₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,432 members, 8,445,448 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 06:05 AM

Toggle theme

Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceHelp Me, This Girl Want To Turn Me Maga (3364 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by ultiabaz36(op): 7:26am On Oct 30, 2021
Oglock:
Irredeeemable Simps Are Useless...All Of Them
undecided
Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by Subzeroad: 7:36am On Oct 30, 2021
Truvelisback:
U dey date Choprite and u say make she no Chop. Nawa for u oo!
grin grin grin angry grin grin
Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by Elporo(m): 7:40am On Oct 30, 2021
ultiabaz36:
Abeg shey make I invite her to my house or make I carry her go hotel to nack akpako or make just overlook and move on with my life make she dey carry her wahala dey go too.

Abeg make una advice me o.
.

Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by ultiabaz36(op): 7:58am On Oct 30, 2021
Elporo:
.
I got you bro
Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by Rickmann: 10:22am On Oct 30, 2021
ultiabaz36:
Make una help o abeg... I asked this babe out tru tru and she gree for me, but d issue dia be say, since d day I asked her out na hin she don dey task me. If I call to check up on her, d next tin she go talk be say she never chop today make I send her money to eat. If she call me say why I no call her since morning and me go dey form some kind busy, d next thing she go talk be say make I come her side and branch mall to buy things for when I'm coming. I don dey do this shi for about a month now.

Wia d yawa con gahs now be say, I just go her area to go and do small findings about her cos I no wan labour in vain. Based on my investigation, dey tell me say she don already geh pinkin but d guy no gree collect d belle and that is why she still dey stay with her mama. The thing shock me because d shediot no tell me and I wan reap d fruit of my labour.

Abeg shey make I invite her to my house or make I carry her go hotel to nack akpako or make just overlook and move on with my life make she dey carry her wahala dey go too.

Abeg make una advice me o.
The choice is urs bro..
Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by Iamtoyosii: 10:36am On Oct 30, 2021

Honest advise...just free her, forget about that knacking wey no ft pass 1 hr
Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by Drella: 11:15am On Oct 30, 2021
ultiabaz36:
Make una help o abeg... I asked this babe out tru tru and she gree for me, but d issue dia be say, since d day I asked her out na hin she don dey task me. If I call to check up on her, d next tin she go talk be say she never chop today make I send her money to eat. If she call me say why I no call her since morning and me go dey form some kind busy, d next thing she go talk be say make I come her side and branch mall to buy things for when I'm coming. I don dey do this shi for about a month now.

Wia d yawa con gahs now be say, I just go her area to go and do small findings about her cos I no wan labour in vain. Based on my investigation, dey tell me say she don already geh pinkin but d guy no gree collect d belle and that is why she still dey stay with her mama. The thing shock me because d shediot no tell me and I wan reap d fruit of my labour.

Abeg shey make I invite her to my house or make I carry her go hotel to nack akpako or make just overlook and move on with my life make she dey carry her wahala dey go too.

Abeg make una advice me o.
FutureIsFemale you people are Manipulative.Always hungry!
Be claiming feminist but it's a man that is feeding you.
Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by FutureIsFemale(f): 11:23am On Oct 30, 2021
Drella:
FutureIsFemale you people are Manipulative.Always hungry!
Be claiming feminist but it's a man that is feeding you.
lalasticlala seun mynd44 rule 2
Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by Drella: 11:28am On Oct 30, 2021
[quote author=FutureIsFemale post=107187769][/quote]Cry me a river!
#ToxicFeminist
Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by dreyboard(m): 12:25pm On Oct 30, 2021
Go ahead and marry her grin..., She can be a good wife material by the way, you don do your investigation already, your brain should tell you the right thing to do
Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by Emeka511(m): 2:33pm On Oct 30, 2021
Una wey de advice the op mk him bang this banny tohtoh una sure weda him go fit bang her reach 1minhuh Lol.
Bros no dull am ooo bfr u bang this kind banny better pop like 250mg TM go u go bang all your money from that tohtoh finish �
Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by Bigpapi: 3:53am On Nov 01, 2021
ultiabaz36:
Make una help o abeg... I asked this babe out tru tru and she gree for me, but d issue dia be say, since d day I asked her out na hin she don dey task me. If I call to check up on her, d next tin she go talk be say she never chop today make I send her money to eat. If she call me say why I no call her since morning and me go dey form some kind busy, d next thing she go talk be say make I come her side and branch mall to buy things for when I'm coming. I don dey do this shi for about a month now.

Wia d yawa con gahs now be say, I just go her area to go and do small findings about her cos I no wan labour in vain. Based on my investigation, dey tell me say she don already geh pinkin but d guy no gree collect d belle and that is why she still dey stay with her mama. The thing shock me because d shediot no tell me and I wan reap d fruit of my labour.

Abeg shey make I invite her to my house or make I carry her go hotel to nack akpako or make just overlook and move on with my life make she dey carry her wahala dey go too.

Abeg make una advice me o.
I don't mean to insult you bro....but thunder fire you
Re: Help Me, This Girl Want To Turn Me Maga by ultiabaz36(op): 9:54am On Nov 01, 2021
Bigpapi:
I don't mean to insult you bro....but thunder fire you
Wetin I do u bro.... Well, I want to thank you all for the sincere advice. I want to tell you that I have make use of the most important part of the advice... I don see and taste wetin I wan see taste and I don waka...
1 2 Reply

Something Funy Happened To Me On My Way Back From Work Wat u Tink this girl WantThis online ashawo girl want to finish me. PicsHow To Easily Make Any Girl Want To Have Sex With You234

Advise: Which Of These Two Girls Should I Stay With?80% Of Young Girls In My Sec School Were Sexually Harassed By Nigerian MenHow Long Have You Held KONJI..........