Osereka's Posts
Nairaland Forum › Osereka's Profile › Osereka's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 28 pages)
this discussion is baseless, stupid to think of and rhino please go tell them that kain story in nolly wood they can make movie outa it ya know? MY WIFEY USE MY PHONE FOR A DAY. [s]starring rmd, directed by seun marketed by rhino[/s] |
WICH KIN LINK BE THIS,? e no de open |
they will be shouting WE ARE MAGINALISED BY THE NORTH Now tell me ALARM na housa man? the money he carry no be bayelsa money?[/b]people we should think o when housa man collect 5 naira and he spend it to build roads, sch, hospital etc Alarm collect 10 naira and carry 9naira to obodo oyinbo, who go deVelop your place? them catch am finish una say no be only him be thief abi? ok [b]IF YOU NO KNOW THE PERSON WEY THEM CATCH NAIM BE THIEF |
hnmm you don jam guy man be that baby girl take heart you go enjoy the guy latter ![]() |
joint account with my wifey, is like me and my wifey using the same handset I will not succumb to that |
for them to have put up with me for so long, I will forever love them |
boy, dem don kill you for nairaland o haa!, haba! you wifey called you liar, dem still de advise you say make you kneel down and beg her MEEEEN YOU ARE DEAD IF YOU TRY THAT! give woman an inch, and she becomes the ruler! |
GUS me I no get time 4 that kain program o na the same people wey de watch nollywood, africa magic, na dem they watch GUS! |
what is a woman,? a woman is the combination of boobs, ass and nagging that all men crave to have |
you don smoke igbo abi na paraga you drink? |
yes all cat are black in the dark |
olojo ibi ma ghese ni kokan, feso ma jo o happi bat day ![]() |
Police is your friend to make the friendship better, be ready to rogger them at all times ![]() |
what do I need a gun for? Iwa omo ni mu omo je okigbe |
Ramadan kareem to you all, in the name of the most high ALLAH |
Ramadan is around the corner, if you are kind show more kindness if you are good, show more goodness. if you know how to serve Allah, serve him more |
they not only colonise the east and west they make the so called educated ones hate their father language pity pity pity english has become their father tongue. |
o y o ![]() |
people that dont know why they call nigeria people the happiest people on earth should know the reason. na man wey get charm go de boast of the charm. america get am plenty that is why dem de find where dem go use am |
