Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,761 members, 7,809,929 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 05:23 PM

Forex Traders Abeg Help Me - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Forex Traders Abeg Help Me (1207 Views)

I'm Falling In Love Again, God Abeg Help Me!!! / Sup Bosses!!! Abeg Help Me With This Thing / Am About To Loose My Gf ...abeg Help Me What Do I Do... (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 11:57am On Jun 08, 2021
Please any forex trader in this platform
Should help me learn trading Even if na only signal you dey give me
Abeg 30$ for a day is enough for me for a start abeg make una help my life
All of us for here na like brothers and sisters forget say we dey fight na normal thing even husband and wife dey fight and settle
Abeg help a brother....... thank you

2 Likes

Re: Forex Traders Abeg Help Me by Cerebellum: 12:07pm On Jun 08, 2021
Lilpen3758:
Please any forex trader in this platform
Should help me learn trading Even if na only signal you dey give me
Abeg 30$ for a day is enough for me for a start abeg make una help my life
All of us for here na like brothers and sisters forget say we dey fight na normal thing even husband and wife dey fight and settle
Abeg help a brother....... thank you

Do you think Forex is advisable bro??

1 Like

Re: Forex Traders Abeg Help Me by wittywriter: 12:10pm On Jun 08, 2021
Lilpen3758:
Please any forex trader in this platform
Should help me learn trading Even if na only signal you dey give me
Abeg 30$ for a day is enough for me for a start abeg make una help my life
All of us for here na like brothers and sisters forget say we dey fight na normal thing even husband and wife dey fight and settle
Abeg help a brother....... thank you

Reach out via DM on my profile or visit peeps arcade.

Wittywriter

2 Likes 1 Share

Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 12:16pm On Jun 08, 2021
Cerebellum:


Do you think Forex is advisable bro??
Una no allow me sell my kidney
Una talk say ritual na bad thing my wait for God
una no allow me do Yahoo
Una no wan send me money my go lag go hustle
Una no find work for me
Una still no want make I do forex?? undecided undecided
Tell me what you want me to do to get money I need money badly......

6 Likes

Re: Forex Traders Abeg Help Me by ForestHill: 12:22pm On Jun 08, 2021
Lilpen3758:

Una no allow me sell my kidney
Una talk say ritual na bad thing my wait for God
una no allow me do Yahoo
Una no wan send me money my go lag go hustle
Una no find work for me
Una still no want make I do forex?? undecided undecided
Tell me what you want me to do to get money I need money badly......
Advanced gambling=FX
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Cerebellum: 12:22pm On Jun 08, 2021
Lilpen3758:

Una no allow me sell my kidney
Una talk say ritual na bad thing my wait for God
una no allow me do Yahoo
Una no wan send me money my go lag go hustle
Una no find work for me
Una still no want make I do forex?? undecided undecided
Tell me what you want me to do to get money I need money badly......

Alaye, A just ask question o, una don dey list epistle... Take am jeje nah

1 Like 1 Share

Re: Forex Traders Abeg Help Me by DecanRice: 12:30pm On Jun 08, 2021
wittywriter:


Reach out via DM on my profile or visit peeps arcade.

Wittywriter

How do I reach you on WhatsApp please

1 Like

Re: Forex Traders Abeg Help Me by wittywriter: 12:39pm On Jun 08, 2021
DecanRice:


How do I reach you on WhatsApp please

Kindly let us converse or chat via email first...

Wittyness
Re: Forex Traders Abeg Help Me by DecanRice: 12:45pm On Jun 08, 2021
wittywriter:


Kindly let us converse or chat via email first...

Wittyness

I don't have access to the email used in setting up this account

How do I reach you
Re: Forex Traders Abeg Help Me by wittywriter: 12:54pm On Jun 08, 2021
DecanRice:


I don't have access to the email used in setting up this account

How do I reach you

Well I don't know how else.
Why not edit your profile and set a new valid email there or post your email on your signature...for access.


Wittyness
Re: Forex Traders Abeg Help Me by SarutobiEky(m): 1:25pm On Jun 08, 2021
wittywriter:


Reach out via DM on my profile or visit peeps arcade.

Wittywriter
I've always wanted to go to peeps arcade. Can I send a DM?
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 3:59pm On Jun 08, 2021
Cerebellum:


Alaye, A just ask question o, una don dey list epistle... Take am jeje nah
Lolzz grin grin
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 4:30pm On Jun 08, 2021
SarutobiEky:
I've always wanted to go to peeps arcade. Can I send a DM?
Oga i wan ask you question no vex
wetin dey give una mind to come my thread to come steal my grace??
grin grin

3 Likes

Re: Forex Traders Abeg Help Me by Nobody: 4:57pm On Jun 08, 2021
Lilpen3758:
Oga i wan ask you question no vex
wetin dey give una mind to come my thread to come steal my grace??
grin grin
na Buhari give them mind grin

2 Likes

Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 5:03pm On Jun 08, 2021
Doja2000:
na Buhari give them mind grin
grin grin ok I be nnamdi kanu
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Nobody: 5:22pm On Jun 08, 2021
Lilpen3758:
grin grin ok I be nnamdi kanu
hehehehe...!

