Ponpon's Posts
Nairaland Forum › Ponpon's Profile › Ponpon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 36 pages)
mistake in ma last post *many of dem didnt make d list |
omo e b 4 guyz n their news ooooh , i heard,they said, mi 2 make i talk wetin i hear,i heard many tngs i dnt knw d 1 2 believe 1.change of cut-off 2.illegal increment of p.utme scores 3.admisson list runs widout getting 50 n eben choosing ilorin, bt d 1 i heard from a reasonable person is bout cut-off he said many pple 4rm catchment where in d range of 55 n 65 n nt many of dem myt make d list n he said sum pple in d admission commitee were against dese |
unilorin admission list don turn sotey i go dey pray sotey ilorin go release list today aaaaah, d list is coming soon,jst prai your name makes it dats d koko because bitterness after huzzle no try at all, add me on fb patrick jaywon jimoh |
the PROVISIONAL ADMISSION LIST OF UNILORIN 2010/2011 IS FINALLY OUT AND MY NAME MADE THE LIST when would someone paste dis here i don wait tire |
@all shey d lists go komot once or one after the other |
yup yup na 25 december list dey komot |
@dose talking bout jamb admission status,wen my name came out in lag for bout 1 week ma status was still ''SORRY YOU HAVE NOT BEEN OFFERED ANY ADMISSION YET'' so lets 4get jamb admission status 4 naw |
@all make una no worry d list wuld be out soon n mi wit sum of ma guyz won throw party after matric if yu won join organizers inbox mi on f.b or twitter, |
all dos guyz dat said we would rezume on monday i dey wait una oooh cuz monday don reach finish, lets just hope d list is released wit our names on it dats d koko, follow me on twitter jaywon005 or add on fb patrick jaywon jimoh |
e b 4 pple n thier news ahhhhhh naija |
morning yall its like dis pple dnt knw we're approaching dec sha anywaiz i hope the list is released soon n nt only dat our names should be on it |
www.unilorin.edu.ng has turned to my own facebook.com |
ma mom called her frnd whom is v.c sister n he told her dat d boy shouldnt worry at least his name his already on d list n the list should b reale |
im rily making a lot of calls now trying to confirm if dev pasted anytng in scl |
unilorin update REMEDIAL APPLICATION FORM 2010/2011,as for me na provisional admission list concern mi |
jst terry g''free dem'' dem mama no go lyk te ontop nairaland dem won scam lagsgidi boiziz, when evry bodi RED EYE DEY POUR FIRE |
imagine ilorin making mi lie to ma p.man dat lag askd us to bring xtra 30k just to stall n delay ma reg omo im so tired of waiting ooooh jst bcoz mo won do mbbs oga oooooo |
aw boiziz go smile evrybodi RED EYE |
fed up |
finally |
lets hope it comes b4 dec 255555 |
sometimes sm pple on dis thread are so annoying yoping widout veryfyn God go allow mi meet such guyz 4 scl because i go lyk chop dem eye, @all i would try mi best pocible 2 download it wit aed downloader i hope it doz kuz ma lapi iz down i wuld av uzd iwp, at least i heard it was once on sharemobile bt lets wait n c d list from the main main unilorin |
i heard dis bt didnt believe it earlier, d list is out bt not on ilorin site am about downloading it bt im using a fone n its kinda slow dis is d link 2 view it i av confirmed ma name from who gave mi d info http://www.cracks.cx/cracks-unilorin-admission-list-2010-2011-serials-keygens.html pls dis is d wonderful work of hacking im so happy |
im going to ilorin now to kidnap d entire staff of unilorin in xchange for the admission list, i don tireeeeee |
main site is now opening but if u still click d ''freshers click here'' in the portal its still coming soon, morning yall |
lets just hope for the best nxt week popman don give mi deadline wednesday n lag reg closing friday |
entered d portal n clicked login n saw for returning or new students, den i saw a link for registration procedure for freshers n i clicked lo n behold it wrote 'coming soon' lol ilorin is soooo funny |
amen ooh no hard feeling bro bt experience is a dreadful teacher |
E get as body dey do me nowadayz cos of unilorin better by far uni, i knw something for sure n plssssssssss guyz aint swearing or cursing kuz d stuff dey are doin aint rite at all imagine sum1 choosin ilorin has his 1st n 2nd choice n has been waiting since aug n wasnt offered admission at the end i guess d person would settle for p.d or utme 2011 kuz at dis tym of d year its almost impossible 2 runs beta uni or even any, at least if d list comes earlier a lot of people would find alternatives n not keep hoping, i wntd 2 paste dis since bt i knw won become black sheep 4 thread, pls guyz if u knw ur scores aint dat good n u chose ilorin has 2nd choice or u arent from its catchment area pls find alternatives n PRAY bt WISDOM is the principal thing, tanx |
lets kip d hope alive no mata wat i must matric dis year |