Pharoh's Posts
Nairaland Forum › Pharoh's Profile › Pharoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 260 pages)
^^ You are welcome brother ![]() |
^^ It wasn't me ooo ![]() [quote author=chi-baby link=topic=373124.msg6341250#msg6341250 date=1278446780] ![]() |
Hehehe . . . make i drop the mikrofone right now becos choirmaster just enter church ooo. ![]() |
Hmm interesting thread. |
Her number six save her at last if not. . . ![]() |
kokonets:Yes oo i dey for church na and the song wey i sing today goes like this ![]() "Owo mi ma re ooo fun fun ne ne" . . . .Meaning see my hands they are very clean oooo. ![]() |
^^ Wetin you see? i fit borrow ya googles ![]() |
wetin be this |
^ Tinkin aw ez gunna sound in ma ears . . . . U are more than funny lol . ![]() [size=1pt]U wanna hear other things i think about you? [/size] Guess ya morn duty 2day was a one-off bcus u don't[size=1pt] look like[/size] ![]() Going 2 church abt 1hr 4rm now and den join u [size=1pt]at our usual spot[/size] lol . . ![]() |
Hehehe trippin 4 ur lingo lol . . [size=1pt]Jamaican[/size]? Bin ohm as well wit fwendz and mi du-in grate lol. So wot av u dun 2day? [size=1pt]doing ya make-up[/size]? ![]() |
ohh wow! Embarrassed thankz. neva knew ah waz fwendly Grin TongueMine used to be as well but we are all scattered right now, miss those days lol ![]() You got a big family? ![]() |
I am here ![]() How u 2day? |
Hmm hope they don't rush thing but take their time in going about this noise pollution of a thing. |
![]() Joooo ooooo i no fit use calabash do helmet ooo. ![]() |
^^ My guy see me see trouble oooo Na when this section turn to market women gossip center? ![]() |
@Kenny Hmm your guess is as good as mine oo ![]() |
[quote author=chi-baby link=topic=373124.msg6331440#msg6331440 date=1278274479]am lookin 4 sum1 [/quote]Hehehe you can have my service for free, i could be your personal psychic or detective if u want. ![]() |
Am all good fwend and readin yo reply haz made me gooda! Grin WinkWaoh i am just so lucky and thanks for adding me to that sacred list of fwendz. ![]() Guess is confession time lol, I have always * * * you for your friendliness and social skills. ![]() So how has your weekend been? |
This spain self ![]() |
Is it fifa that pays the salary of these nff officials? Is it fifa that employed these peeps to work as our football officials? So the Nigerian government is a fool that should just let these nff thieves mismanage its investments without any reaction because fifa has its own rules and code of conduct. |
In total support of the ban, fifa can go and suck it for all i care. Take this world cup in south africa for example, i am sure it is the SA Fa that built the stadiums, metro transport system and all other things abi? It seems like this fifa still needs some extra classes about protecting your investments and interest. ![]() |
^^ You no dey hear word, add more pics if you have and that is if you even have in the first place. ![]() |
lysaa:Wetin long swit hat and you get case to answer for my side self. ![]() But first wetin make you dey up by this time of the day? . |
@efe Night oooo He who fights and run lives to fight another day. We go continue from where we stop lol. ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=462295.msg6323788#msg6323788 date=1278114013]<whispers> Pharoh. . . how much does a bottle of Sprite cost in Lagos?? ![]() **wetin u tink say I wan talk b4 - hmmm??**[/quote]The cost of spirite in lagos na your yim address. Shey you dey thirsty, i dey sell spirite oooo ![]() ** [size=1pt]na wetin i dey expect be that already, you meet me for house no worry.[/size] ** |
lysaa:You know i have and will always be faithful to erm ![]() |
** Looks and sees that no one is around** Oya i done come almost closer ![]() |
Scare moi? I laugh in black spider ![]() I just say make i think twice and let my papa cook me before i come closer. ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=462295.msg6323605#msg6323605 date=1278111967]fine o! Pharoh??[/quote]I get case to answer abi na which one be question mark again so? ![]() |
Studio CFR:You 4 talk make i withdraw you from that private school wey i send you go. ![]() lysaa:Hmm truly i understand you everyday lol . . but please let the love continue to fly oo, i no fit shout abeg. ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=462295.msg6323531#msg6323531 date=1278111355]Pharoh long time - how body?? [/quote]I dey very very fine ooo as my bodi dey inside ya cloth. ![]() How you dey too? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 260 pages)





