Food › Re: What Was Your Childhood Food Fantasy? (Pics) by ouzo1(m): 1:33pm On Feb 01, 2023 |
mariahAngel: No be about wetin you see chop, na about wetin you fantasize to chop or how you to chop am. Oya, tell us. Fanta even dey inside Fantasize, Na clear indication say no be for Us... Bt if them give me choice Na Eba and frog meat o
|
Food › Re: What Was Your Childhood Food Fantasy? (Pics) by ouzo1(m): 1:05pm On Feb 01, 2023 |
See pple wey grow up with choices o, For trenches na wetin u see u dey chop o.
|
Celebrities › Re: Reekado Banks Followed Me On Twitter by ouzo1(m): 12:58pm On Feb 01, 2023 |
.
|
Politics › Re: 2023; Elements In Presidential Villa Working Against Tinubu-el Rufai by ouzo1(m): 10:44am On Feb 01, 2023 |
Buhari too dey Aso Rock na..Rufai dis table wey u dey shake,ur hand no fit reach on top o
|
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by ouzo1(m): 9:20am On Feb 01, 2023 |
Dis Gift guy, age go catch am soon..Nigga don pass 30 joor |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by ouzo1(m): 3:45pm On Jan 15, 2023 |
Ibime: Any senior player that wants to start ahead of Chukwuemeka from now on needs to present good reason. It's not by seniority, salary or transfer fee What of those wey get Coach nudes fa? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by ouzo1(m): 3:44pm On Jan 15, 2023 |
Joezinho: Havertz is playing against Chelsea. Since dey start of the season na. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by ouzo1(m): 3:37pm On Jan 15, 2023 |
Next time make you talk say Havertz must score o, Cuz has means say him get another option o.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by ouzo1(m): 3:26pm On Jan 15, 2023 |
Ibime: Na ashãwo Confam one..Him younger brother dey Chelsea under 9 sha. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by ouzo1(m): 3:23pm On Jan 15, 2023 |
Ibime: So this Olise is a Cobham boy? e start with Arsenal first . |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by ouzo1(m): 9:34pm On Jan 12, 2023 |
Make Una no worry pot must cook,Sorry I mean Potter
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 11:49am On Jan 12, 2023 |
Theflint1: Omor, that North go be serious battle ground sha, but I feel like voter apathy might be a thing there, since they no really get any candidate dem get emotional attachment to, like say Buhari. Hunger hit dem hard diz time o, so e be like dem go use sense vote dis time around. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 11:35am On Jan 12, 2023 |
Theflint1: What are the voting sentiments up North, and which candidate holds sway? Hope say by North no be Kogi you dey sha  I dey Gusau right now Oga. Na Atiku dis Niggaz dey reason here o. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 11:30am On Jan 12, 2023 |
afrodoc2: Electric shock. I dey North right now sef..abeg help me tell am say dat him rumor no spread reach here. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 11:07am On Jan 12, 2023 |
Expert17: MOTM performance, he understood the assignment.
Three 1V1 saves and 2 PK saved.
Mumu DDG didn't follow simple instructions against Villareal. I don dey wait u since, make u carry DDG agenda come after that Henderson performance and U no disappoint.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by ouzo1(m): 10:50am On Jan 12, 2023 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 11:52pm On Jan 10, 2023 |
Lana1: "Where was this advice when pendu fan boys was trolling Messi"
You go think say Messi na him papa or something. 
Even the United Messi fans have let it go but na only you carry am for head.
Stan mentality. A terrible disease Baba u get energy o, na person wey no get life outside nairaland u dey follow talk abi. Allow am make him do him so-called trolling. |
Family › Re: Wishing To Send Money Indirectly To 10 People 7k Each by ouzo1(m): 9:11pm On Jan 09, 2023 |
Ok |
Business › Re: Nigerian Businesswoman Claims She Made N1bn In 2022 Selling Kuli Kuli by ouzo1(m): 12:58pm On Jan 08, 2023 |
Oya Almajiri tappers come and tap from her too...Yeye dey smell.
Anybody wey quote me, Ogun go kill am.
|
Food › Re: My Special Fried Rice Recipe With Leek And Celery (pics And Video) by ouzo1(m): 10:27am On Jan 08, 2023 |
E be like EFCC no dey work again o, which level na? Where una dey see dis kind money cook all this Oscrubosis.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 8:33pm On Jan 07, 2023 |
MRTA7: Are you guys aware wikipedia can be updated by pretty much anyone? I knw,I just wan bk up wetin dat other guy tell am. |
Crime › Re: Prime Suspect In Abeokuta Couple’s Murder Escapes From Police Custody by ouzo1(m): 8:27pm On Jan 07, 2023 |
Nigerian Police stations wey dey be like Staff room for secondary school these days, Anybody fit waka commot without fear
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 8:17pm On Jan 07, 2023 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 8:06pm On Jan 07, 2023 |
Dathypebruv: U sure, i just checked and it still shows his current club as on loan to besiktas from burnley
Na which kain wikipedia u dey use  About Wout François Maria Weghorst is a Dutch professional footballer who plays as a striker for English club Manchester United, on loan from EFL Championship club Burnley, and the Netherlands national team. Wikipedia Born: 7 August 1992 (age 30 years), Borne, Netherlands Height: 1.97 m Current teams: Beşiktaş J.K. (#10 / Forward), Netherlands national football team (#19 / Forward) Weight: 90 kg Partner: Nikki van Esch |
Crime › Re: Man Beats Wife To Death Over A Loaf Of Bread In Anambra (Photos) by ouzo1(m): 7:20pm On Jan 07, 2023 |
.
|
Food › Re: 15k Well Spent(photo) by ouzo1(m): 5:58pm On Jan 07, 2023 |
.
|
Food › Re: The Catfish I Bought ₦2,800 And How I Prepared It by ouzo1(m): 3:37pm On Jan 07, 2023 |
U cook food for Mr but na u still chop am.
|
Food › Re: The Small Barbeque Fish I Bought Last Night For 5 Thousand Naira. by ouzo1(m): 3:25pm On Jan 07, 2023 |
.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 7:25am On Jan 06, 2023 |
patrickmuf: So we should all be like you and keep mute instead of sharing our opinions here? When will you lead a discussion so others can have a go at you? hahahahahahah. Egbon no vex. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by ouzo1(m): 9:35pm On Jan 04, 2023 |
So Rui Costa still hate Chelsea till date. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 3:20pm On Jan 04, 2023 |
Na dis small form wey We don get make all of una suddenly don tactical football experts  Nothing person no go see for this thread. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 10:27am On Jan 03, 2023 |
Mrviktor: I hope say sancho mental block don commot.. I cannot watch another Anthony disaster class 3 times in a week... I go break TV..
Make sancho just no dey fear to loose ball.. E too dey turn back if he no see runners.. Just take risk... Loose ball.. Take on your man.. Like saka.. Like Bernardo.. As in ba, I fit say na only me dey notice say him dey fear to spoil or lose ball. |