Oseiwe's Posts
Nairaland Forum › Oseiwe's Profile › Oseiwe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 53 pages)
dat one high small oh, i get 25k rite now, wat r d accessories? sell it at dat price witout dem for me |
how far? curve3 dey? how much be d lastest price make we no argue? |
akpos, am interested in d bold2. still available? i dey warri. na 23k i get rite now so. am on 07033291149 |
hey, wats d best entry level smartphone frm nokia dats available now? I want to knw if I shld stick wit my c6 or go for d one u will be suggesting. plus wats dis anna and belle thing sef? dem suppose try come give us beta browsing deals jor |
i wanna swap my bb tour wit a bold2. call 07033291149 or mail oses_oseiwe@yahoo.com I will add cash to d tour. |
Ehis sef! I pray he succeeds. |
I gat one for sale. Am in warri, call 07033291149. Its fresh |
Nokia 5800XM. no oda nokia touchscreen beat am! weda na x6, c7 or n8. Wishing for android now sha. |
I met wit d guy, he said it was 3250 he wanted. |
pls, i would like to know how much i can get a good andriod phone and which one can u suggest. I actually dont want a high end one dat would cost much. |
guy, na andriod i dey find. bt i go ask sum1 for dat ur fone, is 8k d last price? n wats d condition |
pls, i would like to know how much i can get a good andriod phone and which one can u suggest. I actually dont want a high end one dat would cost much. thanks |
k. once a gangster, always s gangster. na only jaguda fit pull dat stunt. |
bros, abeg, drop d link |
I took my phone wit me. I dey post frm heaven |
I don dey try dis no. 4 2days naw, always diverting. any oda contact or we chat here? |
Hello, I will like nokia to inform our telecom operators to give us a fair deal concerning internet sibscription, cos d bb isnt smarter dan my nokias. |
my hand is up. am interested. wats ur location and price? |
2go turned 9ja to malaysia & holland. its a chatsite if u are looking for sex. So many Hot and randy babes in dis country. GOD BLESS 2go's INVENTOR |
two friends have been sent txt msgs to come for tests on d 11th. |
Akporugo247:I'll give u a call later. where u dey for delta? am in warri. |
well, 2go is naija's hookers site. If u are game, just go there and pick a fish. Babes full there wella. I neva knew dey were so cheap. |
ward 1- obodo/omadino, ward 2- ode itsekiri, ward 3- ugbuwangue/ekurede itsekiri, ward 7- pessu, PDP swept the votes like a hurricane, no tsunami. my unit at ubeji was 404 PDP votes out of 442 reg voters. |
teeebest:just navigate to where u applied on shell.com/careers and click on 'log in' |
I was also shortlisted for d SRD stuff. How's it gonna be lyk? Na GMAT I dey read oh |
i just joined d train. mine is oses_oseiwe. cant connect to fb. |
Good enuff. Its all based on man know man period. |
happie 6th anniversarie to NL no oda forum gat a swagger lyk dis |
I don disable d app frm assessing network automatically. I power it wen I wanna chat only. Until I get who go fit inspire me to stay online always. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 53 pages)