Onyxera's Posts
Nairaland Forum › Onyxera's Profile › Onyxera's Posts
@ poster, sometims we guyz could b mind boggling o, so until Jesus coms 2 tel u he is d son of GOD u no go no abi, beta vamoose 4rm dat rltnship b4 d gal change ur name 2 MUGU1, u said somtin abt doing somtin stupid, lik wat?, hang urself, because of woman, no mak me DISman u o |
@ poster wat will happen afta 2yrs is dat u ll vacate ur big breasted,non smokin naija babe, dont let mi kidnap u o |
@ omolola1 enjoy d ride, but den luk b4 thou leepest |
anyhow uuna talk am i stil sey naija gals dey try 4 der level, |
couldnt read ur post e 2 long we no dey comprehension class here |
we no say u don manage enta cabin class reach sa, if u nid person 2 show u around u no go meet der police, i tink sey police is ur friend abi na only 4 naija? |
@nddy i 4 lik support u luv don die im color na colorless |
@ poster na so craze day start o, small small b4 u no am u go enta market, try see t.b. josh |
@ posta una naija guyz una sabi misbehav o, if u dey find Godfearing wife try any of dis places christ embassy,house on d rock, winners, if u still neva see u fit go deeper life or fire on d mountain sori mountain of fire |
@ poster,haba beta work dey dan 2 dey dance ballerina jus because sey 1 guy being cal u, u've jus shown us how anserine our naija babes dey, abi byfrnd dey hard u get ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
@ omolola1 u no jus b ordinari naija chic, u b proper concrete omo ijebu, see wetin b ur problem VISA, @ martho dont sey she aint old yet @ cvibe blive at times it aint der faullt dat tins turned out dis way i ve a friend who's 31 now and belive me she would do anytin 2 get married i mean anytin, dis people nid luv,encouragement not ?s @ poster keep praying hard,1 tin i no 4 sure is God has a way of making tins work out jus fine, put ur trust in him all d best i'll pray 4 u 2 |
hmmn,d guy na fine guy o//// chicks wetin una dey wait, no let dis opportunity pass u by, eko o ni baje o |
anyway u luk at it,men and women cant be satisfied, AVARICE IS HUMAN NATURE |
wel every bodi wit im style,but dis ur style na ol'skol, if u try dis method wit naija babe bros,wetin ur eye go see ur hand no go fit type d thread 2 post |
u sound as if u dey trip 4 d guy, but then i dont think it/he should bother u, he only said he likes/liked u, he did not pledge allegiance 2 call u 24/7 |
simple answer, economic recession |
haba simple mata person gal leave am som oda people decide 2 drink panadol 4 am, y al d yabis, 2 d posta my broda how u 4 do na, dat 1 done pass jus learn 4rm d xperience so dat nex time u no go enta d same boat, |
