Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,842 members, 7,820,933 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 03:49 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Forex Traders Abeg Help Me (1235 Views)
I'm Falling In Love Again, God Abeg Help Me!!! / Sup Bosses!!! Abeg Help Me With This Thing / Am About To Loose My Gf ...abeg Help Me What Do I Do... (2) (3) (4)
Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 11:57am On Jun 08, 2021 |
Please any forex trader in this platform Should help me learn trading Even if na only signal you dey give me Abeg 30$ for a day is enough for me for a start abeg make una help my life All of us for here na like brothers and sisters forget say we dey fight na normal thing even husband and wife dey fight and settle Abeg help a brother....... thank you 2 Likes |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Cerebellum: 12:07pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758: Do you think Forex is advisable bro?? 1 Like |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by wittywriter: 12:10pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758: Reach out via DM on my profile or visit peeps arcade. Wittywriter 2 Likes 1 Share |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 12:16pm On Jun 08, 2021 |
Cerebellum:Una no allow me sell my kidney Una talk say ritual na bad thing my wait for God una no allow me do Yahoo Una no wan send me money my go lag go hustle Una no find work for me Una still no want make I do forex?? Tell me what you want me to do to get money I need money badly...... 6 Likes |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by ForestHill: 12:22pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:Advanced gambling=FX |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Cerebellum: 12:22pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758: Alaye, A just ask question o, una don dey list epistle... Take am jeje nah 1 Like 1 Share |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by DecanRice: 12:30pm On Jun 08, 2021 |
wittywriter: How do I reach you on WhatsApp please 1 Like |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by wittywriter: 12:39pm On Jun 08, 2021 |
DecanRice: Kindly let us converse or chat via email first... Wittyness |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by DecanRice: 12:45pm On Jun 08, 2021 |
wittywriter: I don't have access to the email used in setting up this account How do I reach you |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by wittywriter: 12:54pm On Jun 08, 2021 |
DecanRice: Well I don't know how else. Why not edit your profile and set a new valid email there or post your email on your signature...for access. Wittyness |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by SarutobiEky(m): 1:25pm On Jun 08, 2021 |
wittywriter:I've always wanted to go to peeps arcade. Can I send a DM? |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 3:59pm On Jun 08, 2021 |
Cerebellum:Lolzz |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 4:30pm On Jun 08, 2021 |
SarutobiEky:Oga i wan ask you question no vex wetin dey give una mind to come my thread to come steal my grace?? 3 Likes |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Nobody: 4:57pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:na Buhari give them mind 2 Likes |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 5:03pm On Jun 08, 2021 |
Doja2000:ok I be nnamdi kanu |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Nobody: 5:22pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:hehehehe...! 1 Like |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by SarutobiEky(m): 9:22pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:no vex my oga... Me sef need help 1 Like |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 10:31pm On Jun 08, 2021 |
SarutobiEky:oya pay me for dey Grace stolen |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by sircrabo: 10:53pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758: You are looking for help from forex traders in the romance section. $30 a day It depends on how much you trade with. Your expectations are quite high for a Newbie. I wish you a smooth ride. |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by SarutobiEky(m): 11:18pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:I Neva even gain you don dey tax me |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 11:19pm On Jun 08, 2021 |
SarutobiEky:you never gain upto now?? abeg do gain ooh I dey wait for you to gain Na our prayer be that... |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by SarutobiEky(m): 11:21pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:amen. All of us go gain ijn 1 Like |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 11:34pm On Jun 08, 2021 |
SarutobiEky:Amen ooh |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by wittywriter: 12:51am On Jun 09, 2021 |
SarutobiEky: Alright |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Dliquidmetal(m): 6:39am On Jun 09, 2021 |
To make $30 is easy depending on how much you have as capital,if you have 500$ upwards as capital then you can't even use more than an hour a day to secure that but risk management is the main thing,thered be days you would lose but that's under your control. I control how much I'm willing to lose but not how much I gain in most cases cause I seldom set a take profit order. 2 Likes |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 6:42am On Jun 09, 2021 |
Dliquidmetal:so brother you are telling me I need 500$ to start trading? that's 250k for naira no nah no nah oga no nah... |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Dliquidmetal(m): 6:48am On Jun 09, 2021 |
Lilpen3758:you could start trading with any amount even 10$ but due to what your planning to make daily,if you want to make 30$ daily with 100$ account you would trade aggressively and with emotions which would most likely lead you to fail |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 7:43am On Jun 09, 2021 |
Dliquidmetal:hmmmmm I get you....thanks but I really need a mentor Biko ? If you don't mind ....will you please be my mentor? |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Dliquidmetal(m): 7:59am On Jun 09, 2021 |
Lilpen3758:forex is hard o,I mean very hard lol you need a great zeal and tenacity to triumph. You would lose a lot but if you no give up you'd triumph,I can't be anyone's mentor right now. People go into forex with the wrong expectations and believe and when it dosent go all rosy they would start saying shit up and down lol. 2 Likes |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 8:09am On Jun 09, 2021 |
Dliquidmetal:hmmmmm I have tried it before nah when bar been dey small for hand dey wipe me instantly |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by r31gn: 8:52am On Jun 10, 2021 |
If you are a beginner and want to learn forex trading read this article https://thetraderinyou.com/forex-trading-in-nigeria-for-beginners/ For $30, XM or Tickmill offers a free $30 account for new clients. But it's pointless to get this money if you don't know how to trade. Lilpen3758: 1 Like |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 9:22am On Jun 10, 2021 |
r31gn:hmmmmm can I get your WhatsApp number for signals? |
Mayor Marries Alligator In A Ceremony In Mexico (photos) / Check My Profile Photo Out / My First Experience Of Eating My Neighbor’s Thick Honey Pot
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |