Passionate88's Posts
Nairaland Forum › Passionate88's Profile › Passionate88's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 242 pages)
Where u dey stay?. Make I park come d area sharpaly ![]() |
lygn19: If I hadn't done that, I wud hv felt heart broken, but that helped me pass the burden to her instead, coz it was all her fault.guy it wasn't her fault, she didn't lie abt her virginity, u accepted d "no sex till after marriage" thing, you later break ur agreement. |
[quote author=flawless..S]what?[/quote]Do quick turn 18 jare. |
nerodenero: All that is there to be seen is her cleavage.make she comot d push up bra, na dt time we go see boobi wey dey pay homage to kabiyesi |
Hahahahaha |
lygn19: Na me for loose nw.u for jst b d bigger man nd walk out. |
[quote author=flawless..S]nope[/quote]hmmmm |
[quote author=flawless..S]its sexy[/quote]Are u 18 yet?. |
And many of d girls wey dey trip for those type of guys get big belle eh. Na so 1 wey short come round like basketball dey say she want a guy wit six packs, me wey ugly sef I jst dey pray for her inside my mind make she no wait in vain cos na by the special Grace of Jehovah 6 packs guy go toast her. |
Eyah |
martha: The guy seem real and serious tho... Have no fear dear.... He is a good manJust like that u dn pass vote of confidence on him?. Na wa to u o. |
lygn19: Dats gud, but one other things gals needs to know is that let's hope she's saying the truth, we guys know ourselves, if a guy has dated u, he must surely tell his friends, if really u re a rape victim or u re pretending to be one pray dat u don't have sth to hide, coz the truth wud come out by itself.guy u for no bang her, u for jst end d relationship |
mrsincredible: I won't lie to him that I am a virgin just that I don't want sex b4 marriage if a gal doesn't have sex for long her virginal bcomes tight like a virgin's ownSTORY. Tight like a virgin wetin?. See talk |
oyinbogirl: please gist me then how we are differentLips sealed. |
tintingz: Who's talking about religion thing?Oga no b fight na, u no ask if d guy most be religiously devoted to be able to abstain from sex, wetin u ask na most the guy be a deeper life member or a pastor b4 him go fit abstain. The fault na from u n I bt e start from u because u no construct ur qstn well. No vex o. Nw na January. |
If I put say make d guy b maclatunji or imam or alfa, na u go first shout, as I pt d one wey ppl no go shout u dn dey take style attack me. Na wa to u o tintingz: ^^Must a guy be a deeper life church member or a pastor before he can control himself or want sexx after marriage? |
Hmmmm |
*Player alert* |
mrsincredible: So cause am not a virgin I should make my punny wider by having sex everyday?. I am not a sex person sumtimes I even feel irritated after sexDm no say make u do make e wide. My own b say, if d guy dn chop u nd u want to start ur celibacy for him head, e good. Bt if u jst meet d guy cm dey tell am say "No sex untill marriage" na that one I no like. Some guys fit gree o, sm go gree bt dey chop outside, some go dey think say u dey chop outside, sm go dey fear say ur toto dn b borehole already. The sure place wey this ur concept go work for u na Deeper Life Church or d guy na correct pastor. |
fijiano202: Imagine a World with free Punannis,Where nigeria babes advertise on TV and Online with their BB pins,Whatsapp Telling u to call if ur interest in Free punanni with NSAwouldn't that be great?. |
Teespice: I hear you.I no get girl friend, marriage na wahala. Girls go dey pray make MIL die, she go vex if MIL visit her son. I dey pray make I no marry sef. |
zazi akoni: get free punnani, get free hiv/aids, std etc etceven d so called costly punnanis dey also carry hiv/aids, std's etc etc too |
Teespice: And when you get the punnani for free, you tag her with all kinds of names and possibly invite your buddies to have a taste of the loot.there's love in sharing ![]() |
Me like it |
oyinbogirl: Na wa o! why must you put sex/money in the same sentence? What happen to giving & expecting nothing in return? Dont say there is nothing else you can accept for her to do for her guy without sex being involved, please! Nowadays its BOTH partners help each other tru courtship BOTH that help each other in marriage and through out life. If you claim girls wont give you guys the help or support you need in the relationship , its quite simple,find a selfless lady who will! No always be abt sex sex,u b whitey na, u no go understand our girls wit their mentality and u no go understand our guys wit our mentality also. Different culture, different orientation. |
tintingz: Primary virgins nko?Those ones na real virgins na. No b like all those girl wey dn jump on top different poles so tey dm dn even blow pass some married couples na that time dm go start to wan claim no sex untill after weddin. Those types no go see me in Amadioha name. Ise |
mrsincredible: hmmmmmmm. But I tot men like gals with dis type of vision. Can I impose it on him?Na lie o. Guys no like girls wey dn blow other guys dn come dey form secondary virgin when e come their turn. If u b virgin e good, na that type guys like. Not secondary virgins. |
mrsincredible: the thing is can u guys wait that long?can u comfortably stay wit a guy that doesn't giv u cash?. And many guys (I inclusive) will feel that u re givin it to some other person while u re pretendin. They might feel in their mind that u re takin them for a ride. If u have a guy that u've had sex wit nd u want to start this abstinence wit him, then by all means do it bt if it's a new guy that u want to do this thing to. Hmmmmm |
zazi akoni: fear who or wat, amazing. i think u should go over my profile, my guy loves me too much to do such a tin to me, he is not a scumbagI no go go through ur profile o. Thank Allah on ur guy nt being a scum bag. |
Zazi na every tory b ur friend own?. Na wa wit u nd ur friends o |
Sauce pls ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 242 pages)


If you don't get my post, I mean must a guy be a devoted religious person before he can abstain from sexx before marriage?