Oseiwe's Posts
Nairaland Forum › Oseiwe's Profile › Oseiwe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 53 pages)
Who has curve2 or bold1 for sale in benin? |
Wats ur location? I'm interested. How's d condition? |
[quote author=jarkatá]Nov.16[/quote]My 1st Bday mate ever! |
Na where we dey go? I hope no be flooded area? |
xcubed: Wow are you serious? Just for walking in a group of four?!Yeah. Around 1am wen men were sleeping and spirits were roaming. Innocent boys moving around at dat time of the day. Juvenile exuberance definitely set dem up. |
Urs is d twelfth version dat I've heard concerning dis case nw. But d main story going around is dat the boys were just beaten for walkin in a group of four. Many guys hv been burnt in warri too innocently. |
He shldnt talk in dis mata cos its ntt wat humans undstand. I blive its a PRO who deputised concerning dis msg. |
^^^^abeg I lyk join d entourage. I hope say estacodes and item 7 go dey? |
[quote author=mayor@kome]am a deltan, i am in need of a good woman to meet, you can reach me on 08160071752[/quote]Isoko boy don start. Babes full waterside for ijaw na |
chelseabmw: u are welcome.......Only you na Ibo and edo......Angel IfeanyiShe marry ibo man. |
^^^N78 is beta dan dose oda two frm my point of view cos I hv been dere b4 |
[quote author=nani.666]I have a nokia 603, a new model symbian touch screen phone with 1ghz processor, 512mb ram, 2gb internal memory, 5 megapixel camera, latest symbian belle fp2 operating system plus hd games..... Its for sale tho, I can't swap with 5230.....call or whatsapp me if you're interested - 08021135343[/quote]Owkay. Dis is nice. We hv oda dealings too. |
Still available? Wld u accept a nokia touchscreen fone plus cash? |
How much and wat r its present conditions? |
I've got a nokia 5230 touch screen symbian for swap + cash for any higher nokia symbian touch screen fone lyk n8, n500, c7, etc. Send a mail to oses_oseiwe@yahoo.com or drop ur number. I'm in benin |
@honeric01 It depends on d town wey u wan go visit na. I be tink say u go nid dose kinda fings wen u come on tour. |
honeric01: This thread still dey? abeg make una dey post some edo state pix for here o. places people fit visit when they come home o.I go post two girls hostel pix for u be dat na. Dey r nicely secluded inside town. |
chelseabmw: Yes na..........u know precious,Ike,Evans,kelebDis guy sef. U na bad guy. I dan dey fear u. |
@chelseabmw U knw Cannavaro? |
@osisinakpo U dey make me laff. Wetin u want make Mosco children come call dia selfs. Dem go be retired FBI be dat. My house dey ukpenu extension sha. But I don leave town. |
Osisinakpo: respect 2 my broda chelseabmw for dis trend.Hahahaha. See dis guy oh. I knw say osisinakpo na food and I knw pple wey hold FBI title pass u for dat town. Na where be ur side for ekp? Datz my town bro |
The OP original post looks funny. *in United States a good number of developed cities are non_state capital eg Lose Angelese, Chicago, las Vegas, Hollywood, Detriots,Houstin, Miami, San Fransisco* Apart from Hollywood, d other names r state capitals na. Hollywood is not even commercialised or industrialised sef, just a residential suburb. Just like the second poster wrote; he should go back to school. |
u no talk about d curve2? @konezy1 |
I hv 10k for d curve2. Still available? |
geefivez: Still AvailableWhere r u in lag? I'm at ikorodu rite now, lemme give u 12k |
How much for ur curve2 last price? |
Can I get ur curve2 for 12k? |
[quote author=odion_portable]Any tips on how to avoid been taken to villages cos am so scared of d interior villages,whr no civilzation yet,or we wuld hv to fly speed boat b4 reachin or ppa![/quote]D first ting na to join OBS (orientation broadcastin service), d second na to terrorise ur platoon official wit fake stories lyk say ur pocket dey sag, d third na to join all dia fake evening activity groups lyk drama. I go try recollect the name of d warri ZI for u. I go give u him cheat code. ![]() |
I served in delta 2010, check d signboard at d express and d campgate, una go see my signature, I use am chop money frm NYSC, I pray dey don't post u guys to some villages in delta, una go cry but if na town lyk asb, ugh or waf, its beta but housing no dey town. I'll check d thread later to give tips and tricks frm d expert himself. Make una no dull oh |
Na person wey siddon him parlour carry gun dey laff wen he see who carry dagger dey come. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 53 pages)
cos am so scared of d interior villages,whr no civilzation yet,or we wuld hv to fly speed boat b4 reachin or ppa![/quote]D first ting na to join OBS (orientation broadcastin service), d second na to terrorise ur platoon official wit fake stories lyk say ur pocket dey sag, d third na to join all dia fake evening activity groups lyk drama. I go try recollect the name of d warri ZI for u. I go give u him cheat code. 