Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 10:17pm On Jun 21, 2017 |
Kingpee2: imagine and some stupid perverts will be raping under age up and dan ....Told someone today that the way things are going by this time next year ,prostitution willl be a new course to be studied in schools ... I wonder, you think Nigeria will embrace it? |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 10:15pm On Jun 21, 2017 |
MrCork: ...sweeeery I will pay u £12 cash for the service....take it or leavvvvvit...yorrr choice! (Real talk)  Corkry leave me abeg  fabulocity dey wait you for the other room |
Romance › Re: Help! My Muslim Room Mate Wants To Kill Him Self. See What He Did by Oyindidi(f): 10:05pm On Jun 21, 2017 |
  funny thread |
Romance › Re: I am Not Here For a Boyfriend! by Oyindidi(f): 10:01pm On Jun 21, 2017 |
sonofLuci: LOL that girl they do anyhow, I suspect say na guy self when they hustle local yahoo, so ni make he they create all those thread to get attention.
Nor go mistake fall Maga for her come pay her, if na even 2h self you pay I go vex for you  I think sey Na only me think sey Na guy be that |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 9:57pm On Jun 21, 2017 |
MrCork: ..name yorrr price...I go pay!!  Broke guy, I doubt if you can pay  |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 9:56pm On Jun 21, 2017 |
lefulefu: the car wash wey i dey carry car go wash ashawo dey patronise dat area well.dem dey shamelessy hawk their wares.if some stand near u na so u go hold nose cos of stale sweat coming out frm dem but nevertheless some guys still dey knack dem.looking at some of dem i dey marvel how a guy fit even get erection cos some go jus look haggard and dirty.i hear some cost between 350-400. tufia ! i no dey ashi...abeg if person no get serious girlfriend he can have a female casual friend.   |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 9:54pm On Jun 21, 2017 |
|
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 8:25pm On Jun 21, 2017 |
Stevengerd: Ogbeni Jeka Gbo Oro.. What Are U Feeling Gan. A Ki A'sa, Oni Ohun O'mo Eni Toku!! What are you saying? |
Crime › Re: Woman Removes Her Colleague's Wrapper During Public Fight In Their Compund. PICS by Oyindidi(f): 8:20pm On Jun 21, 2017 |
Na wa o  |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 8:19pm On Jun 21, 2017 |
anigold: thats lovely... faithful folks nowadays are scarce.... I trust him that much. I hold him mumu button  |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 8:17pm On Jun 21, 2017 |
|
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 8:17pm On Jun 21, 2017 |
lefulefu: yes na. there are very cheap ashis.the ones wey their body don yamata finish those ones get no choice than to reduce their price.conc stds go don dey wit these ones.the persons wey i really feel pity for na the wives of the men wey dey patronise them.na so dem go pack the disease go give their wife. I dey fear you  how you take know? Oboy! You sef follow spoil  |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 8:15pm On Jun 21, 2017 |
Kondomatic: You know it's true.
Sex is one of the most affordable thing on earth now. This is bad, our mama them no know watin sex be till wedding night |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 8:14pm On Jun 21, 2017 |
rafson37: someone will one day have u for free. That's impossible. A N U O F I A |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 8:12pm On Jun 21, 2017 |
AyilaraFingar: I barely comment here,but within my few days here,I DON sabi una moniker and two other un-orientated girls like that...u can always comment without insult My brother, don't just conclude, i am just giving voice to the young ladies here. They call them names like olosho and hoes. I had to join them to fight back. I'm gat nothing to gain in insulting anyone. |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 8:09pm On Jun 21, 2017 |
Kondomatic: I can not spend that amount on a prostitute when I can get sex free of charge by pretending to be in love with a lady.
Sex isn't my thing BTW, I do not have the time and energy it requires. Chai baba T! I fear you  |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 8:08pm On Jun 21, 2017 |
MrCork: ....ok so how much wod u have charge .. 400 naira?  You eeh  |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 7:56pm On Jun 21, 2017 |
Kondomatic: With N100 - N200, you will get same service in some places here.
It depends on your timing and tongue Haba!  hope you don't chuk such girls? |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 7:55pm On Jun 21, 2017 |
anigold: Sex is becoming too cheap so its high time some ladies value and cherish their faithful partners because with N1000 they can always get the same services else.. stop complaining unnecessarily. Stop being an ungrateful brat(not you but others who are).. If you man buys you a N20,000 phone appreciate it.. I trust my love |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 7:50pm On Jun 21, 2017 |
AyilaraFingar: are u shocked?,don't be,..this is why people like me read d insultive comments u and ur co insulters dish out to guys on nairaland and just ignore.... Na wa o, I no fit comment in peace again. |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 7:49pm On Jun 21, 2017 |
Sirheny007: so think twice next time you say no to your man...  Lol, I weak |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 7:48pm On Jun 21, 2017 |
Nicepoker: are u among them? I no want ban, abeg carry your mumu dey go |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 7:46pm On Jun 21, 2017 |
Kondomatic: Too expensive For real? You like cheap things  |
Romance › Re: Hilarious! Lady Asked If She Is Ugly On Facebook Group [photo] by Oyindidi(f): 6:11pm On Jun 21, 2017 |
Smh |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 5:51pm On Jun 21, 2017 |
|
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 5:42pm On Jun 21, 2017 |
|
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 5:34pm On Jun 21, 2017 |
dayo2me: and u my 6ta I'm in a good mood. Don't quote me again |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 5:33pm On Jun 21, 2017 |
Dlordsamurai: I'm just being realistic. I know your plans but continue  |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 5:30pm On Jun 21, 2017 |
OrestesDante: Christ is in heaven! Nothing konsign christ for dis matter! Abeg! Why u quote me? Heaven's spokesman |
Romance › Re: Memes Guys Can Relate To!!!! by Oyindidi(f): 5:28pm On Jun 21, 2017 |
BiafraBushBoy: I don't actually care sha... you did your part and sounded cool to you.
I no wan talk much. I already passed my msg! K |
Romance › Re: Sex Workers Take Over Lagos Council Secretariat For Short Time Sex by Oyindidi(f): 5:27pm On Jun 21, 2017 |
dayo2me, may God forgive u |
Romance › Re: I am Not Here For a Boyfriend! by Oyindidi(f): 5:17pm On Jun 21, 2017 |
|