Osite83's Posts
Nairaland Forum › Osite83's Profile › Osite83's Posts
1 (of 1 pages)
Post as u tupe, we're cool with it, waiting for d next update |
Take ur case to citizen mediation centre, dey will invite u nd ur tenant nd settle una case there, nd any agreement una reach there na final, bcoz dey operate under lagos state ministry of justice, if only u dey for lagos o, I don't know about other states [color=#006600][/color] |
Keep it up innoson, in few years coming, ur brand will not only dominate nigeria, but d whole of Africa, jisie like nwannaa |
They said that Jonathan is clueless, I wonder what dey will call this one, ndi ara |
Everything for naija na rushing, to enter motor, keke, okada, now e don reach for aeroplane, nawa oo, no due process at all, which way naija, anyway all na change sha ![]() |
If cucumber should break inside dat means d hole don big, maybe d guy wey sabi knack her d akpako no dey for skul , I no blame her sha |
, Buhari was like, this cows don't get kworupt like Naija politicians , always remain royal |
Nice shot |
[/quote]Ibu don hammer, Tottenham striker, Emmanuel Adebayor continues with his fun seeking mode as he continues to make most of his vacation. The Togolese who caused quite a scene yesterday after he stopped to stroll on a street while on his way to Accra, Ghana - was on Saturday pictured with top Nigerian comic actor, John Okafor a.k.a Mr Ibu and Ghanian talented player Asamoah Gyan.. |
1 (of 1 pages)