Pfijacobs's Posts
Nairaland Forum › Pfijacobs's Profile › Pfijacobs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 26 pages)
God punish all of dem polithiefians... Dier fada... |
In other words; marry a gurl from deeper life |
Onyiclassic: Wowbia! Onyi classic we're u leave me. Go?... @ topic make I go collect my own sharp sharp!!! I can't shout! |
Serpentosis photoshopisis |
Na I'm ryt nah... Besides tiwa get yansh o... Tee billz! Choi ur years of support don pay off... Sure boi.. Y dem just dey snap picture for boat nah... Make I go call Itoro make we go snap for that. Canoe wey dey cross canal... |
3 things... 1. You worwor die... 2. Your fingers are bent work on it... 3. You snapped d pic wif a -2 mega pixel camera... Improve!!!! |
Omo mushin ni..m its normal.. |
Chinekenamo! Cheeesus christ! |
Pathetic thinking... Its quite obvious dat d selection of players in soccer for any award is based on hype, sentiment and controversy.. Quote me.. Since grandpa made d list. They have proven to us dat dey want to intimidate us. Mikel might av been average last year. Buh he proved one thing..( With every oda super eagle) Dat der is a great wave of revolution in nigerian football.. I am particularly impressed wif his composure during d confed match. Against spain we're he dominated d midfield against his childhood role model.. Xavi! Toure myt b a better player but last year was d year of the green, d white and d green,, toure should av scored d winner, disgraced us 'super chickens' and saved himself dis shit of losing to. An 'inferior' player.. Since enyeama is not on dat list balance da phucking equation..and give mikel d award.. Although I fink dis worldcup would clear doubts on their individual comparable capabilities... Shikena!!! |
Three things.. 1. Dat wedding na breast display gallery..choi.. 2. Cobhams please! I no say u no dey c if u no go shave, relax d hair die am.. Look sexy..d bed bugs. Wey go dey dia na I'm d woman dey avoid. 3. Wey d waje and olisa wey dem talk for hia... Haba! Bloggas I no go klik am o.. LAST BULLET; why d Bleep wud u wanna wear a blind mans eyeglass on the most important day of ur life! #bezfallmyhand. |
Three things... 1. Dat man is fuccking old for d gurl... 2. He shouldn't av used someone more handsome dan him for his bestie.. 3. Either d gurl is potbellied or d strictlooking man has an undisciplined dicck! LAST BULLET: wetin do I'm poket square. For d last pic na? |
1. How dis guy use take do am? Shey na big dikk, or money? I wan marry rihanna o.... 2. Kerry kerry ow many times I call u? U see say ur body don sha? Respect yiaself now or else na milf u go just turn to |
U see wetin dem talk? 'Routine medical checkup' if supposing she no go na so d cancer for dey spread.. Nigerian gals na until dier breast don hard like uncle super bread na I'm dem go. Go mit mama nonso d nurse... By then na only two options.. 1. Cut d damn tin (it was flappy anyway). 2. Join lords chosen and hope.... |
Fantasy fc... |
Bez is smiling like an aboki maybe becos d gurl has promised him pump action later in d nyt and d gurls nipple go don dey reach her diaphragm... Choi! As dat boi fine reach e for go meet rita dominic na.. She dey find husband o.... |
I'm dey case? |
ovekete |
I just dey pass |
ok |
hmm |
eya |
eya |
hi |
ok |
mynd44 for Dat male award. d guys presence is male dominating.. he is my role model in moderating my church choir group.. |
choi |
ok na |
OK |
Oya sharply |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 26 pages)
Bez is smiling like an aboki maybe becos d gurl has promised him pump action later in d nyt and d gurls nipple go don dey reach her diaphragm... Choi! As dat boi fine reach e for go meet rita dominic na.. She dey find husband o....