret thick madam!
Culture / Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by omoovie(f): 8:55pm On Jun 20, 2008
Mustay:

hmm I dey suspect somethin - \negro and Omo cool

Hmm

hmm

hmm

I be investigator o!

Even to say u laik investisgate till you turn to mouse sef u no fi fain nathin!  grin

Negro_Ntns:

Omo,

Efrytime u step foot for door, e be like new moon appear for sky, na so de place bright like say u carry lantern for hand shine ya way enter. "Come hither with Thine oil burning lamp, blind I am, but in Thou I sense a glorious spirit" cool

mm-mm! C toasting! Look me laik ayana with my spear! Sotay u quote Bible verse on top! E b lai say u don dey code my heart oh----------------------------------------------------------------------------------He he he! Psyyy-che!


ehn, de business ting, e for better make i whisper you for letter. Our elders, when diem split kolanut, if hin get too many eyes diem dey postpone consultation of the ancestors till another day, hehm, too many eyes dey here.

I felldown yesterday, I no know if na cause of palmy or somebody spill oiel for ground, I nak skull for rubber plastic wey dey for side, now I don loss memory. ehn nah, i no fit remember de otapiapia tory again ooo. grin ehn no vex mah sista. mi ni wado. grin


All da 1 na jazzman d-more-u-luk-d-less-u-c u dey try do me oh! Not to Urhobo wayo I sabi? If u no nak me d tori I no dey gi u d korret tin se u get? Eh-hen! I wan hia tales by moonlight today today! Go bring da memory comot 4 where e don loss enta!  angry angry grin  wink kiss

@ drrrr*sigh*

Obfuscation is my middle nameeee! How did you know?! Obfuscation na im dey sweet me 4 belle! Ah! Tru-tru d tin dey mek me koo-leh! grin grin grin grin
But hey, I did translate Ikamefa's post somewhere on this thread i'n it? Go learn some pidgin from that! See? I'm helpful! *chessire cat grin* B.T.W., jazzman tactic connotes a magician's flair. As for inner encyclopaedia---I don't think I should have to explain that one. What's your inner encyclopaedia__________? Get it?

Wey that mai sis Ikamefa? Una dey miss am like me? No worry sebi na me b Okwamputu reversal 1 of ND, I go drag am back from ihn cafe 4 gamuchi-land!
Culture / Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by omoovie(f): 3:58am On Jun 20, 2008
Negro_Ntns:

Omo,

On mah behalf spik tell ya husband hin get lucky boku well well for to get woman laik u for hin right hand o. God forbid I go look for another man treasure. grin You make my jaw begin ache after I read "otapiapia" but I take jeje release de ache before e go enter lock position grin Otapiapia dey bring memory wey i no fit narrate for this room for sake of sey I don put hand for Bible swear I no go efer tell de joke again.

Comot joke put for side. Tell me 'bout de nunyabizness thing. Na true?

Wetin u wan kno about d nunyabixnix tin make I explain? I have accepted your apology on behaf of my future husband. I still dey single ready 2 mingle sha till ihn show face as Papa God will am.

I wan hear d Otapiapia tori! I wan hear d Otapiapia tori! Oya tell me! I don settoh like say I dey watch tales by moonlight! Oya! Tori Tori! Tooooori! No worry, I go mek sure I no tell Papa God 4 prayer say u break ya promise!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 4:21pm On Jun 19, 2008
superman:

hmmmm!! was superman surprised about some people carying exess baggage from the start!! im not!!! i always have my suspicion about some people!! anway looking for now hmm ha

FANTANCY IS AN ILLUSION?? but for a lot naija guys ulgy !!! me not sure about that frankly speaking!! just like u might think naija gals are ulgy based on what you sees here in uk untill you travel down to Nigeria!!

It cool to surround your ulgy face with what u wana see in real life just like oga Micheal Jackson knows better!! Hope we lives to see the outcome in due time!! They seemed to take offence when there asains boy get rubbished with so much zeal hmm

ulgy a$$$ looser

Do you understand your own post? Chai! Chai! Chai! I am seeing the rampant slaughter of a language in this post! And what's the deal with referring to yourself in the third person?
Culture / Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by omoovie(f): 3:37pm On Jun 19, 2008

omoovie

that one na e-corruiption

ole!  tongue

i nefa tell u say na efcc i dey work for  angry

E-corruption my giant ikebe! Shuooooo! Na Efcc u dey work 4 & den? What kwonshains u? I dey dissapia laik magic u no fit find me! Wah! Vwoskidia! Against u and all ah them! Una no go shake not to talk of break my pedestal of shishi lai lai! Come first! Otapiapia dey wait you! I go buy u plus your landlord! LOL! Na joke I dey joke oh! No quote man pikin abeg!



