Electricity Blackout Palava - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Electricity Blackout Palava (773 Views)
| Electricity Blackout Palava by Uzomacharles(op): 8:15am On Mar 17, 2022 |
There is an ELECTRICITY BLACKOUT in Nigeria... Do you have light in your area?? |
| Re: Electricity Blackout Palava by Uzomacharles(op): 8:16am On Mar 17, 2022 |
Sure, especially here in Port Harcourt...
But mostly in the morning |
| Re: Electricity Blackout Palava by diogo23: 8:17am On Mar 17, 2022 |
There's light here in oba |
| Re: Electricity Blackout Palava by KingDash: 8:18am On Mar 17, 2022 |
Yeah... light Dey my side my iPhone 12pro max ba3 is fully charged. |
| Re: Electricity Blackout Palava by Nobody: 8:20am On Mar 17, 2022 |
KingDash:Lol and u had to mention your phone brand? |
| Re: Electricity Blackout Palava by Uzomacharles(op): 8:23am On Mar 17, 2022 |
KingDash:That your iphone 11,shey na that one wey dey show OKECHUKWU when you on am? |
| Re: Electricity Blackout Palava by Nobody: 8:27am On Mar 17, 2022 |
No light here in ikorodu |
| Re: Electricity Blackout Palava by Uzomacharles(op): 8:29am On Mar 17, 2022 |
Juicie2u:Chai God go do am for una.. How many days now? |
| Re: Electricity Blackout Palava by Nobody: 8:35am On Mar 17, 2022 |
Uzomacharles:2 days and counting and it's seriously affecting small scale businesses |
| Re: Electricity Blackout Palava by siofra(f): 8:38am On Mar 17, 2022 |
KingDash:Who ask this one his phone brand ![]()
|
| Re: Electricity Blackout Palava by Blunttruth: 8:51am On Mar 17, 2022 |
Uzomacharles:we do ,but not as much as we used to. Yesterday we had for about 7 hours instead of the usual 14 hours. The day before we had for an hour and a half. Today we have not seen. |
| Re: Electricity Blackout Palava by Uzomacharles(op): 9:00am On Mar 17, 2022 |
Blunttruth:Na Oil Hike sha |
| Re: Electricity Blackout Palava by Uzomacharles(op): 9:01am On Mar 17, 2022 |
| Re: Electricity Blackout Palava by Uzomacharles(op): 9:01am On Mar 17, 2022 |
Juicie2u:Chai... Na your president cos am |
| Re: Electricity Blackout Palava by Nobody: 9:04am On Mar 17, 2022 |
Who naija light epp? Bleep naija and nepa.... On ya gen 24/7 |
| Re: Electricity Blackout Palava by Uzomacharles(op): 2:19pm On Mar 17, 2022 |
MaDaRa01:Fuel don cost aje |
| Re: Electricity Blackout Palava by Geeboilee(m): 3:00pm On Mar 17, 2022 |
KingDash:Fake life � |
| Re: Electricity Blackout Palava by KingDash: 7:27pm On Mar 17, 2022 |
Geeboilee:Bros come Abuja make I flex you for one month steady no be mouth |
| Re: Electricity Blackout Palava by Uzomacharles(op): 7:50pm On Mar 17, 2022 |
KingDash:you no go like flex me from your side |
| Re: Electricity Blackout Palava by Lilsameey: 7:52pm On Mar 17, 2022 |
I only smell light for just 0.5 secs this morning for the past 5 days now. |
| Re: Electricity Blackout Palava by Lilsameey: 7:54pm On Mar 17, 2022 |
MaDaRa01:..Came back from school, discovered there's no light and I spent 35k to repair our diesel engine generator, only to discover that diesel is not 700/850 per litre. I weak ![]() |
| Re: Electricity Blackout Palava by Boogyman557: 7:55pm On Mar 17, 2022 |
Holly Gram nothing CONCERN me and LITE.. So far as say d LITE no fit LITE UP my WEED, nothing CONCERN me! WTF MAN! |
| Re: Electricity Blackout Palava by KingDash: 8:06pm On Mar 17, 2022 |
Uzomacharles:how?? |
| Re: Electricity Blackout Palava by Uzomacharles(op): 8:13pm On Mar 17, 2022 |
KingDash:Since your moniker na KINGDASH,make I paste aza make you dash me the needed |
| Re: Electricity Blackout Palava by KingDash: 11:09pm On Mar 17, 2022 |
Uzomacharles:� � � |
Help a friend to solve his family palava • Upcoming Wedding Palava • Weekend Palava Wt Amah :nwanyiawkaetiti's lesson/modestbrowser's Plight(photo) • 2 • 3 • 4
Dear Men, See Why One Woman Is Not Enough • I'll Sell My Dog And Do The Barking At Night • Caught My Crush Masturbating And I Joined Her To Sex
