Papine's Posts
Nairaland Forum › Papine's Profile › Papine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 35 pages)
Femi i wouldn't tolerate any form of child abuse especially with dyt, 4get say she don born 32 ok she's 12yrs old nw |
dyt lol. i say i no wan get hair 4 teeth u no dey hear. tanimz i no well abi? go luk d1kele body 1st, i dey wait 4 u. |
D wan wey u do never do u? abeg no time, |
ah ok, |
lol |
GOSH !!!! ah ah y now? do u wanted to wounded he? |
Oya dan hold d hand, sylv u hold d leg. femmy d head, if una no hol am well,i go service dis cain 4 una head 1st |
d1kel, na me dey misyarn hmm which small boy dey there? studio !!! SIR aaaaaaaaaaah (answering) bring me dat cain, |
Ur reaction., |
Hey honey im home. wetin b dis anoder man untop my ![]() ah ah dyt i thot? ok never mind cont. when u are 2ru let me knw |
Hectorswag, 100%my but without d wings sha anytin 4 me, i win? |
No dear, hmmm wat are we having 2nite? |
IMAGINE papine kissing dyt, , d guy go jus get hair 4 teeth, may una warn am oo |
![]() |
![]() |
Dyt put ur dress back on, d problem is simple, jus go home and rest , u need am after all dat injec** |
PAPINE KNW'S HER PROBLEM jus leave her, dyt open ur mouth, ok papine checking her temp. ok off ur dress , ok oya |
U drink coke? |
hi lysaa dyt tanimz d1k. and papine looks around 4 anoder respected, talented crazymenia tolo tolo eye person in d rm |
tani I hav a good conscience if not i would hav xpose ur false identity no b u say make i talk anytin wey i wan talk |
d1kele. second warning mind urself b4 i hide u like i hide studio a rod is enough 4 a goat like d1kele. |
ABEG make una leave my frnd alone jare!! dyt come , no play with dem again u year |
Dyt u jus wan make i follow u play sha.,. oya come play, ph, wetin ask her ur self |
look front b4 u take head hit pole |
u front b4 u take head hit pole |
And na dat same good book say don't be greedy |
PH oya take c ur eye like tolo tolo own lol it's personal sha, i no wan wahala |
I get ur nb. how and when i got it should not be ur problem. |
TANI wen u see people hawking on d street does it occur to u dat dey are speacialy trained to do wat dey do, i hav it |
Ben yes i get mail. tanimz ur health&happiness is my priority but if u wan trow all dat out of d window, be my guest |
DYT u tin say na joke section go feed me, na wen i dey less bc i go chat. tani send ur nb. 2ru mail i will reply by txt |
u get work ? |
