Onyxera's Posts
Nairaland Forum › Onyxera's Profile › Onyxera's Posts
4 beautiful,go christ embassy, 4 GOD fearing go deeper life, 4 both,go, |
abi ur oga & madam travel,klarus |
sample am 1st, u fit fall in luv @ 2nd sight,afterall d taste is in d eating |
bros eh,mak i sing smal bob marley 4 u, [i]i don wanna wait in vain 4 ur love,since d very 1st time i set my eyez on gal,my heart say follow u,(finish up)[/i]bros even bob wey dey cho cho,no wetin dey,how com u no com no,abeg e,wak up jo,abi u 1 marry d gal 4 fantasia? |
@topic,u go dye of hypertension o @ akinjosh,a man has 2 do wat a man got 2 do |
@poster,good guyz lik u dont smoke, who told u only bad guyz smoke,crackhead @topic,y do women smoke,cos its der life |
hahahahahaha,u jus wak up abi,goodmorning oh |
derz alway a1st time,wen we feel all depressed,confused,heart broken, but d gud tin is we guyz we learn 4rm it,we neva allow a 2nd time |
@poster, would u compromise ur happiness jus because she's SS.no way,no 1 is GOD.even d AA's can yamutu anytim.so broda,4get dis SS tin |
u say toastin as if he was stabbin u wit a knife,its jus toastin,mere words notin more,or wer u gettin carried away? |
@czarskit, i luv d words u used,a good mistake,gaby dats jus it,u ve don wat u tink its best but time would tel how good dat mistake was ask any normal guy,its not appreciated wen gals com btw frnds no mata d offence |
i would appreciate it if my chic could handle such matas on her own,in her own way rather dan tell mi abt it,i would prefer findin out who my frnd is on mi own rather dan hav her com btw us.dont get it rung wen i said chics 4 a while niggaz 4 life,its not advisable wen a gal coms btw 2 guyz who hav been frnds 4 quite somtim dats all i am saying |
u've got it all rung wen u quoted me,anyway,all d best in wateva u choose 2 do |
@poster,i dont lik blivin we guyz r dis weak,u wer ditched & u r stil lukn 4 advice,fall inside well dat way u go 4get am & urself 2 |
@ gabrywyl,i still dont tink tellin ur byfrnd is ur best bet,u no y,som guys me inclusiv ve dis tupac mentality,(chicks 4 a while niggaz 4 life) in oda words he might not b willin 2 let go of his frnd jus because of u (i m jus assumin o,i dont no how strong wat u share wit him is), he cant rape u neither can he physically harass u,y not jus ignore him,somtims silence is golden,howeva mak sure dat wen eva u r wit ur byfrnd & he is around do tins dat would send a messagge lik kiss ur byfrnd in his presnce,do tins dat would mak him no wer u luv is |
kolo |
@ poster,hahahahaha.see as i dey laff,infact i DISman u |
@ akinjosh,sorry o,wat did u do,hope u gav her d matchin order @ poster,stop tinkin abt wat she's doing,u ll only end up hurtin urself |
naija aint ready 4 all man 2 cari gun, instead d police should b more equiped/trained 2 cari out their duties |
craze starts 4rm home,pls dont end up on d streets o |
@poster,is tellin ur byfrnd really ur best bet?4rm ur thread i assume dis guyz hav been frnds b4 ur bf meet u right.i ll d not advice u com btw their frndship.handle dis mata on ur own,sit his frnd down & talk 2 him,tel him y der jus wont b anytin btw u 2 |
@ poster, i wont advice u wait dat long,talk 2 him abt ur fears,see his reactn,& i really dont no y he's waitin 4 d next 5yrs,marriage aint all abt cash or wateva he's waitin 4, |
notin , |
@ poster, u sound a bit 2 pompous,watz intellectual maturity pls |
omo ibo as fashola don destroy una shop una don reach here abi,no probs jus remember 2 pay ur tax o |
@ poster,its obvious u still luv dis guy, but tink of it dis way there are 2 tins luv & happiness,dont sacrifice 1 4 d other cos it jus wont work.if u luv him & u tink u r goin 2 b happy/or u can stil find happiness wit him den stay wit him despite all dat has happened afta all d devil u know is beta dan d angel u dont know,but if 1 of d 2 is missin den make him undastand how u feel,as 4 d cryin part, if i cry 4 u,even if i slept wit ur sis u would 4giv me in oda words ignore dat part ,guys can stage manage alot,ALL D BEST |
u selfish o,u no 1 ur bros mak im enjoy wetin u enjoy abi,no bruhala,CASTRATE him,or beta stil use am do juju |
wetin ur pillow dey 4,buy bloom bloom na,hmm i go kidnap u o |
if u ve been dating 4 2yrs and stil dont no wat 2 giv ur byfrnd den sori o, wat den is d essence of a rltnship buy him helicopta |