₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,167 members, 8,420,642 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 07:58 AM

Toggle theme

Papine's Posts

Nairaland ForumPapine's ProfilePapine's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 35 pages)

Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 7:44am On May 24, 2010
Tanimz dey are d simpless message in d world, if u cant decode it check ur mail.text only.
d1kele. because i no 1 yab u
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 7:37am On May 24, 2010
Dennis wat of chinco fone?, com u never pay 4 ur advert, ben tolo tolo eyes no go c dis wan now,
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by papine(m): 7:23am On May 24, 2010
U DEY AMOUNG THOSE ANGELS WEY DEM CAST COMOT 4RM HEAVEN ABI,

DATS Y U DEY FIND WAHALA 4 EARTH ABI,
TRY ME,
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 9:19pm On May 23, 2010
D time wey u say make she take, wetin u want make she take am do,?

she be time keeper?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by papine(m): 9:12pm On May 23, 2010
ok, all of una dey po po lo sika, una no go marry cici una go marry opolo, opolo go giv una belle una go born opolo.
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by papine(m): 8:55pm On May 23, 2010
INSULT.
i wonder who i wan start with,
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 7:38pm On May 23, 2010
c ur life , wen u no go allow d guy د ط د ف ج و و و all dat watever wey dey ur body, y u dey complain?
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 7:22pm On May 23, 2010
dyt U want coded message too?
abi how d tin dey do u?
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 6:55pm On May 23, 2010
tanimz if every body understand dat message,, ben go lock d thread,
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 1:18pm On May 23, 2010
U DEY COME?
PAPINE start 2 dey arrange bed, how far u dey untop bike? lol

i dey work ooo
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 11:34am On May 23, 2010
father 4giv her, because she no knw wetin she dey do and wat 2 do,
Amen u are blessed my pikin
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 9:25am On May 23, 2010
I DEY CHURCH,
I CAN'T SHOUT.
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 12:02am On May 23, 2010
What are u still doing at this hour? dyt

ur man body no dey move again?, gosh iron lady
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 10:39pm On May 22, 2010
LOL

U JUS سج.اطدسطدطذطذطدطمطدفشهصخح
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 10:30pm On May 22, 2010
dyt i wan 2 take u out,
where are u now?

nobody dey kuku ask am out, , i dey caring sha.

eh dyt where?
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 10:16pm On May 22, 2010
na u b d speaker?
RomanceRe: What Was Your First Reaction When Your First Love Broke Your Heart by papine(op): 9:45pm On May 22, 2010
And how will u knw mr rigth?
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 9:36pm On May 22, 2010
Tanimz omode ko mo ogun o call e ni melon seed,
u can't even decode my message, u com dey giv dirty lever ,
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 9:26pm On May 22, 2010
e dey tell me say i dey speak 4 one youth forum
d way he speaking self u go knw say na omo ole him bi. dyt na u send am
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 9:18pm On May 22, 2010
sum guyz jus dey lazy, imagine 1 maga wey dey flash me, ,i call d nob. back, d guyz say him name na zaki
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 12:08am On May 22, 2010
lol.
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 12:01am On May 22, 2010
u get iron hand? finger no dey pain u,
c ur life, na una type dey play an 2 get,
sha.ko.men.ded
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 11:52pm On May 21, 2010
Ur mate don dey club dey pop sumtin with their peeps,
u dey open ur s*** down ,
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 11:40pm On May 21, 2010
wetin small pikin sabi, only 2 chop,sleep, then take her mama breast play, notin again
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by papine(m): 11:09pm On May 21, 2010
guyz laugh it out with ben10 and giv piss a chance
RomanceRe: What Was Your First Reaction When Your First Love Broke Your Heart by papine(op): 10:41pm On May 21, 2010
*smile*
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 10:35pm On May 21, 2010
dyt, Gosh !!! must u spit on me?

Tanimz, tango hotel ego bravo alfa lima lima ink suger ink nascy u.r c.o.u.r.t. lo
RomanceRe: Call Girl Breaks Waist Running From Clients by papine(m): 2:02pm On May 21, 2010
OK at dis point am s**post 2 laff abi ok
ah ah aaa ah oo ouuu ah vu oo
if ok let me knw ah ah,
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 1:14pm On May 21, 2010
the said dey are here 4 u lys, ,
ur division 2 mate
Jokes EtcRe: Chat With Papine by papine(op): 12:37pm On May 21, 2010
i hav one more piece of info about lysaa and dyt 4 u guyz
papine was abt 2 say sumtin wen he heard a strange sound
RomanceRe: What Was Your First Reaction When Your First Love Broke Your Heart by papine(op): 12:13pm On May 21, 2010
lol
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by papine(m): 11:51am On May 21, 2010
ع سش ذه ج ا ن خ ط اس س ج س. م سادس ط ج سجدسج جسطج
DIS IS A LETTER 4RM OSAMA BIN. u guys hav jus 1min 2 get out of nland

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 35 pages)