Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,404 members, 7,954,602 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 12:26 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Don't Approach girls Anymore (7319 Views)
This Is The Reason I Don't Approach Girls Anymore. Pls Advise / I Find It Difficult To Approach Girls That Look Posh Or Sophisticated / I Never Get Sexually Aroused Or Attracted To Girls Anymore, Am I Okay? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 11:28am On Oct 17, 2021 |
Lalasticlala Abeg make I reach front page na |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Automaticwinner: 11:32am On Oct 17, 2021 |
czarr: Correct guy. E get one chick wey dey sell indomie close to my house and i wan knack am. I approach am yesterday but she say she no get phone though i suspect na lie. Wetin be the best way to go about this? 1 Like |
Re: I Don't Approach girls Anymore by HumansFailedMe(f): 12:13pm On Oct 17, 2021 |
Candidlady: See this one. You're the one suffering here. Oh! You think I will tag you to iPhone 13? You're still lame. You never reach. You can't even afford 11 1 Like |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Candidlady: 12:21pm On Oct 17, 2021 |
HumansFailedMe: oh now its iphone13? Bros do have a lovely day! n yeah happy sunday! |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 12:25pm On Oct 17, 2021 |
Candidlady:You be Yahoo girl? |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Candidlady: 12:36pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself: what does that even mean? abi someone up there already gave you an advice to "invest your lil money in wearz" jux to look like "yahoo boys" and "use your last change to buy 2botles of beer" jux to "straf" a girl! now ask yourself 1. is there a difference in how a "yahoo boy" dres and how a "responsible individual" dres? 2. For you to straf a girl must you be an alcoholic? why nat walk up to who you like or intendn "strafn" tel her your mind. Shes down no wahala, she aint then she should have a nice day! again bros you no get liver, you are a chicken and you are suferin from chronic lowself esteem! Advice>try hitn the gym often and always walk with ur head high! Shalom |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Nezzjnr: 12:40pm On Oct 17, 2021 |
Teekay21:Very illogical statement You'll just be attracting gold diggers to yourself 2 Likes |
Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 1:19pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself:no wonder... try buy even if na iphone 6, you go get leverage. we wey dey use 11 pro max we no need to approach babes, once them don see 3 cams, them don classify you as big man.. from there na easy fuckkkk. I no know when last I carry mouth toast woman. 2 Likes |
Re: I Don't Approach girls Anymore by czarr(m): 1:47pm On Oct 17, 2021 |
Automaticwinner:She get phone bros she just no like you like that, which girl no get phone today?, I would advise you to move on, your time is too valuable for all those childish play. But... If you still want to run am, tell the girl say make she no worry say before next month end you go change your phone and you go give am the one wey you dey use, say make she just try give you means to contact am, even if na her Sister number. 3 Likes |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 1:54pm On Oct 17, 2021 |
Candidlady:I was asking cos from your profile picture, you dress like Benin Yahoo boys in 2019-2020 lol Who wan fvck broke boy? This advice you're giving me only works when you have money cos of the confidence it gives you plus most females want someone with money. I'm not suffering from low self esteem lol, I'm just broke and I know how reality works, nobody wants a broke man that's just life I'll start hitting the gym once I have money, I've been doing calisthenics for a year now so I'm definitely not insecure about my looks. 1 Like |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 1:56pm On Oct 17, 2021 |
Nezzjnr:As far as you're smashing them(hookup/1 night stand/friend with benefits), you're good If you dey do relationship ehen then you'll not have peace |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 1:58pm On Oct 17, 2021 |
KingDash:Come give me update chairman You dey pH? |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Candidlady: 2:00pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself: am based in abuja and for my dresn i like bin free and am a lover of bbal! is your mindset broke? If no then trust me, ua gud to go! money wil boost your moral! Jux like aw alcohol/drugs/smokes wil boost ur moral! Then how kan you be a good sales rep/manager! Again low self esteem |
Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 2:02pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself:I dey somewhere oh...I dey find update like this bros... the one I been get kids don cast am. |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 2:05pm On Oct 17, 2021 |
KingDash:Give me I fit still salvage am |
Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 2:06pm On Oct 17, 2021 |
czarr:this guy get brain abeg.... wisdom plenty for your head, I dey learn from where this guy dey. 3 Likes |
Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 2:07pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself:Omo.. I don forget am sha |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 2:10pm On Oct 17, 2021 |
KingDash:Boss abeg na, I dey starve |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Faber(m): 2:14pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself: Go to World Market or Dark0de and buy tools and cash out Caveat: No be me send you o. As I dey type this I dey Portugal, so no be me send you. |
Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 2:16pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself:If I get I go holla you. |
Re: I Don't Approach girls Anymore by KingDash: 2:17pm On Oct 17, 2021 |
Faber:lol |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Coldie(m): 3:29pm On Oct 17, 2021 |
Approach who u want so u can know the real ones now u are broke |
Re: I Don't Approach girls Anymore by care4you: 3:31pm On Oct 17, 2021 |
why are you guys feel so intimidated by Yahoo boys? I mean there's nothing special about them! just bunch of criminals. 1 Like |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Pumpumking: 3:33pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself: |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Pumpumking: 3:35pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself: see yor headlike Somali Guinea fowl.......so u want us to avoid female so we can turn gay...correct?....brother please I beg u..dont make us swaaaar 4u!!(no oofencse) |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 3:37pm On Oct 17, 2021 |
Pumpumking:You're really dumb my guy Like wow, 1 Like |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Pumpumking: 3:49pm On Oct 17, 2021 |
Think4Myself: but why are u add vice people to be gay becoz women reject u ?....r u ok sir?(no oofencse) |
Re: I Don't Approach girls Anymore by Nobody: 4:09pm On Oct 17, 2021 |
Pumpumking:God, nigga you're actually really stupid Where did you see me doing that?? Did I ever tell you to be gay?? Did I ever tell you I've been rejected?? 2 Likes |
Guys Share Your Start Up Lines Here / Churches You Should Avoid When Looking For A Wife / Help, My Husband Can't Satisfy Me Sexually
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |