Pickmycall's Posts
Nairaland Forum › Pickmycall's Profile › Pickmycall's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 70 pages)
See finish.She fit be underage girl.Them no dey respect elders when him prick no dey stay one place |
No be lie. |
Skit |
Image123:She carried on from where her ancestors stopped |
Most of the comments typing rest in peace didn't know what she did to Africans.Including me |
Jovialjune1: |
Eleyigidgan:Make una dey post betslips |
This same shaktar donesk played 0-0 in their first league match wey cut many ticket even with small odd. |
Zico5:That one dey also cut. |
He cut my 3 betslips yesterday |
Thief |
What did you do to him that makes him want to leave you for Canada?If you are a good wife he will tell you his secret. Most women like playing a victim card. |
Go join unknown gunmen.It is more risky than being a bandit. |
Hacker. |
Is this a skit?How you dey count the application letters wey you dey submit? |
What about sheik Ahmed gumi? |
If you speak bad about England referee and VAR bad officiating the club management will come for you. |
Davido don become Buhari that is always shock at everything without taking actions. |
All this trips Buhari is embarking on is depleting the country's revenue because he is not bringing profit. Before his plane will embark on the trip foreign engineers from Europe will fly into the country at Nigeria's expenses to come and service the aircraft.We will fuel his plane.When he reaches his destination,we will pay for the plane parking fees for the number of days he will spend.We will also pay for he and his entourage expensive hotels and meals.All these are in pounds,dollars and euros.They will also call Ashawo to keep them company.All this expenses can pay ASUU lecturers demand and there will be balance left. |
God saved me from becoming a step- baby-daddy. I be confirm explorer.As a single man with blood running in my system,I dey hunt for a babe wey we go dey spend time together.After numerous hunting without success base on say I no be patient man.Any babe wey I dey woo she come dey do shakara I don Waka far be that. So I dey go see this girl on interval basis. Sake of say,we dey role well.I dey talk saucy with her and she dey respond Wella.Na young beautiful and perky breasts girl. I no know say this girl don carry belle.Na her sister wey I don run toasting level with her before.No be say she dey give me attitude but I too dey see her with guys.I no even know say them be sisters I come dey narrate my feelings to her say na because she too dey follow guys that's why I no dey reason her matter say I won look for alternative. I point the girl wey I come meet.Immediately,she say na her younger sister and she don carry belle.I shock!True true her younger sister dey show symptoms.Her breasts dey big because she no dey wear bra.As a slim girl,her belle no too show but E big slightly. I say make I hear from the horse's mouth.I go meet her come ask her say na true say she get belle?Trust girls,she first dey deny.I come open eyes for her before she confess. Na so I take run O before them go say na me give her belle. |
All of una dey craze aswear. |
Stupid ffk and melaye. |
sonature1:Na politics na.Constituency allowee. |
Stop this scam |
Why do banks pay so much money to the police to Mann their banking premises?They are not effective |
Another way to loot |
Keyamo is a lawyer.Lawyer tell's lie for a living. |
Does the police obey the law? |
Currently,there is no medicine for a heartbreak.But you can overcome a heartbreak if you stop thinking about it.Try not to remember the ugly incident and focus on something else.After a month you will be healed. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 70 pages)