Passionate88's Posts
Nairaland Forum › Passionate88's Profile › Passionate88's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 242 pages)
Ok |
Your tip number 3. Make me sef reverse am for guys. Guys if she want ur cash, make she open leg or if she say no openin of leg till after marriage, u sef follow tell her say no spending of cash till after marriage. Girls get this mentality say boy must to dey buy things for them, say that one show say d guy love them. Hw una take dey show say una love d guy?. |
Adaobi12: This is beautiful. Na d kind tin we singles wana hear. To encourage us,nt 2 shy away 4rm marriage. 9ce 1 madam. Bt wait oh,i thought dy said,relationships,dat startd out in social media,doesn't work?@bolded, who talk am?. No b every guy fit approach lady begin dey toast for road o, and some ladies are more civil/approachable on social media than real life. |
slimmy05: please go to bed. So you can kneel before a man after all your braggadocio. You've finally achieved the aim of an obodo oyibo gangstar.guy na wa to u o |
Happy Married Life |
carammel: Why are u all saying it is your friends,who would beat you if you tell your own story.dm dey fear na, no b nairaland we dey?, ppl go remember their matter one day na there dm go see fire for thread wey dm create. Na so one girl do, boys nd girls fire her to d extent she deactivate her account. |
Marriage get many wahala o |
Hmmmm |
It's all in ur head. If u want to, u can do it |
Fake love from a Naija babe. ![]() |
Onwe101: **White girls**hahahahahahaha |
Nice |
Yet they keep saying they are not intrested in money. Believe that, and you will believe anything. |
Consider yourself lucky |
Miley Cyrus love to twerk |
oluswaggz: Omo dis case na fukk up ooBig time fukc up |
Cute kids. |
ULSHERLAN: From your writeup it seems the inlaws are in a way richer and it also seems your gonna give in to their demands. Hey mister, you are the man here. If they are not comfortable with your father now they can never be later. Man up bro@bolded, True words. |
What abt ways to win d wife's love?. |
@smartie, u too play play, u go dey call every boy for NL hun, love, dear, etc. U go dey laff like hyena (hehehehe). Thank God say u wan change, I pray u mean am. On a lighter note, see pic below for reflection
|
candor4: Nice one................but pray 1st................confuse his mind in d spiritual realm..........then cum out in d physical n talk 2 him.................................he is delaying u...............u beta do somth fastna wa o. Hw u go confuse ur papa mind for spiritual realm?. Girls get mind o. |
pawn89: am curious what do you mean by secondary virgin? is that what you call itShe no b real virgin, but she go say she no go blow again till she marry. |
When Amaechi go start to rum him mouth on apc, na that time dm go knw say no b everybody wey get prick b man (in a matter of speaking) |
O my God!. Na which kind of girls we get for this country called Nigeria?. She fit dey form secondary virgin for the suitor while she dey do royal rumble outside. True true Jesus wept |
you too follow tell her sorry then end d marriage. Woman wey get mind do somethin like that fit kill you o. Warranty is invalid if seal is broken or tampered with |
Scratch and win promo |
Non existence |
Sijo01: Don't brag about your membership of a cult group or forming bad boy. Its a turn off.Many girls like them bad |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 242 pages)
sure well you'll always spot on the hungry ones who could do long distance relationship with obodo oyibo ganstar, But won't have it with someone a State far from them. Wack wedding, looking like a formality 

?