₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,414 members, 8,450,236 topics. Date: Thursday, 23 July 2026 at 02:02 AM

Toggle theme

Ponpon's Posts

Nairaland ForumPonpon's ProfilePonpon's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 36 pages)

EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 8:34pm On Nov 15, 2010
@olawalexy awfa unilag na bastard scl c aw lekture hall dey hyperovercrowded wey guyz dey mu standing

@bbb na mbbs oooh

@all make we hope sey after sallah una scl go get small sense

N.B UTME form is OUT,
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 5:51pm On Nov 15, 2010
@all if you chose mbbs,law n u had less dan 70 u're on is coming n if u chose a highly competitive course has ur new course e.g pharmacy,masscomm, n co, O.Y.O rememba pple originally chose d course n dey would b treated 1stly so plsss fast and pray and hope sey u no go dey on his coming
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 9:51am On Nov 14, 2010
i hope we all rejoice after all d huzzle n struggle oooooh, God help us oooooh
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 11:59am On Nov 13, 2010
coming soon don dey dere 4 aw many weeks

more ladies add me jare on twitter jaywon005
or fb patrick jaywon jimoh

mi don start to dey kollekt lekture 4 unilag
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 9:16am On Nov 12, 2010
story story *story*
once upon a time *time'time*
mmmsceeeeeeeew
ladies add me on fb jare make flex alittle b4 we go kawe 4 ilorin patrick jaywon jimoh
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 9:15am On Nov 12, 2010
story story *story*
once upon a time *time'time*
mmmsceeeeeeeew
ladies add me on fb jare make flex alittle b4 we go kawe 4 ilorin patrick jaywon jimoh
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 11:58am On Nov 11, 2010
if u like bhey n get scammed .
*we are still working on it*
take it or leave it,
Gals only add mi on fb patrick jaywon jimoh or follow on twitter jaywon005
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 7:36am On Nov 11, 2010
we are still working on it
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 1:45pm On Nov 10, 2010
:-d
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 10:25pm On Nov 08, 2010
the list is finally out i no talk am n i made it mbbs
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 12:15pm On Nov 08, 2010
@skmoda u 4 don c am wey i put am 4 ma prev post sey na v.c b ma man oloyede na ma mumc frnd elder bro
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 12:13pm On Nov 08, 2010
@skmoda u 4 don c am wey i put am 4 ma prev post sey na v.c b ma man oloyede na ma mumc frnd elder bro
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 10:40am On Nov 08, 2010
@all pls lets try n b properly informed n current because most tngs pasted here are not only consumed by nairalanders but by most undergraduates,admissuon seekers ati be be lo so if you bringing any info pls make sure it carries sense wit it kuz no b everybody wey dey cum nairaland dey fynd info na dolo,bolo,mumu or dogzo

once again yall 2day is d d day
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 2:30am On Nov 08, 2010
@ayawori mmmmmmmh i give u hand ooooooh but i no dey argue sha bt i go like let u knw sey nutin concern jamb wit d no of candidates to b admitted na d school knw d capacity wey im fit take unilag wey release 4.utme lists wit 2.de list n anoda evening list y jamb no tell dem sey dem dey over admit abeg jamb no b regulatory board na NUC get dos kynd work oooh so recall dat babe ask am again or shey scl wey dem names no plenty shey jamb go tell dem make dem go fynd student ogaaaaaaa oooooooh, meanwhile 2day na day sha.
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 8:22pm On Nov 07, 2010
baba don land ooooooh i go lyt una wey dey fyt if una no free each oda ooooooh i no won splash anibodi blood ontop nairaland make green no go red oooooh tu all immutual or imsymbiotic guyz make una cross over to commensialism, lmfao
EducationRe: Which Language Is De Most Spoken In De World by ponpon(m): 8:53am On Nov 07, 2010
na chinese lang no need for argument jst use google n ds thread should b closed
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 8:22am On Nov 07, 2010
morning guyz na 2moro b d day
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 1:53pm On Nov 06, 2010
MONDAY MONDAY MONDAY MONDAY dats d day
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 3:46am On Nov 06, 2010
i don tell una tire MONDAY
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 3:58pm On Nov 05, 2010
@aydotcome dey dnt fcking ask for your waec certificate until your fcking final year or wen u almost tru, av done ma reg in unilag n also av a frnd dat did his in u.i its yur fcking statement of result yu fcking use for reg am yet 2 pay in unilag kuz of fckd up ilorin sm kids are so annoying, @all i told yall MONDAY n still keep to dat
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 12:44pm On Nov 05, 2010
at aydotcome verify yur dog shyt b4 u misinform crowd even mi wey do wassce 4 07*fgc odogbolu* ma certificate neva ready na still statement of result i dey use, e b 4 guyz n dier info
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 9:51am On Nov 05, 2010
@el.phenoxxx u still young gan if u c guyziz wey den eye dey chuk 4 admission guyz wey den eye dey binu wey don komot scl 04,05,06,07 u go no sey u still young mi wey i don dey house get bears
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 8:05am On Nov 05, 2010
if it comes out today its all good n all join bt i said MONDAY
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 9:52am On Nov 04, 2010
passing by
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 6:38pm On Nov 03, 2010
@all if u fall victim tnkin u won do any dirty runs by this stage you are O.Y.O, dem go give yu beta slap kollect yur doe *gbaju ehh* so watch kuz smtym last mnth i urged us 2 do wat we feel must b done 2 make sure yur name make d list n even if person won runs any bullshit for yu meet physically wit d person bt i bet you its late already, guyz are nt smiling nairalanders dnt dull boyziz dey desperate to make doe #desperadoz
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 10:44am On Nov 03, 2010
FINally i don land with surest info dis won na 2 sure @all if its odawise or doesnt tally make una collabo yab me unilorin list isnt coming out dis week its coming out nxt week monday, i confirmed dis n once nt twice, n you guyz dat have contacts nt in scl bt admission office should confirm peace, till monday!!!!
PoliticsRe: Ibb's Interview On Moments With Mo by ponpon(m): 8:51am On Nov 03, 2010
@all i hate ibb to d extent dat if given d chance i would bomb him n dokpesi but ibb has lots n lots of brains and intelligent pple working,thinking,formulating n strategizing for him n i bet you hez a hell of a strategist, i just hope gej would be alive to compete n ibb doesnt win by God's grace kuz u c a politician outside i hate ibb i do dis i do dat, ibb get dem pincode,
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 8:32am On Nov 03, 2010
@taosola #u learnt,ogbeni dont get your hopes high ilorin na f'up b.a.s.t.a.r.d.s
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 10:58pm On Nov 02, 2010
@ayawori if d list has been sent to abj den d scl admission list is ready d 1 been submitted is just for jamb approval n upload of jamb admission letter n admission status when d list gets to abj it takes a day or 2 to approve it den depends on the time uniyonu wants to upload d list.
@specultors abeg we no won hear dem sey dem sey again
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 1:52pm On Nov 02, 2010
ilorin jst make mi dey house dey commit sin up n down
EducationRe: Unilorin Admission 2010/2011 by ponpon(m): 12:10am On Nov 02, 2010
finally










the list neva komot

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 36 pages)