Omoovie,

Your aggregate for backside na TKO. grin I dey behind you last time u reach down grab something for floor.  Lord haf mercy, this woman go make me passout! The flashing wey u flash me still dey my head since nefer comot. Na God save me sey I no dey on top ladder de time, na so i for loose balance fell off.  Efen sef sey my two foot dey ground i still catch wobble for my waka. grin

Chineke me ni hiojo c this datty boi! Na which kain microscope u dey use tek e-stalk man pikin wey u tek c my ikeberide? Small time u go kon dey e-block man pikin 4 Yahoo Messenger! I don dey fia u oh! shocked shocked shocked Me? Flash u? Abeg no let my future husby hear am doh! I b Oghene pikin! Sotayyyy sotayy u don formulate time wey I benn down flash u too plus ladda tori fa?! Jehovah Jire, I cast Negro out! Papa God free me from da clutches of sin!


e consain me say u go begin yarn "hanashite kudasai" all that ikebe come turn flat and ya eye begin squint nah. grin

hahahaahahah! You b raZzzzzz! Agbaya man! Na real my eye begin squint! No b squint 4 them oh na management! Na so Papa God create d tin! Plus this ikebe full ground e no dey go nowia! Owo and starch is stronger dan the sushi! Pounded yam and egusi go repump d tin no worry! LOL.


Holy Moses. Now thats way beyond me.

Ikomi we don lost u? Ee-yahhh! tongue Area! We no dey carry last!  grin grin grin cool cool wink


I don raise d toll fee 4 dis thread to N5000. Going! Going-er! Going-est!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 8:48pm On Jun 18, 2008
Riskie:

From experience of dating an Asian, no way. From knowing many, yes wink

Oh ok and I just re-read your post and yeah, I know quite a few SE Asians and dated one (now he was cleaner than me and I'm quite clean so he's an exception but his friends---yikes!) so I know what you mean.
Culture / Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by omoovie(f): 8:35pm On Jun 18, 2008
drrionelli:

@omoovie:
"Jazzman tactic"?
"Inner encyclopaedia"?



Heheheheheeh! Did I lose you?  tongue

Negro_Ntns:

Omoovie,

Belle sweet me as I take eyeball u again so grin

Awwwwww! You sho shweeetttt!

You yasef know say mah tongue no go efa make that mistake lai lai come misspoke about mah Urhobo pipl. If u comot Urhobo for de equation na hin be say no more trade an comace for obodo Nigeria, de tresury go dry, budget papa go get hunchback.

Abeg tell them oh!

Abeg, no send Yar'adua go Mecca oo. E be like u forget de time Idiagbon go Mecca Babangida come capsize hin administration. Sometime sef I wonder if no be for Warri them born IBB, hin calculation for opotunity no dey efer miss. Abi I lie? Ikomi make u tell ya sista oo. grin

E go better o, u no go sleep jam Abacha for dream lai lai, the oiel well wey dey ya backyad no go dry.  Sofly sofly for the Japanese, make u no begin wakabout wrapper no fit ya body simply for the consequence say you dey yarn hanashite kudasai.

Amen and Ase plus Ami include Ise till da end of infinity fa!

As 4 ya last sentence Y e b say pepper dey pepper u say I sabi rap d tin? You dey jealous say my tongue fi do dagbo dagbo pass ya own? Heheheheheeheheh! No worry, God dey!  wink grin

smile4kenn:

na wa oo, this tread don go far oo

For realz o! Wey u mek we nak tori for nihongo!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 8:16pm On Jun 18, 2008
Riskie:

Asian men are generally ugly, short and effeminate. Especially south east Asians, they are particularly unattractive and very uncaring about hygiene to boot. If there were only Latino and Asian men left on Earth I'd go for the Latino. If there were only Asian men left on Earth I'd either become a nun or a lesbian grin grin grin

I'm not trying to start nada but I just want to know. Are you speaking from experience or---
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 6:44pm On Jun 18, 2008
smooooooth:

cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy,hey i have had a good laugh, u girls take care, i always love my black women, black is beautiful any day any time.cheers

Awww, wetin happen? You cash 4 cybercafe don finish abi cybercafe dey close? LOL. C u!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 6:22pm On Jun 18, 2008
smooooooth:

for your info,devil na fine guy, check bible, and as for me, i be cute guy,no be lie, anyway abeg just stick to those your chinese monks abeg, nobody want u for hia o.

