Politics › Re: Nigerians React To Aisha Buhari’s Comment On President’s Health by oshe11: 1:18pm On May 03, 2017 |
she was forced to say it like dey did to 2face or dey wud force buhari to declare taqaaq abi wetyn dem dey call am |
Politics › Re: Babachir Lawal Collected N507m Bribe – Senate Committee by oshe11: 1:04pm On May 03, 2017 |
If person collect 317m frm U to giv u a contract worth 530m...... Hw much u go tk execute d contract n gt profit..... No wonder almost all d contracts in Nigeria no dey reach 30% WHY WONT ALL DESE CONTINUE WEN BUHARI DOESNT KNW D DIFF BTW CREDIT AND DEBIT ALERT  DAYYYYUUUUUUMMMMMM........  |
Crime › Re: Boko Haram Leader Shekau Injured In Air Strike – Reports by oshe11: 1:03pm On May 03, 2017 |
Atleast dem no say dem KILL am |
Crime › Re: Wife Of Peter Agi Escapes Assassination Attempt In Calabar. Photos by oshe11: 12:54pm On May 03, 2017 |
she steal anynody DOG |
Politics › Re: APC Youths Blast Bisi Akande Over Comment On Buhari's Health by oshe11: 12:50pm On May 03, 2017 |
dis con3 no gt head again
even dey youths urge to talk/type without thinkin
wat did I do to share same boundary with dese pipo
FORGIVE O LORD |
Politics › Re: Weapons Recovered By Rivers State Amnesty Committee (Photos) by oshe11: 12:49pm On May 03, 2017 |
give dem to Biafrans or d peeps frm southern kaduna |
Business › Re: Banks Rejecting Mutilated Naira Notes (Torn Notes) by oshe11: 12:34pm On May 03, 2017 |
n |
Politics › Re: Francis Mgboh, Nnamdi Kanu's Lawyer Writes Orji Uzor Kalu For His Negotiation by oshe11: 12:03pm On May 03, 2017 |
wit d way dis IPOB thingy is goin d presidency(whoeva dat is) myt jst use politics to KILL it.....
kos d agitation is heading d rong way alredi....
nxt na to transfer moni n Igbos wud b left wit dia hopes DASHED ONES AGAIN...
WHAT A PITY |
Crime › Re: Bakassi Member Shoots Unarmed Man In Umuahia (Graphic Photos) by oshe11: 11:58am On May 03, 2017 |
wat shud I comment nw dat I av booked dis space Na wa 4 me ooo Na realli wa!  |
Education › Re: Why I Won't Go Back For My Masters (M.sc) Now As A Fresh Nigerian Graduate by oshe11: 11:36am On May 03, 2017 |
ur BSC ur probs n MSC ur Probs...
watever decision u tk jst remember buhari, dino, wole, etc |
Politics › Re: 'Governor Wey Dey Pay Killers': Protest In Abuja Over Southern Kaduna Killings by oshe11: 11:26am On May 03, 2017 |
ibrokola: Lol. That's kilishi! Nah.... Its nt kilishi...
its normal suya |
TV/Movies › Re: Uche Jombo Features In 'Kondo Game' Policeman’s As Policeman's Wife by oshe11: 9:56pm On May 02, 2017 |
I like dis gurl ehn....
I just kinda like tomboys |
TV/Movies › Re: Uche Jombo Features In 'Kondo Game' Policeman’s As Policeman's Wife by oshe11: 9:56pm On May 02, 2017 |
I like dis gurl ehn....
