₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,592 members, 8,512,620 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 05:16 PM

Toggle theme

Ouzo1's Posts

Nairaland Forum › Ouzo1's Profile › Ouzo1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 100 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 9:00am On Nov 02, 2022
Player wey better pass all una frontline na him u dey reject...u definitely deserve Elanga.
Politics › Re: A Tour Inside The Benue State Secretariat by ouzo1(m): 3:29pm On Nov 01, 2022
Dat Building need independence jare.

Politics › Re: 2023 Budget: My Ministry Under-funded, Lai Mohammed Cries Out by ouzo1(m): 3:25pm On Nov 01, 2022
Na hate speech be dis too na according to you Linus Mohammed.


Shishi no go add to that money.

Food › Re: See How I Made Sweet Boli/bole At Home. (pictures) by ouzo1(m): 1:01pm On Nov 01, 2022
mariahAngel:
Una plenty o. grin
Shey wahala never come too much like this?
Hanty Oya give only me, dey rest go use imagination eat am.
Food › Re: See How I Made Sweet Boli/bole At Home. (pictures) by ouzo1(m): 12:55pm On Nov 01, 2022
mariahAngel:
Make una enter. cheesy
Food go reach everybody.
thanking u ma....


oya make una join line with me. anybody wey push me go commot for here o. Smellysperm I dey see as u push me o.

Food › Re: See How I Made Sweet Boli/bole At Home. (pictures) by ouzo1(m): 12:46pm On Nov 01, 2022
Hanty we dey wait outside ur gate o...Na still 2022 we dey, no eating alone.

Politics › Re: We Can Monitor This Coming Election With Spying Houseflies. by ouzo1(m): 12:03pm On Nov 01, 2022
I no trust 9ja matter o, dem fit do their own e go follow shit come forget elections o
Sports › Re: Family Stopped Me From December Bout With Fury - Anthony Joshua by ouzo1(m): 11:23am On Nov 01, 2022
Ur family don tire for dey embarrassment wey ur fights dey bring.

Family › Re: Primary/secondary School Management Should Please Address This Issue. by ouzo1(m): 10:12am On Nov 01, 2022
Even Bob Wheeler no dey throwey socks like that.
Politics › Re: I Sold My Properties To Sustain Scholarships For Students – Kwankwaso by ouzo1(m): 9:44am On Nov 01, 2022
My brother u lie.

Food › Re: The Okra Soup I Cooked by ouzo1(m): 9:30am On Nov 01, 2022
Baba I get fufu and cold pure water,abeg send me soup jare

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 10:36pm On Sep 17, 2022
Caption dis pic abeg

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 10:01pm On Sep 08, 2022
Make Ronaldo no start any match again o.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 9:55pm On Sep 07, 2022
Porto don get penalty with 10 men o
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 9:41am On Sep 07, 2022
Nezzjnr:
+1 Today cool
Happy Birthday Bro
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 10:07pm On Sep 06, 2022
Anybody wey talk say Maguire na good defender, Dat person no fit handle greatness
Food › Re: How To Cook Delicious Edikang-Ikong Soup With Ugu And Water Leaf (Photos, Video) by ouzo1(m): 1:00pm On Sep 06, 2022
gloryhomemaker:
Abeg dey come food section dey get food inspiration.

Let me give you a quick 3k Edikang-Ikong soup that is very rich yet affordable:

Beef 700
Ugu 300
Water leaf 200
Kpomo 200
Kpanla 300
Dry catfish 400
Stock fish 300
Palm oil 200
Knorr cubes 100
Pepper 100
Onions 100
Salt 100
Total 3000

Everything on that list is captured here. Just meet one Mama in the market and buy everything from her. She will do you well.
I don Screenshot am. Thank You. u kind pass Chanel bag Lady
Food › Re: How To Cook Delicious Edikang-Ikong Soup With Ugu And Water Leaf (Photos, Video) by ouzo1(m): 12:51pm On Sep 06, 2022
mariahAngel:
No be me ooo! E go be Channah1. grin

Market women no dey take eyes see "broda" naa.
All those Jara wey them dey put for women customer, na una dey pay for them. grin grin
Channah? Why I listen to person wey her name sound like designers.

