₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,833 members, 8,442,504 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 09:34 AM

Toggle theme

Funny Pidgin Proverbs - Culture (6) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCultureFunny Pidgin Proverbs (67187 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 12 Reply (Go Down)

Re: Funny Pidgin Proverbs by mikecashes(m): 8:01pm On Jun 28, 2012
Yash polute and na head then the knock
Re: Funny Pidgin Proverbs by millyville(f): 8:01pm On Jun 28, 2012
No b 2day nyansh get center partin
Re: Funny Pidgin Proverbs by simplygray(m): 8:02pm On Jun 28, 2012
vinblastin: Toto water small, but e reach prik take baff
. I dey tell u
Re: Funny Pidgin Proverbs by Abuleoshi: 8:02pm On Jun 28, 2012
na small s"*t dey spoil yansh!
Re: Funny Pidgin Proverbs by Dozieson(m): 8:02pm On Jun 28, 2012
sidon look na dog name
Re: Funny Pidgin Proverbs by Tinax(f): 8:03pm On Jun 28, 2012
na for old age ashawo de no the value of pikin.
Re: Funny Pidgin Proverbs by azeeza(f): 8:03pm On Jun 28, 2012
No be eye wey dem take chop eba dem take dey share meat..
Re: Funny Pidgin Proverbs by oseiwe(m): 8:05pm On Jun 28, 2012
Na village wey jazman knw, he take dey disappear.
Pikin wey say himm mama no go sleep, na orphanage fit am.
Re: Funny Pidgin Proverbs by day0(m): 8:05pm On Jun 28, 2012
To All Sharp Parole "Hit and Run" Guys :
Person Wey Lick Soup Must Wash Plate grin
Re: Funny Pidgin Proverbs by trisurface: 8:05pm On Jun 28, 2012
Shoe get size!
Where man dey work na im him dey schop, Na im make dem call an Workshop!
Re: Funny Pidgin Proverbs by Dozieson(m): 8:05pm On Jun 28, 2012
person weh use elephant set trap na him knw wetin he wan catch
Re: Funny Pidgin Proverbs by Dozieson(m): 8:06pm On Jun 28, 2012
who read na him serious, who pass na him knw book
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 8:06pm On Jun 28, 2012
If kpekus na skool... Boys no go dey miss class...
Re: Funny Pidgin Proverbs by adigad: 8:08pm On Jun 28, 2012
pikin wey de play wit him papa blokos no go live long
Re: Funny Pidgin Proverbs by Dozieson(m): 8:08pm On Jun 28, 2012
ogoro must jump
Re: Funny Pidgin Proverbs by Dozieson(m): 8:09pm On Jun 28, 2012
primary school days- toto is good for boys and girls
Re: Funny Pidgin Proverbs by Dozieson(m): 8:10pm On Jun 28, 2012
instead of bad thing to happen make rain fall
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 8:10pm On Jun 28, 2012
Pikin way say him mama no go sleep na opharnage fit am
Re: Funny Pidgin Proverbs by oseiwe(m): 8:11pm On Jun 28, 2012
Na person wey siddon him parlour carry gun dey laff wen he see who carry dagger dey come.
Re: Funny Pidgin Proverbs by Chinwem(f): 8:13pm On Jun 28, 2012
Na condition make crayfish bend
Re: Funny Pidgin Proverbs by HonSuQMaDIQ(m): 8:13pm On Jun 28, 2012
Person wey buy for credit no dey ask for change
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 8:15pm On Jun 28, 2012
Imanuelle: If kpekus na skool... Boys no go dey miss class...
Bros, abeg, wetin be kpekus? undecided
Re: Funny Pidgin Proverbs by HonSuQMaDIQ(m): 8:16pm On Jun 28, 2012
Poor man wey dey form philantropist, na famine im dey invite
Re: Funny Pidgin Proverbs by Francuiz: 8:21pm On Jun 28, 2012
Instead way bad tin go happen make rain fall.
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 8:21pm On Jun 28, 2012
fluid26: Bros, abeg, wetin be kpekus? undecided
Na CUNTairo
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 8:27pm On Jun 28, 2012
Chinwem: Na condition make crayfish bend
eeyyaa sad *sobs* no worry, e go better...u hear?
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 8:28pm On Jun 28, 2012
Imanuelle: Na CUNTairo
shocked lawd hav merssi! grin grin
Re: Funny Pidgin Proverbs by nagoma(m):
Yes
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 8:30pm On Jun 28, 2012
wetin concern cindyrella with underwear? undecided
wetin concern ijebabe with husband? undecided
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 8:31pm On Jun 28, 2012
fish wey dem pour hot water go know say water dey two types.
if i slap u u go know say joke(name) different from j.o.k.e
Re: Funny Pidgin Proverbs by kcreal(f): 8:32pm On Jun 28, 2012
Man wey him house dey burn fire, no dey pursue rat. Wetin dey for Sokoto e dey for Shokoto.
Re: Funny Pidgin Proverbs by gegee(m): 8:32pm On Jun 28, 2012
Instead of trouble make rain fall. See my armpit no bia bia o
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 12 Reply

Nigeria Pidgin Proverbs & Their MeaningsSome Nigerian Proverbs – In PIDGINIgbos come show your proverbs skills234

Top Igbo Gospel Band In Between 1980s And Early 90'sOoni Ogunwusi And Wife At Lagos Airport On Their Way To The US, Caused A SceneOoni Of Ife Recreates Photo Of 4th Ooni Who Was Transformed Into A Deity