Papine's Posts
Nairaland Forum › Papine's Profile › Papine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 35 pages)
@Poster ur mama get swagger oo, she's very tight i must confess, guess who i saw her with yterday* D late pre. Yar'Adua* |
u are sumtin else, |
![]() |
PAPINE smiled wickedly at dyt, looked at lysaa with concerned, can i ask u a question? lys, y u b dyt twins sister? |
HUH, lysaa u dey play away march? |
WHAT? |
rokiaku i didn't tell u 2 chat with me, my subject was follow papine talk, if u hav any problem meet d mods. |
Ok wat is ur IQ? |
where is ur faith? |
jamb q |
lol hi dyt, u are looking fresh lysaa wats on ur mind? i dey fit ooo |
try god's love |
Lysaa hug me lol d1kele go wait for outside make i finish, wait oo, hav u taking ur bath dis morning? c as u dey sm |
Dorben best of luck, remember 2 pray very hard as well, |
C as she dey leak d tin, which kind pikin b dis self, after u go come ask 4 ur salary wey u no do ur work well, |
C mucus 4dis girl nose Ben how many times will i tell u not 2 allow dyt 2 cm outside without proper cleaning? |
C wahala, lysaa i i , wetin self @d1kele na CHIKEN 4 yoruba lang, |
OYINDA wat type of iron? NOTIN LAST FOREVER U KNW. |
Y ME jus pray u don't fall in luv with a wrong person, Order wise u cry y me, |
DYT AND D1KEL, we knw say d 2 of u get fever lov 4 each other, but wetin i no understand b dis UNA CHIKEN FIGHT !!! |
wetin dey ah u |
[quote author=Ben-10 link=topic=443479.msg6060287#msg6060287 date=1274274162]If you can't be online always to chat with us, I'll lock the thread. [/quote] C dis local thug oo, Na today u don dey lock? all the wans wey u don dey lock wey u no open again, dem give u commission?, c your head like lock MR lockerLysaa, i hav your data here with me, it says here dat u were married wen u were a yr old, u are black and white in complexion, u hav 100 kids, u hav k leg this is highly confidential no order person should read acept papine, ![]() D1KeleVra:look if u no take ya time i go hide u as i take hide studio, u hear'? |
[quote author=Mynd_44 link=topic=445684.msg6057010#msg6057010 date=1274211406]Really? U think u can analysed me?[/quote]try me ![]() |
LOL i gree but u knw say na d info wey my brain na him u dey use, and if i no grant u access 2 d info. na so u go dey, |
DAN na me be dis, food don finish, wetin u want?, i dey roast rat 4 hand, talk fast wat do u need? |
@IYSAA im 1fit tall, hav rainbow color,400yrs old, i liv at ati osa,iroko state,i hav 500 wives, i hav wings, wat again? |
DYT how many times i go tell u say u must wash all those dirty plate b4 u tell me say u dey hungry TATOO na only cat rm |
FLEXY WELCOM , WAT DO U CARE FOR, WE HAV EVERYTIN U NEED ,JUS SAY A WORD |
@ben wen u com start too dey beg, big boy indeed, u c ur life, |
Ben u nko wetin u be? |
U dey amoung? |
HOLY GHOST FIRE PURSUE DEM HOLY GHOST FIRE PURSUE DEM HOLY GHOST FIRE PURSUE DEM IN D NAME OF JESUS LOL, |


C dis local thug oo, Na today u don dey lock? all the wans wey u don dey lock wey u no open again, dem give u commission?, c your head like lock 