Lesson learnt no market going for a while.
Food › Re: How To Cook Delicious Edikang-Ikong Soup With Ugu And Water Leaf (Photos, Video) by ouzo1(m): 12:39pm On Sep 06, 2022
mariahAngel:
Na you no manage the money well naa. Or you no know price of things for market, so market women been wan run you street. cheesy
1k suppose reach run beans and akamu.
Na even u sef, See market women for my side no get joy o...Small thing dem don begin raise voice for u.
Food › Re: How To Cook Delicious Edikang-Ikong Soup With Ugu And Water Leaf (Photos, Video) by ouzo1(m): 11:43am On Sep 06, 2022
gloryhomemaker:
grin
It's not expensive at all, but very healthy.
Na so dat Lady wey make Akamu and beans talk, I carry 1k go to buy d same thing market Women wan kill me with prices. I kukuma vex go buy Igbo and Chelsea dry gin. now hunger don hook me again..

I go soon stop to come this section sef,una dey use food oppress me.
Food › Re: How To Cook Delicious Edikang-Ikong Soup With Ugu And Water Leaf (Photos, Video) by ouzo1(m): 11:34am On Sep 06, 2022
gloryhomemaker:
We must chow nah cheesy
Dis one no be chow na feast be dis
Food › Re: How To Cook Delicious Edikang-Ikong Soup With Ugu And Water Leaf (Photos, Video) by ouzo1(m): 11:13am On Sep 06, 2022
U don start again abi Op?


Dey Elders must see this.
Celebrities › Re: “I Got The Best Birthday Gift Ever” Mercy Chinwo Got 2022 Toyota Land Cruiser LC by ouzo1(m): 12:17am On Sep 06, 2022
Dat reminds me, make I go steal my woman money wey I go take jump Okada later today.
Food › Re: Why Is Suya Sold At Night? by ouzo1(m): 11:44pm On Sep 05, 2022
So u fit sneak go buy am, person no go see u....Suya wey u hide chop alone dey sweet die.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 8:57pm On Sep 04, 2022
Trevor012:
Individual brilliance won the match today.
Trevor Abeg talk small truth na, u no go die.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 8:13pm On Sep 04, 2022
Man U don dey play like team wey dey actually train Unlike doz days of that P.E teacher, wey na to strictly rely on individual brilliance.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 6:38pm On Sep 04, 2022
Lana1:
That's what we need tbh. Agberos wey sabi play ball. Not all those sweet boys wey Ole go sign. Bruno is the only agbero he signed
Abi o...Man utd no be gentlemen again o..

Abeg make DJ play me Fela- Gentleman
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 6:34pm On Sep 04, 2022
adebayo201:
They're compiling comments... Like Compiler Software cheesy cheesy cheesy
Baba abeg mention me wen dem don compile compilations grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 6:31pm On Sep 04, 2022
Where red cafe update team dey?
Food › Re: This Fried Rice Doesn't Go Bad Quickly - See The Secret (Photos, Video) by ouzo1(m): 10:00pm On Aug 27, 2022
Every time meat dey full your food, EFCC suppose look into ur matter o haba... I just finish to drink garri with raw groundnut and no sugar but here u dey, dey advertise meat wey u cook come mix rice.
Food › Re: Check This Food Combo Out by ouzo1(m): 9:57pm On Aug 27, 2022
flejnr2:
The fact that people love plantain and I hate plantain is surprising to me
I hate am too.


Op u re doing well......Njoy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by ouzo1(m): 8:28pm On Aug 27, 2022
Malacia dey ball sha, Boy get liver wey pass him body.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 100 pages)