I just kinda like tomboys |
Jobs/Vacancies › Re: Beware Of Fake Foreign Agencies That Promise Work Abroad. Disturbing Photos/Vid by oshe11: 9:36pm On May 02, 2017 |
iyamu |
Celebrities › Re: Photo Of The Man Tonto Dikeh Rescued From One Chance Robbers, He Tells His Story by oshe11: 8:35pm On May 02, 2017 |
so person wen dem troway frm speeding keke na him face stl blike dis n tonto say na head d person tk land ba?
kornteanew ooo
I am watching U
#wehdonma |
Politics › Re: 'Governor Wey Dey Pay Killers': Protest In Abuja Over Southern Kaduna Killings by oshe11: 5:36pm On May 02, 2017 |
ALEXIS0240: one day na full person meat you go chop as na suya be your problem. Dnt ever underestimate the power of good suya xpecialli after havin a stressful day u cn reach onto ur good suya wit chilled malt.... DAYYYYUUUUMMMM, ITS BLISS! BTW NAIJA PROBS DEY SARAKI HAND..... HE SHUD IMPEACH HIM IF HE NO WAN RESIGN... SIMPLE!!! |
Politics › Re: 'Governor Wey Dey Pay Killers': Protest In Abuja Over Southern Kaduna Killings by oshe11: 5:11pm On May 02, 2017 |
Ekinematics: I felt same. 2 years ago I was in Zaria and as PH boy wey I be I was thinking since 99% of the suya men in PH are from the north that means the suya in Zaria would be the bomb. Bros I was shocked ooo. Rubbish, just dry meat wey dust from road done finish am. lolz.... Na Zaria I dey too oooi 3 diff joints still no better Suya... I jst dey vex |
|
Politics › Re: Ikpeazu Gives Toyota Siena To A Female Commercial Driver In Umuahia (Pics) by oshe11: 4:30pm On May 02, 2017 |
Make I hear say she go use dat car do taxi |
Politics › Re: 'Governor Wey Dey Pay Killers': Protest In Abuja Over Southern Kaduna Killings by oshe11: 4:28pm On May 02, 2017 |
|
Politics › Re: 'Governor Wey Dey Pay Killers': Protest In Abuja Over Southern Kaduna Killings by oshe11: 4:15pm On May 02, 2017 |
Seems like the Abokis in the South prepare suya better than these ones here in KD, because they do not garnish their suya with onions, tomatoes n cabbage, but JUST PEPPER AND THEIR MEAT NO DEY SWEET SELF......  Na jst dry dem dey dry am n put pepper n d meat strong like STONE COLD HEAD  THE THING JUST WEAK ME  |
Romance › Re: Pre Wedding Photos Of Soldier And My Neighbour by oshe11: 11:59am On May 02, 2017 |
Ur mates r in Sambisa n U r here gettin married
My flend beta come n b goin |
Crime › Re: Nigerian Nabbed In Ghana For Trying To Smuggle Drugs Hidden In Rapped Clothes by oshe11: 11:46am On May 02, 2017 |
wats his name?  |
Celebrities › Re: Davido In Atlanta To Await The Birth Of His Second Child by oshe11: 11:00am On May 02, 2017 |
Davido n dis he babi mama kome dey wowo oooo i hope.....  |
Celebrities › Re: Yvonne Jegede Steps Out In Short Gown by oshe11: 10:56am On May 02, 2017 |
She come dey wowo oooo wats hapening too much.....  |
Celebrities › Re: Tokunbo Idowu Tboss Goes Into Acting, Radio by oshe11: 10:50am On May 02, 2017 |
she come dey wowo ooooo
her real age shud b 40+ |
|
Politics › Re: Between Kemi Adeosun And Peter Obi On The Platform (Photos) by oshe11: 10:45am On May 02, 2017 |
she is tryna explain wat is hapenin to our economy |
Politics › Re: Bianca Ojukwu At May Day Celebration In Anambra State (Photos) by oshe11: 10:08am On May 02, 2017 |
hmmmmm......
So dis is d BIANCA
SHE FINE GAN! |
Politics › Re: Femi Fani-Kayode Threatens To Sue Amaechi by oshe11: 10:02am On May 02, 2017 |
Ameachi kome dey wowo pass as him wowo b4 oooo |
Romance › Re: "You Turn Me On" - Kenyan Lady Tells Kenyan Senator, See His Reply (photos) by oshe11: 6:43pm On May 01, 2017 |
holy ke
is u a pastor |
Politics › Re: Dogara Urges FG To Increase Workers Salary by oshe11: 2:30pm On May 01, 2017 |
No forget to Include NYSC Allowee ooo  |