Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by papine(m): 8:35pm On Jun 19, 2010 |
gidson12: Mo ti gboro  u knw no where u gboro put |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 8:18pm On Jun 19, 2010 |
papilonow: Wetin u wan do? cm u dey try me ooo  cbase: i wan arrrrrrrrrrrrrrrrggggggghhhhhhhhhhhhhh, do me ooooooo u drink alombo abi wetin do u |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Am Young Handsome And Desperate. by papine(op): 8:07pm On Jun 19, 2010 |
Dyt: nawao  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 7:47pm On Jun 19, 2010 |
Dyt: wat? where u dey sef ? Guyz i dey online now i wan wound person, |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 2:25pm On Jun 19, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 11:40am On Jun 18, 2010 |
Ladies & Gent can i help u ? |
Music Business › Im Looking For Studio by papine(op): 6:41pm On Jun 16, 2010 |
Where is he? |
Jokes Etc › Re: Dani And Kids Off To School. . . by papine(m): 6:33pm On Jun 16, 2010 |
Dickhead u 2 dey lie no b does kids ic wey dey play gamble 4 underbridge well na so der papa dey do wen e dey small |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 6:10pm On Jun 16, 2010 |
Hi dyt  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 6:07pm On Jun 16, 2010 |
U miss road? i send studio make e go ground pepper and dickhead go sh**t wait if 1 of dem cm back u will be attended 2 |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 5:47pm On Jun 16, 2010 |
HEY.!!, DIKELEKELEVIRUS IS IN D HOUSE MAKE SUM AHAAAAAAAAA
WAIT OO U DON TAKE DAT TIN WEY DEY GIV U EXPERIENCE? |
Dating And Meet-up Zone › Re: What Happened To Gabby? by papine(m): 5:38pm On Jun 16, 2010 |
Gabry u are in luv wif sumtin else, i can feel it, |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 5:25pm On Jun 16, 2010 |
Ode, wetin i mean b say na all does ghost wey dey der go c ur talent  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 4:32pm On Jun 16, 2010 |
NO ONE WILL LYK 2 INVEST INTO STUPID ACT, NOT EVEN IN 9JA
U FIT TRY OKIJA, |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 11:31am On Jun 16, 2010 |
sounds lyk and ode lyrics 2me
u all are enjoying d interview abi
jus trying 2 make studio d only nland member SPS |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 8:31am On Jun 16, 2010 |
WEN ODE DO BEAT FOR ODE, ANODA ODE CM PRODUCE D ODE SONG, GUEST WAT D ODE SONG WILL SOUND LIKE,
ODE TUNE.!!! |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 8:25pm On Jun 15, 2010 |
 WHERE DIKELEVIRUSKELEKELE SEF? STUDIO who do d beat 4 u? |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 6:06pm On Jun 15, 2010 |
Dat is to say studio ti ganpa help! help!! help!!!
who wan hear dat sh*t of urs sef |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 1:14pm On Jun 15, 2010 |
Si down der studio d new dagrin |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 12:09pm On Jun 15, 2010 |
go get ur copy now!!!!!!!!!! |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 12:06pm On Jun 15, 2010 |
BREAKING NEW, STUDIO D NEW F*UK KID ON D BLOCK, IS BACK WIT A NEW BAND SINGLE "I NEVER CHOP, I WAN CHOP" |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 9:19pm On Jun 14, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 7:32pm On Jun 14, 2010 |
STUDIO U NO GO SA?  TO PICKPOCKET |
Romance › Re: What Was Your First Reaction When Your First Love Broke Your Heart by papine(op): 7:16pm On Jun 14, 2010 |
Bad bad rockstation, raydem massacre of body or soul?  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 7:06pm On Jun 14, 2010 |
AH ABI OTI WO MADNESS KKLO |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: I Am Young Handsome And Desperate. by papine(op): 6:37pm On Jun 14, 2010 |
ah Gabry lol all good
dyt notin is new now. |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 6:43pm On Jun 13, 2010 |
 dyt how far jor u want? |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 6:42pm On Jun 13, 2010 |
D1KeleVra: I can't mingle with this apes at this soiree. . . this is not networking  ode  Dyt: papine i dey o. Wetin u chop remain 4 aunty na notin much only bat soup Studio CFR: You're confused ur head looks weird |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 6:38pm On Jun 13, 2010 |
Studio CFR: Hhhmmm ehn now no be u dey look for mate |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Am Young Handsome And Desperate. by papine(op): 6:33pm On Jun 13, 2010 |
Gabry: I hope u have found your kokolet naaa Papine  hi gabry so dis is where u being hiding?  anyway z i miss u oooooooo them no tell u? u get one for me |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by papine(op): 6:28pm On Jun 13, 2010 |
Studio CFR: Papine i'm not yo mate respect your self cuz i sabi beat little children oh no wonder ur di*ck dey draw for ground  Dyt: just passin by alwayz passin by, how far? |