Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 12:34pm On Jun 09, 2010 |
ROM na Q b dat abi comment |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 12:29pm On Jun 09, 2010 |
IF D1KELE B UR BODYGUARD DAT ONE B SAY U DON FINISH B DAT NAA, PERSON WEY DEY FEAR HE'S OWN SHADOW |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 12:22pm On Jun 09, 2010 |
Ode studio.  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 12:05pm On Jun 09, 2010 |
ok waka waka |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by papine(m): 11:43am On Jun 09, 2010 |
 POT DEY CONTAIN PASS KETTLE NA U NO KNW BEN BROTHER |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by papine(m): 11:35am On Jun 09, 2010 |
u get work? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by papine(m): 11:32am On Jun 09, 2010 |
ODE SAY TANX  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 11:29am On Jun 09, 2010 |
TANI I LIKE CHATING WITH U IN D MORNING WEN U ARE 99.9 % URSELF DAN EVN OR 9TH AT DIS TIME UR ARE  AND OUT OF CONTROL |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by papine(m): 11:17am On Jun 09, 2010 |
 C WETIN UNEMPLOYMENT COS. WELL NO FOOD FOR LA***Y MAN. |
Jokes Etc › Re: Bunch Of Silly Questions: Nid Answers! by papine(m): 11:08am On Jun 09, 2010 |
Dat's dy to d t for u,  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 10:58am On Jun 09, 2010 |
IF PAPINE SOUND LIKE DISEASE,HOW D1KELEVIRUS CM SOUND LIKE? STUDIO WETIN U DEY GBAM? ABI DAT UR LOCAL MADNESS DON START |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 10:46am On Jun 09, 2010 |
Moyola i no fit  .AND if u dnt want 2 hav an outlaw for an inlaw den u watch out for studio and d1kele, |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by papine(m): 4:59pm On Jun 08, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 3:27pm On Jun 08, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 2:33pm On Jun 08, 2010 |
 KUNBEE  make she hol u na dat witness go cm free u TANIMZ  NO B U , , U 2 DEY SHOW. |
Romance › Re: What Was Your First Reaction When Your First Love Broke Your Heart by papine(op): 2:14pm On Jun 08, 2010 |
 it is well |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 2:06pm On Jun 08, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 11:08pm On Jun 07, 2010 |
:8 C DEM ENEMIES |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 11:03pm On Jun 07, 2010 |
STUDIO u jus wait and c tanimz go fall  u wan bet, d girl no hard, with opolopo prayer, u go c |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 10:55pm On Jun 07, 2010 |
WETIN D 2 OF UNA SABI .  IGBO,SHAYO,ASAWO. (hope i got dat right) |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 10:43pm On Jun 07, 2010 |
D1KELE I HEARD DAT U LOST UR MIND where u take c am |
Jokes Etc › Re: Sexual Jokes by papine(m): 10:38pm On Jun 07, 2010 |
 ben 10 it's ur turn, |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 10:34pm On Jun 07, 2010 |
 oh !, u are d new house boy.?  jus tell her dat i will talk 2 her later ok  Oya go and tell her.  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 10:20pm On Jun 07, 2010 |
 time we no wan ur product take it sum where else |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 10:13pm On Jun 07, 2010 |
 MU MU . |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 10:10pm On Jun 07, 2010 |
 Very funny joke awahahahah heart attack ahahahaaaah studio y u dey doll ya sef, go perfm 4 nite of a thousand laff |
Romance › Re: What Was Your First Reaction When Your First Love Broke Your Heart by papine(op): 8:29pm On Jun 07, 2010 |
|
|
Romance › Re: What Was Your First Reaction When Your First Love Broke Your Heart by papine(op): 9:59am On Jun 07, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 9:57am On Jun 07, 2010 |
KAI  :p Anywayz me i no dey figth na loffing be my own  tanimz can u c wat am going 2ru because of u.  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 7:42pm On Jun 06, 2010 |
PAPINE strol in, walks up 2 dyt and whisper into her ear looked at tanimz .u wan 2 hang out with studio d chichuahua? |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 11:37am On Jun 06, 2010 |
Me wish? na bday i dey do, if no b shyness wey dey worry d girl sef, she no jus wan open up  |