Oshare2015's Posts
Nairaland Forum › Oshare2015's Profile › Oshare2015's Posts
1 (of 1 pages)
Abeg who get fairly used plane I like buy one.. . As border don close |
Make him chop... wen ameachi dey host soyinka abi wetin be him name una no talk bad belle go kill this op recession ko |
If you still believe this pooh that mmm is coming back u r sitting on a long thing because if no new people offer help the system will crash it was designed to actually crash sorry if ur money hang good luck to those who started early |
Hunger bad. Una brain don autoreset tnks to failed marriage btw Afonji and the majiris |
adioolayi:Afonji spotted |
Suffer dey nigeria kpapkarakpa. God abeg help dullard not to take any decision again. Autopause |
Stomach infrastructure man is working... abeg show me some luv today is my birthday I can't shout... Kai my wife just forgot.. . See pranking for het |
Buharia okechukwu the Daura President abeg we the 5% wey no vote u dey suffer pass people wey vote abeg bring back corruption because all men r nt smiling... No money no fuel no light I wish u dey hear word.... Tse Tse fly |
There was once a nation called Nigeria... Make thunder fire person wey say go ever say one nigeria with wat wat this fulanis dey do.... Crisis looming |
1 (of 1 pages)