I Don't Approach girls Anymore - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Don't Approach girls Anymore (8354 Views)
| Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 9:27pm On Oct 16, 2021 |
czarr:make una give this guy award abeg.. you wise. |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 9:31pm On Oct 16, 2021 |
Think4Myself:you care about girls.. na because you no get money. |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Jaybee3455(m): 9:46pm On Oct 16, 2021 |
Think4Myself:as in ehn e worse if you stay Delta, Benin or Lagos. Wetin my eyes see my mouth no fit talk. E worse for Benin especially for that ugbowo side wey uniben dey |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Jaybee3455(m): 9:49pm On Oct 16, 2021 |
KingDash:mehn czarr you na bad guy. Kai God create people oh ![]() |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Jaybee3455(m): 9:52pm On Oct 16, 2021 |
Candidlady:don't be stupid this evening. Get out of this thread. See don't let me face you oh cos I'll frustrate you on this forum |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by revived: 10:19pm On Oct 16, 2021 |
Think4Myself:You Dun F*ck Up Alaye So if you cash out now nah babe you wan reason As benefits dun scarce una no go save Vigirna info sef dae drop bit nah soap Editing of documents, Filling, Convincing cl for selfie, hours on lappy After all these you wanna blow it on puuusssaaaayyy Use your head nigaa and invest in your future |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Generalwoodz(m): 10:21pm On Oct 16, 2021 |
revived:ogbeni, u fit drop sites to bomb? |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 10:25pm On Oct 16, 2021 |
revived:bros which update dey abeg? |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by revived: 10:28pm On Oct 16, 2021 |
Generalwoodz:Nah Florida rental filing, Virginia benefit , ach to cl account, and check dae hot now Site nah old school |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 11:05pm On Oct 16, 2021 |
revived:abeg i fit get your digits |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 11:24pm On Oct 16, 2021 |
revived:You're right boss |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 11:25pm On Oct 16, 2021 |
KingDash:Me just wan smash Bros |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 11:26pm On Oct 16, 2021 |
OLDESTWARRIBOY:You gave a fvvk by commenting bros |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 11:26pm On Oct 16, 2021 |
Think4Myself:for here ba, as long as you hold iphone you fit fuccck anything even if na winch, which kind phone you dey use sef |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 11:30pm On Oct 16, 2021 |
KingDash:For where? I dey use Nokia |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Lankscole: 11:41pm On Oct 16, 2021 |
For this uniben wey I dey so,,, u just gaz package urself wella even sef na little like person wey get money, dress well, smell nice have good apartment.... ( buh funny enuf one like I dnt have such, my money is meant for food alone d few that's left is to catch cruise )........ I observe say girls especially those in higher Institution too dey regard Yahoo boys even though some they pretend say dey no like Yahoo boys.. some girls wey I be like tell me plainly say I gaz get money to date them..... Sometimes it's not even abt d money to spend on them, jst dat some guys money can't sustain them for a month |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Kylekent59: 11:42pm On Oct 16, 2021 |
Think4Myself:Many of those girls are infected but they don't know until they are about to get married, where they will do tests and blood genotype. Don't kill yourself because of women. |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 12:13am On Oct 17, 2021 |
Lankscole:You no fit package without money guy, no be for Edo street(ekosodin) I say make I price hoodie dem dey call 20k Me no even dey find babe, I just wan hit |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by computersoft: 3:05am On Oct 17, 2021 |
Candidlady:l like your reasoning dear. U can reach me on zero eight zero 23370620. let talk. |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Babara1994(m): 3:43am On Oct 17, 2021 |
Candidlady:They are already dying single |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 7:12am On Oct 17, 2021 |
Babara1994: ![]() |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Candidlady: 7:54am On Oct 17, 2021 |
Jaybee3455:com'on you sound frustrated already! Oya telme wah the problem is hunger or buhari? |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 8:38am On Oct 17, 2021 |
Candidlady:You be Yahoo girl? |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Englishisamust: 8:53am On Oct 17, 2021 |
Think4Myself:Dey buy all those boskoro own naa. Na everybody dey fake life. Na Ur packaging matters bro. But making money should be Ur priority. |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by HumansFailedMe(f): 8:58am On Oct 17, 2021 |
Candidlady:Hypocrite like you. Pretending as if you're not one of them. Yen yen yen yen. If you see a guy with iPhone 11 alone sef, you've spread all your legs above his dick. |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by gfon(m): 10:15am On Oct 17, 2021 |
revived:boss i fit Inbox you |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 10:35am On Oct 17, 2021 |
Think4Myself:Just remember that money can never win a woman's heart |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 10:44am On Oct 17, 2021 |
bepositive11:Ha , I don't believe in love bro, love is something humans made up not too long ago.Money can get me laid and that's all I need for now Then maybe 15 years from now I'll start thinking about starting a family or just having children either way im good |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 10:45am On Oct 17, 2021 |
revived:Boss drop full format na, you dey Benin? |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 10:52am On Oct 17, 2021 |
Think4Myself:OK bro. Do as you wish |
| Re: I Don't Approach girls Anymore by Candidlady: 11:05am On Oct 17, 2021 |
HumansFailedMe:lmao iphone 11? Your location please! You must be suffering from "cheap upbringing" |
This Is The Reason I Don't Approach Girls Anymore. Pls Advise • I Find It Difficult To Approach Girls That Look Posh Or Sophisticated • There Are Indeed No Small Girls Anymore • 2 • 3 • 4
Hot Pics Of Burna Boy’s Curvy British Girlfriend Showing Her Massive Ass • SEXTAPE: 12 Reasons Those Women Allowed Him To Record [Picture] • What Naira Marley Has Lost So Far!!!

