N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test (1658 Views)
| N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by MiztaPepperoni(op): 9:49am On Jun 02, 2021 |
I dey feel very happy today so I wan dash N1million cash to any Nairaland babe wey dey from 30years and above wey still be virgin. Abeg note say before I give you the cash, we go book appointment for one hotel make I confirm say you be virgin oooo. My cash no go just go like that.
|
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by Nobody: 9:54am On Jun 02, 2021 |
If any female moniker in this forum says she is a virgin, just know that a 5yr old is operating her mother's account at the time of the conversation. |
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by Sirmwill: 9:56am On Jun 02, 2021 |
O is a letter that looks like a wedding ring D looks like a bow when viewed keenly E is a very common vowel in written English And you are... I rest my case |
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by agbolahan1991(m): 10:09am On Jun 02, 2021 |
What do u need a virgin for... |
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by MiztaPepperoni(op): 10:26am On Jun 02, 2021 |
agbolahan1991:To dash N1million naaaa Them no teach you how to read for the school you go |
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by fati2001(m): 11:07am On Jun 02, 2021 |
agbolahan1991:to renew his ritual. |
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by Theboy21: 11:08am On Jun 02, 2021 |
![]()
|
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by Vulcanheph(m): 1:13pm On Jun 02, 2021 |
Sirmwill:I must admit..... this is very creative. |
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by patorial(m): 7:36pm On Jun 02, 2021 |
I bet it's time to renew your rituals? But too bad no lady will have that courage to book appointment with you. Trust no dey this country again. |
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by doubleE70: 10:18pm On Jun 02, 2021 |
Sirmwill:and he is an idiot without an atom of sense |
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by MiztaPepperoni(op): 9:28am On Jun 03, 2021 |
doubleE70:Na wa for you ooo Your temperature too dey hot You no know wethin be joke again abi E get any comedian wey you know wey get atom of sense |
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by Daddy12daddy: 10:05am On Jun 03, 2021 |
Hi |
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by Daddy12daddy: 10:29am On Jun 03, 2021 |
Hg |
| Re: N1million Cash Give Away For Any Nairaland Babe That Pass This Test by Lucrativress(f): 12:35pm On Jun 03, 2021 |
MiztaPepperoni:Increase it to #12m It starts reading #1m from when she clocked 18yrs,so each year 1 million naira adds on it so from 18 years old till 30 years old that is 30 - 18 =12 million. |
Ok Am Ready To Pay 50k (cash)...give Away! • How Can I Politely Tell My Babe That She's Killing Me Slowly With Her Pussy • I Met This Beautiful Nairaland Babe [pictures] • 2 • 3 • 4
Hope I Am Not Taking A Wrong Step??? • “I Feel Worthless” – Man Laments After Girlfriend Received N600K And Iphone 13 • Watch: Sȅx Video Of Cynthia From Port Harcourt Came To Lagos To Receive It Huge