1 Like

Re: Forex Traders Abeg Help Me by SarutobiEky(m): 9:22pm On Jun 08, 2021
Lilpen3758:
Oga i wan ask you question no vex
wetin dey give una mind to come my thread to come steal my grace??
grin grin
no vex my oga... Me sef need help grin

1 Like

Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 10:31pm On Jun 08, 2021
SarutobiEky:
no vex my oga... Me sef need help grin
grin grin oya pay me for dey Grace stolen
Re: Forex Traders Abeg Help Me by sircrabo: 10:53pm On Jun 08, 2021
Lilpen3758:
Please any forex trader in this platform
Should help me learn trading Even if na only signal you dey give me
Abeg 30$ for a day is enough for me for a start abeg make una help my life
All of us for here na like brothers and sisters forget say we dey fight na normal thing even husband and wife dey fight and settle
Abeg help a brother....... thank you

You are looking for help from forex traders in the romance section.

$30 a day It depends on how much you trade with. Your expectations are quite high for a Newbie.

I wish you a smooth ride.
Re: Forex Traders Abeg Help Me by SarutobiEky(m): 11:18pm On Jun 08, 2021
Lilpen3758:
grin grin oya pay me for dey Grace stolen
I Neva even gain you don dey tax me grin
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 11:19pm On Jun 08, 2021
SarutobiEky:
I Neva even gain you don dey tax me grin
you never gain upto now?? grin grin abeg do gain ooh I dey wait for you to gain
Na our prayer be that...
Re: Forex Traders Abeg Help Me by SarutobiEky(m): 11:21pm On Jun 08, 2021
Lilpen3758:
you never gain upto now?? grin grin abeg do gain ooh I dey wait for you to gain
Na our prayer be that...
amen. All of us go gain ijn grin grin

1 Like

Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 11:34pm On Jun 08, 2021
SarutobiEky:
amen. All of us go gain ijn grin grin
Amen ooh grin grin
Re: Forex Traders Abeg Help Me by wittywriter: 12:51am On Jun 09, 2021
SarutobiEky:
I've always wanted to go to peeps arcade. Can I send a DM?

Alright
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Dliquidmetal(m): 6:39am On Jun 09, 2021
To make $30 is easy depending on how much you have as capital,if you have 500$ upwards as capital then you can't even use more than an hour a day to secure that but risk management is the main thing,thered be days you would lose but that's under your control.
I control how much I'm willing to lose but not how much I gain in most cases cause I seldom set a take profit order.

2 Likes

Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 6:42am On Jun 09, 2021
Dliquidmetal:
To make $30 is easy depending on how much you have as capital,if you have 500$ upwards as capital then you can't even use more than an hour a day to secure that but risk management is the main thing,thered be days you would lose but that's under your control.
I control how much I'm willing to lose but not how much I gain in most cases cause I seldom set a take profit order.
so brother you are telling me I need 500$ to start trading? cry cry cry that's 250k for naira no nah
no nah
oga no nah...
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Dliquidmetal(m): 6:48am On Jun 09, 2021
Lilpen3758:
so brother you are telling me I need 500$ to start trading? cry cry cry that's 250k for naira no nah
no nah
oga no nah...
you could start trading with any amount even 10$ but due to what your planning to make daily,if you want to make 30$ daily with 100$ account you would trade aggressively and with emotions which would most likely lead you to fail
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 7:43am On Jun 09, 2021
Dliquidmetal:
you could start trading with any amount even 10$ but due to what your planning to make daily,if you want to make 30$ daily with 100$ account you would trade aggressively and with emotions which would most likely lead you to fail
hmmmmm I get you....thanks but I really need a mentor Biko ?
If you don't mind ....will you please be my mentor?
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Dliquidmetal(m): 7:59am On Jun 09, 2021
Lilpen3758:
hmmmmm I get you....thanks but I really need a mentor Biko ?
If you don't mind ....will you please be my mentor?
forex is hard o,I mean very hard lol you need a great zeal and tenacity to triumph. You would lose a lot but if you no give up you'd triumph,I can't be anyone's mentor right now. People go into forex with the wrong expectations and believe and when it dosent go all rosy they would start saying shit up and down lol.

2 Likes

Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 8:09am On Jun 09, 2021
Dliquidmetal:
forex is hard o,I mean very hard lol you need a great zeal and tenacity to triumph. You would lose a lot but if you no give up you'd triumph,I can't be anyone's mentor right now. People go into forex with the wrong expectations and believe and when it dosent go all rosy they would start saying shit up and down lol.
hmmmmm I have tried it before nah when bar been dey small for hand dey wipe me instantly grin grin
Re: Forex Traders Abeg Help Me by r31gn: 8:52am On Jun 10, 2021
If you are a beginner and want to learn forex trading read this article https://thetraderinyou.com/forex-trading-in-nigeria-for-beginners/

For $30, XM or Tickmill offers a free $30 account for new clients.

But it's pointless to get this money if you don't know how to trade.

Lilpen3758:
Please any forex trader in this platform
Should help me learn trading Even if na only signal you dey give me
Abeg 30$ for a day is enough for me for a start abeg make una help my life
All of us for here na like brothers and sisters forget say we dey fight na normal thing even husband and wife dey fight and settle
Abeg help a brother....... thank you

1 Like

Re: Forex Traders Abeg Help Me by Lilpen3758: 9:22am On Jun 10, 2021
r31gn:
If you are a beginner and want to learn forex trading read this article https://thetraderinyou.com/forex-trading-in-nigeria-for-beginners/

For $30, XM or Tickmill offers a free $30 account for new clients.

But it's pointless to get this money if you don't know how to trade.

hmmmmm can I get your WhatsApp number for signals?

(1) (2) (Reply)

How Do I Stop The Deductions On My First Bank Account? / S3x Orgy: Secondary School Students Caught Having Group S3x Fuelled By.... / Knack Well Before You Come To UK

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.