*gasp!* Really! Me no want them too! Gimme hand my guy! Thanks for giving me good news!

smooooooth:

after seeing all that Nigeria qualities, u lost hope, and u are here saying there i hope, how can u now encourage people like omoovie wey grow for ajegunle zoo.she is yet to meet a fine boy

LOL. Whether na Ajegunle oh or Mushin or interior of one mountain, fact of the matter b say I still b naija babe and na im dey pain u - the fact say Naija babe no relegate herself to only Naija men because e mean say more naija babes don dey code say no b only una dey this planet and options dey! Sorry! No more 20 something wives to cook for you y'hear?
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 6:16pm On Jun 18, 2008
smooooooth:

hey sista,was really fun with u guys, wasnt really bitter, anyway u all do your thang k. if u like get down with a pigmy,na u sabi, but for real,let no body say Nigeria guys no fine abeg, sometimes i step out i wish me a girlie.

and u all say the truth,u miss Nigeria so much, u gotto be hook to this forum

You still dey call yourself cute u this man? You don c d etekpomo wey no dey your side, no dey your back no even dey your mouth na back of your head d tin relocate? You wey if devil c u e go turn to pastor? Abeg soffri hide yourself y'hear?

jennygirl:

black guys are fit cheesy

Sweet dreams are made of this---

Na fitness man wan chop?
Culture / Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by omoovie(f): 6:14pm On Jun 18, 2008
Mustay:

na wa for this nairaland o!

if u no quick participate for thread, them go turn am to one clique thread wey you no go fit participate in

O-oh! C nao you don put idea 4 ma head! Oya all further enterers from now on mus to pay gate abi na toll fee N1000 gbam!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 6:05pm On Jun 18, 2008
Busta:

My point exactly . . I said a lot them are immature and likes to call women names despite their ugliness. . . my point was just proven.



Yes o my sista and it's sooo primary school it's pathetic! Grown man will be rapping about busted toto on a public forum and expect to be taken seriously! So pitiful.
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 6:01pm On Jun 18, 2008
smooooooth:

come omo-asia, you don jabo. anyway that post wasnt for u o. anywya they say people live what they learn, from your arguments it is clear that you met only the wrong Nigeria guys and probably was abused and used and used, and used and used and used and used and used and used and used and used and use, so sorry, not even a good guy like me can mend you kpomo heart now.

Good? Somebody's been smoking cow dung and cat's piss!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 5:59pm On Jun 18, 2008
typical:

@Busted toto, na so u do so tay no guy want u for naija. u go still cry

My God! You are soooo crass! & you wonder y I'm going for Asians and latinos now. Disgusting!!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 5:54pm On Jun 18, 2008
smooooooth:

you not patrotic, and thats bad,most of them actually have wrong info bout Nigeria, you are an ambasssador and suppose to correct that,maybe i send u a pics of me, u can use their to argue in favor of Nigeria men tongue

Ha ha ha! See reverse operation! From azzwipe to sweet-talker in 2 secs then his inner azzwipe rears its ugly head when you least expect it. Na-na-na-no. I ain't dealing with Nigerian men for a good long while sorry, most of y'all are spiritually poisonous leaving a myriad of angry, unhappy and subsequently vengeful and heartless women from all races and creeds in your wake. If I have a friend who wants to date a Nigerian man she shouldn't come to me because I will have to b defending y'all's nonsense because I'm patrotic per your logic. Nonsense in any guise is still nonsense.
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 5:30pm On Jun 18, 2008
typical:

I go remind you after a few years

All y'all are good 4 at this point is sex and pikins! I can satisfy that with toys and artificial insemination or adoption. What d hell do u have to offer me besides what I personally determine you can? Nada but companionship and higher level of spiritual & mutual intimacy that reminds me of what God has to offer. And 99.99% of y'all can't even satisfy that need, so what d f do I need u for? Y not expand my dating base so I have a greater chance of meeting a guy that fulfills those needs? And that's just what I did. If you don't like it, na u kno suputo na u kno kewe! When it's you it's OK, when na women, HA! TUFIAKWA! Heaven must judge today! Boy please!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 5:23pm On Jun 18, 2008
typical:

Favour? the guy will do you a favour by giving a sense of accomplishment at having been able to find a man.  .  . till he gets his papers and leaves your remnant body

Oh, is that what you want to use as d argument 4 y he'd be doing me a favour?  grin grin Dem don run dat jazz plus countless others by me many times men! After dem blow tree finish e go either fall or hol ground. I don hol am! My sense of accomplishment is not determined by whether or not I find a man SORRY! wink
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 5:17pm On Jun 18, 2008
smooooooth:

instead of running all the way to asia, u for just go the association of dwarfs here for Nigeria, go pick one, than the cost and time wey u waste

Hahhahahahah! That's like saying every single Naija man is ugly! Not all Asians are short -- hello? Yao Ming? Or the tallest guy in the world who's also asian? - point is yeah, there are a lot of handsome Naija men but it's also true that too many of you are also ugly inside and I refuse to deal with that crap anymore.
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 5:08pm On Jun 18, 2008
hehehehe also, are you also into things like anime/manga

just a little recommendation, if you're bored one day and don't know what to do, there's this taiwanese drama called 'devil beside you', it's lovely/amazing, give it a try whenever you feel like it dear  

Thanks hun! I will. And yeah, I'm into Anime as well. I used to watch Samurai X on NTA growing up and have been into anime/manga ever since.


At those calling ajeku and remnant you can say whatever the hell you want to say. At the end of the day settling with most of the Naija guys these days IS tantamount to settling for an ajeku too because majority of you are man whores! Just check the posts all over Nairaland from Naija men it's all about which babe they are banging, how they are dumping their girl because she isn't banging them enough, how they have used her and are ready to dump her and find Virgin Mary to have as wife after sleeping with everything that walks et cetera, et cetera. How y'all aren't having round the clock nose bleeds from all the places y'all have sniffed only Jah in Heaven knows! End of day even if I was a remnant (which I'm not and never will b plus I don't have to let you know how many men I have or haven't slept with and what ethnicity they were or weren't) I'd still be doing whichever Naija guy I end up with (if I God's wills it) a HUGE AZZ FAVOUR!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 4:59pm On Jun 18, 2008
omoovie, when asians dump you you will look for Nigeria guy abi.
you still dey for CTC?

No, I'll simply move on to the next ethnic group bebe! The world is full of a whole lot of people from all corners of the earth! -2000 say for family members/future generations within my lifetime and -2.5 billion that are ugly, too old, challenged, in a relationship already or married add another 3 billion people that are women and I still have at least 1 billion guys to choose from. The world's my oyster. Besides, not to only Naija guys be African oh, there are what 52 other countries?  grin Ha! I ain't gat no problems sirrah!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 4:50pm On Jun 18, 2008
ibkaye:

just curious, do you watch japanese/taiwanese/korean etc dramas? smiley

Yeah, I watch their films. My best friend who's Korean gave me a whole season of a Korean drama (I can't pronounce the name to save my life) and one with Daniel Henney who's just a yummy yummy Korean mix! *sigh*

Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 4:29pm On Jun 18, 2008
ibkaye:

lool kudos to you dear smiley

yeah he would be a great friend to have smiley

@post
any race is cool but black guys are my preference, so many fine ones to go around, esepcially nigerians cool

Thanks! Glad to know there's another Naija girl out there that loved/loves visual kei. Don't get me wrong now Naija guys are hot! But I'm not digging them right now. Too much drama and most of them don't know what the heck they want.

smooooooth:

and thats your boyfriend? undecided

No, that's my fave jap singer. Amongst my friends and siblings he's known as my baby daddy!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 4:21pm On Jun 18, 2008
smooooooth:

@poster, are u sampling all the men around the world,na wa o

Hell yeah! I want to be as conversant with diff races and creeds as my fellow Naija guys! I'm learning from y'all!

ibkaye:

lol yes he is!
my friend and i used to love him, i still think he's cool now, as in he has this 'earthly coolness' about him, plus nobody knows his real age cheesy

Miyavi on the other hand, yummy cheesy

Have you heard his song Senorita? smiley

Senorita's my ringtone!! I'm totally waist-deep in the Miyavi fanlove! Miyavi's beyond yummy he's yummy to power 10! I think Gackt's probably in his 40s or so although he likes keeping his age a mystery because he's kind of like-------a vampire! LOL. He does have that 'earthy coolness' about him like he'd b a great friend to have!
Romance / Re: Dating Asian And Latino Men: ? by omoovie(f): 4:17pm On Jun 18, 2008
ibkaye:

hehehehe, when i was much younger, i used to really be into Japanese musicians, like Miyavi and Gackt, ever heard of them? well that was in the past sha smiley

Latino guys are nice smiley

But i'll stick to my black brothers smiley

OMAGASSSHHH! hahahahahaha! That's the Japanese singer I'm talking about! I just got back from one of his concerts in May! Gackt-sama's alright but he's a little too inhumanly pretty for me!

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 13 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 95
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.